Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,483 members, 7,823,117 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 02:24 AM

Unforgetable Experience - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Unforgetable Experience (1949 Views)

My Unforgetable Experience .... / My Unforgetable Experience / An Unforgetable Experience About My Lover (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Unforgetable Experience by emmalexabl(m): 10:09am On Dec 05, 2013
Una need see wetin happen for our yard today?! E get wan guy for our yard, the guy name na Okwy. Okwy na ashawo boy, that boy no dey rest. Every minute he dey ontop woman. Me dey my side konji dey wire me. I don beg am tire make he pity me dash me one chikala sey konji wan change my surname. I go see nyash wire for dream but real life I no see anything. Okwy na guy man, girls like am too much and the guy no dey dull.
E get this girl Philo wey I don dey eye since but I no get liver to go cast give the girl the levels wey my love for am dey. This girl fine pass mammy water, she yellow like oyibo and her teeth dey white like fluorescent. This girl from market one dey dey come back wen she branch enter our yard. I look, na Okwy room my dream babe dey go. I wan die, I follow am make I see if dem go do anything. I reach she and Okwy dey talk so I go make I comot food wey I put for fire. As I come back I come see Okwy head dey inside the girl skirt. Shuu, the guy wan chop pikin wey dey her belle? I see sey Philo my love dey hold bed dey shout like sey person they put iron wey hot inside her nyash. She come dey scream, "Okwy, lick am, bite am, Okwy chop am". Where I dey my body begin strong. I still dey peep tru window dey hold my tin. She push Okwy for bed begin dey comot Okwy cloth. She begin lick my guy tin like sey na sweet. She go carry tongue roll around the thing come lick the cap. I dey where I dey dey die. She come lift her skirt come dey touch herself as she dey lick the guy tin. She come carry all the guy tin put inside mouth, Okwy begin dey speak in tongues. I no understand wetin he dey talk wetin I dey hear na,"mememiamemiamemia" hmmm.
Okwy begin shout as I dey look them like sey he dey die, I look come see Philo body dey shake like person wey electric dey shock. Okwy dey shout, "Somebody help oh, I don die, I don die, my thing oh". I come see sey no be play again I go look, see blood everywhere. Philo body come still dey shake and foam dey comot for her mouth. Blood come dey pour like water from Okwy tin. Philo get epilepsy and the tin start when she dey suck Okwy banana. Haaaaaa naso i borrow leg, come begin cast with solid crest o, my voice ehn, e loud to wake deadbody sef, trust our yard people with dem tatafo ear, sharperly dem don gather, people come run come o, but i say make i write this give una. I dey come I go tell una wetin happen later. Okwy sef don faint and people dey try comot Philo teeth from the guy prick....

4 Likes

Re: Unforgetable Experience by passionate88: 10:13am On Dec 05, 2013
Na wa o. Op, na u b this?.

3 Likes

Re: Unforgetable Experience by zeekz(m): 10:37am On Dec 05, 2013
ha ha ha funny, bad timing.
Re: Unforgetable Experience by Nobody: 11:04am On Dec 05, 2013
Hahahahahahah, mehn this poo deserves Fp, lmao.
Re: Unforgetable Experience by oshyno(m): 11:21am On Dec 05, 2013
Laugh wan tia me 4 office. Nairaland, neva a dull moment. Guy come finish am naa.

I bet u will be preparing 4ur thanksgiving.
Re: Unforgetable Experience by Ijeawele(m): 11:48am On Dec 05, 2013
I don laugh for office so tey my boss don notice am.. She wan dey query me now oo. Oya guy come finish this story oo cos e make sense wella.. LMAO!!!
Re: Unforgetable Experience by femooshad(m): 11:59am On Dec 05, 2013
i don't know if i'm laughing or crying , but this just made my day

a big PHILOmenon ... grin grin cheesy grin

*** come why everybody dey look me like this, i no fit laugh for office again ni undecided ***
Re: Unforgetable Experience by Drswag1: 12:21pm On Dec 05, 2013
lmaooooo...but wait oo.,
i guess Banana is meant to be eaten.So if philo ate okwy banana.,i dont blame her much oo.
Re: Unforgetable Experience by activeguy: 12:24pm On Dec 05, 2013
so so hilarious..,op beta cum and finish the story oo!!
Re: Unforgetable Experience by dior8(m): 12:31pm On Dec 05, 2013
hmmmmmmmmmm....
This is serious oooo.
Op.,i hope this isn't a real life story.
Because i go dey ask girls now if they get epilepsy or not before any bj..
Re: Unforgetable Experience by mysticgal(f): 1:00pm On Dec 05, 2013
laugh wan kiiee me gringringringringrin
Re: Unforgetable Experience by Saraha1(f): 1:32pm On Dec 05, 2013
passionate88: Na wa o. Op, na u b this?.
see sufferness?
Re: Unforgetable Experience by Fayrouzz(m): 2:06pm On Dec 05, 2013
Hahahahahahahahaha... Badt guy
Re: Unforgetable Experience by ogeoflyf(f): 2:44pm On Dec 05, 2013
emmalexabl: She come dey scream, "Okwy, lick am, bite am, Okwy chop am".

Okwy sef done faint and people dey try comot Philo teeth from the guy prick....


Ldkmdcmt4f!!! grin grin grin grin. Hahahahahhahahahahhahahahahahaahha.

My belle ooooooo!!!!! shocked shocked grin grin
Re: Unforgetable Experience by Didi5(m): 2:57pm On Dec 05, 2013
Hahahaha
Re: Unforgetable Experience by Coldfaya(m): 3:27pm On Dec 05, 2013
OP u get luck. Like say u get mind toast Philo, na ur tin her teeth for bite cut. Blood for dey comot from ur tin ehn. Aproko
Re: Unforgetable Experience by Popowaa: 3:32pm On Dec 05, 2013
I can bet some didnt even read it but typing lwkmfh just becos majority of the posters are laughingsadundecided
Re: Unforgetable Experience by sexymoma(f): 3:34pm On Dec 05, 2013
This guy is a guinea fowl. angry
Re: Unforgetable Experience by chymystique(f): 3:34pm On Dec 05, 2013
cheesy Lmao!.. Op, this ur pidgin English sweet die!.. Haha, guys beware of BJs.. grin grin cheesy

2 Likes

Re: Unforgetable Experience by passionate88: 3:47pm On Dec 05, 2013
Sarah a: see sufferness?
Sarah a: see sufferness?
hw e take b sufferness?. Him go store d image for head na, when next him enter bathroom him go enter wit vaseline grin grin
Re: Unforgetable Experience by Latnok95(m): 6:35pm On Dec 05, 2013
Ahahahahahah...
Re: Unforgetable Experience by Nobody: 6:52pm On Dec 05, 2013
lwkmdooooool grin
Re: Unforgetable Experience by Leyqute(m): 6:56pm On Dec 05, 2013
Funny story.
Bwt why does this sound like *singing* "this is super story.........."
Re: Unforgetable Experience by Leyqute(m): 6:57pm On Dec 05, 2013
Funny story.
Bet why does this sound like *singing* "this is super story.........."

(1) (Reply)

What Should I Do?? ADVICE PLS! / I Need Help!!!! / Relationship Talk[ladies Only]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.