Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,414 members, 7,861,160 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 04:52 AM

Only Babes Do This In Cars - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Only Babes Do This In Cars (12832 Views)

Abeg, Naija Girls, Why Do You Guys Like Taking Pictures In Cars.. / 10 Bad Things Naija Babes Do (very Funny) / 5 Dirty Things Abuja Big Babes Do To Get Money (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Only Babes Do This In Cars by Nobody: 10:18am On Dec 10, 2014
ggrin:
u jus remove the glass wey dy ur eye abiundecided
LWKMD
Apprreciate him naa....
Haba!
Re: Only Babes Do This In Cars by KingTom(m): 10:27am On Dec 10, 2014
chimerase2:
u dey put sand sand for ma garri way I dey drink witout groundnut angry
grin grin grin
Re: Only Babes Do This In Cars by chimerase2: 10:29am On Dec 10, 2014
KingTom:
grin grin grin
I no like amu angry
Re: Only Babes Do This In Cars by KingTom(m): 10:36am On Dec 10, 2014
chimerase2:
I no like amu angry
Boss no worry na you get am na grin
Re: Only Babes Do This In Cars by chimerase2: 10:40am On Dec 10, 2014
KingTom:
Boss no worry na you get am na grin
I dn fear na I been tink say u dn change grin
Re: Only Babes Do This In Cars by KingTom(m): 10:41am On Dec 10, 2014
chimerase2:
I dn fear na I been tink say u dn change grin
How I go change na grin
Re: Only Babes Do This In Cars by chimerase2: 10:44am On Dec 10, 2014
KingTom:
How I go change na grin
but u be her bodyguard lipsrsealed
Bia kwala kingtom wetin u dey guard for ggrin body lipsrsealed undecided
Re: Only Babes Do This In Cars by KingTom(m): 10:46am On Dec 10, 2014
chimerase2:
but u be her bodyguard lipsrsealed
Bia kwala kingtom wetin u dey guard for ggrin body lipsrsealed undecided
I dey guard her ggrin na grin
Re: Only Babes Do This In Cars by chimerase2: 10:49am On Dec 10, 2014
KingTom:
I dey guard her ggrin na grin
her something? lipsrsealed angry
Iceberlyin cum and hear kingtom's confession embarassed
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:19am On Dec 10, 2014
chimerase2:
her something? lipsrsealed angry
Iceberlyin cum and hear kingtom's confession embarassed
olofofoangry
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:19am On Dec 10, 2014
KingTom:
I dey guard her ggrin na grin
sad*eyesrolling*sad
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:20am On Dec 10, 2014
chimerase2:
but u be her bodyguard lipsrsealed
Bia kwala kingtom wetin u dey guard for ggrin body lipsrsealed undecided
grinundecided
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:21am On Dec 10, 2014
chisco82:

LWKMD
Apprreciate him naa....
Haba!
angry
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:21am On Dec 10, 2014
Re: Only Babes Do This In Cars by chimerase2: 11:21am On Dec 10, 2014
ggrin:
olofofoangry
alaroro angry
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:22am On Dec 10, 2014
iceberylin:


Ggrin how you see am
see wetin
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:23am On Dec 10, 2014
Re: Only Babes Do This In Cars by chimerase2: 11:23am On Dec 10, 2014
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:24am On Dec 10, 2014
Janeify:
;Dchai shocked
yessad
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:25am On Dec 10, 2014
ghost1718:
association of nairaland ban and unban
help me ban iceberylin and iceberylin,iceberylin againangry
Infact help me ban him till 3030angry

2 Likes

Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:26am On Dec 10, 2014
KingTom:
undecided
dewe grin
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:27am On Dec 10, 2014
chimerase2:
alaroro angry
mogba gringringrin
U too wan chop am abi gringrin
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:31am On Dec 10, 2014
Samzzy94:


Haba bros.....na because i don study una wella 4 nl.i knw wat am saying oo
I be pesin sister too o crycrycry
U no study me and dangote son embarassed na me and that iceberylin icewater u dy studyembarassed
There's godu o cry
Re: Only Babes Do This In Cars by ggrin(f): 11:32am On Dec 10, 2014
KingTom:
I no dey your head na grin Or am I? shocked
angry
Re: Only Babes Do This In Cars by iamrealdeji(m): 11:34am On Dec 10, 2014
Ayee gbawon nii
Re: Only Babes Do This In Cars by xzodux07(m): 11:42am On Dec 10, 2014
Na wa o









Watz all dis 4
Re: Only Babes Do This In Cars by iceberylin(m): 11:48am On Dec 10, 2014
ggrin:
I be pesin sister too o crycrycry
U no study me and dangote son embarassed na me and that iceberylin icewater u dy studyembarassed
There's godu o cry
Lol....dangote fit still be my papa o wink
Re: Only Babes Do This In Cars by iceberylin(m): 11:48am On Dec 10, 2014
ggrin:
help me ban iceberylin and iceberylin,iceberylin againangry
Infact help me ban him till 3030angry
ah swear u'll miss me grin
Re: Only Babes Do This In Cars by iceberylin(m): 11:49am On Dec 10, 2014
ggrin:
see wetin
Marrying me cool
Re: Only Babes Do This In Cars by Orikinla(m): 11:56am On Dec 10, 2014
Una don turn the whole topic to something else o. grin
What a romantic drama.
Re: Only Babes Do This In Cars by ghost1718(m): 12:09pm On Dec 10, 2014
ggrin:
help me ban iceberylin and iceberylin,iceberylin againangry
Infact help me ban him till 3030angry
if i ban him this place wont be that much fun
Re: Only Babes Do This In Cars by ghost1718(m): 12:12pm On Dec 10, 2014
chimerase2:
but u be her bodyguard lipsrsealed
Bia kwala kingtom wetin u dey guard for ggrin body lipsrsealed undecided
guarding front and back and his investment grin grin grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Halfricanadian Enter Here / Am I The Hottest Girl on Nairaland? Rate My Pics / Boob Movement Founder Abby Chioma Pats Her Vagina As She Twerks Up

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.