Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,188 members, 7,839,039 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 12:48 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Am Going To Marry A White Woman (765 Views)
White Woman Vows To Continue Sending Money To An African Man She Hasn't Met / Nigerian Guy & A White Woman's Nikkai Wedding (Photo) / White Woman And A Black Man's Response (2) (3) (4)
Am Going To Marry A White Woman by Nobody: 1:16pm On Apr 09, 2013 |
Yes oooo.i don already catch one oyibo babe for one romance site.i don already make up my mind in marrying this babe because suffer suffer don too much for this country.no food,no job and kidnappers with boko haram no wan let person rest.as i dey talk to u this oyibo babe don dey make plans about preparing my papers make i go join her for yankee.Before i go i go break up with all my girlfriends for here and when i don land for jand i go send for my mama with my cousins and my second cousins.Naija babes if una like make una vex because na oyibo babe i wan marry.e no concern me the amount of swearing wey una go swear for me to change my mind.na oyibo kele i go marry.na lefulefu the jandonite una go dey call me very soon |
Re: Am Going To Marry A White Woman by MrsChima(f): 1:22pm On Apr 09, 2013 |
Good...they really find ugly chimp-like African men attractive. Enjoy! |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Imprida(f): 1:23pm On Apr 09, 2013 |
How does this affect a naija girl? |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Habiolar(m): 1:24pm On Apr 09, 2013 |
As u wish..... For all I care . For ur Polo shirt, T-shirt, round&v-neck, sportwears 4 kids & adults in mass production. call 07031122496 BB: 220DC3e9 |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Nobody: 1:32pm On Apr 09, 2013 |
mrs chima and imprida stop hating.ehen if a sexy blonde kele is tripping for me its not my fault nah |
Re: Am Going To Marry A White Woman by MrsChima(f): 1:34pm On Apr 09, 2013 |
lefulefu: mrs chima and imprida stop hating.ehen if a sexy blonde kele is tripping for me its not my fault nah How am hating I said enjoy! Ode |
Re: Am Going To Marry A White Woman by butterflyy(f): 2:18pm On Apr 09, 2013 |
I pity d white gal inviting pest to her house |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Imprida(f): 2:22pm On Apr 09, 2013 |
lefulefu: mrs chima and imprida stop hating.ehen if a sexy blonde kele is tripping for me its not my fault nahYou dont even love her |
Re: Am Going To Marry A White Woman by 190: 2:22pm On Apr 09, 2013 |
I'm so happy 4u lefo I'm getting married to mine next month sef |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Emmyk(m): 2:25pm On Apr 09, 2013 |
goodluck, amigo |
Re: Am Going To Marry A White Woman by babadey(m): 8:00pm On Apr 09, 2013 |
Mrs.Chima: Beauty is in the eyes of the beholder. BTW,are u a nigerian?,why would you call your african like a chimp?...that's gross woman. Later we will say,Margaret thatcher and R. Reagan are racist,when we are the furckin racists. |
Re: Am Going To Marry A White Woman by MrsChima(f): 11:59pm On Apr 09, 2013 |
baba dey: No I am not Nigerian like that make a difference but I said chimp like Africans didn't say all Africans....did I bring up bad memories for you? |
Re: Am Going To Marry A White Woman by babadey(m): 12:03am On Apr 10, 2013 |
Mrs.Chima: Bad memories?...I laff. U still don't get it shey? |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Nobody: 3:58pm On Apr 10, 2013 |
butterflyy: I pity d white gal inviting pest to her houseslippers yansh na me u dey call pest? |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Nobody: 3:59pm On Apr 10, 2013 |
190: I'm so happy 4u lefoty my brother so u dey get married next month too? hope say na oyibo babe ooo |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Nobody: 4:00pm On Apr 10, 2013 |
Emmyk: goodluck, amigoty u my brother |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Nobody: 4:02pm On Apr 10, 2013 |
Imprida: You dont even love herSays who? ol girl i can catch a whole packet of grenade for this oyibo babe ooo |
Re: Am Going To Marry A White Woman by Imprida(f): 4:15pm On Apr 10, 2013 |
lefulefu:Goodluck |
(1) (Reply)
Showing Love Or Talking Love ! Which Do You Prefer / Missed Opportunity / Do Sisters Tell Each Other Who They Doing?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |