Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,448 members, 7,846,867 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 04:47 AM

Naija English! - Forum Games (18) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21569 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by exotique(f): 1:07pm On May 23, 2007
If no be the condition wey make cray-fish bend, wetin me and dis small girl go dey do for the same thread?
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 1:15pm On May 23, 2007
i beg no vex big madam.

no mind condition. LOL
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:06pm On May 23, 2007
real big madam! grin
Re: Naija English! by exotique(f): 11:59am On May 24, 2007
Before nko?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:33pm On May 24, 2007
biko! i tuale oh!
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:18am On May 26, 2007
I arise oh
Re: Naija English! by lalaboi(m): 10:32pm On May 27, 2007
ehn?
Re: Naija English! by Sharn06: 10:56pm On May 27, 2007
wetin dey chele?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 1:09am On May 28, 2007
put wata 4 garri! na wetn dey shele bdat
Re: Naija English! by Sharn06: 1:11am On May 28, 2007
o yi. how body now?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 1:14am On May 28, 2007
bodi dey lik bingo own! grin i gts to run!
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:58am On May 28, 2007
No fade oh
Re: Naija English! by lalaboi(m): 10:57am On May 28, 2007
ki lo de? i dn land
Re: Naija English! by 9ja4eva: 6:09am On May 29, 2007
Where u enter?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:22pm On May 29, 2007
tru dat door
Re: Naija English! by Sharn06: 4:36pm On May 29, 2007
which one?
Re: Naija English! by IBDat(m): 7:06pm On May 29, 2007
Omo mak i go kill hunger
Re: Naija English! by omogenaija(f): 8:14pm On May 29, 2007
na u sabi
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:14pm On May 29, 2007
biko! pay my money oh! na u sabi!
Re: Naija English! by 9ja4eva: 12:18am On May 30, 2007
Pepper no rest oh
Re: Naija English! by lalaboi(m): 12:48am On May 30, 2007
wen u dn salo si greener pastures! hw pepper no go res
Re: Naija English! by 9ja4eva: 5:40am On Jun 01, 2007
Na lie oh no place be like ome
Re: Naija English! by exotique(f): 9:48am On Jun 01, 2007
Na true talk be dat.
Re: Naija English! by lalaboi(m): 3:52pm On Jun 01, 2007
na lie tok jo! tse pepper 4 ome fit res pass wer u dey ni?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 3:32am On Jun 04, 2007
I dey H
Re: Naija English! by desodgi(m): 12:13pm On Jun 04, 2007
Notin dey happen,
Re: Naija English! by lalaboi(m): 3:37pm On Jun 04, 2007
una neva well! abi!
Re: Naija English! by desodgi(m): 4:20pm On Jun 04, 2007
wetin dey shele?^^^^^^^^^gan
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:21pm On Jun 04, 2007
wot are u saying gan!! ah! u wanto play ni? grin
Re: Naija English! by desodgi(m): 4:22pm On Jun 04, 2007
she u dont look eyez?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 4:23pm On Jun 04, 2007
wich kain eyez! ma fi numi! mo moo je!
Re: Naija English! by desodgi(m): 4:29pm On Jun 04, 2007
oju uche,

(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) ... (28) (Reply)

- Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / What Makes You Happy Today?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.