Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,461 members, 7,830,291 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 07:17 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21487 Views)
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (28) (Reply) (Go Down)
Re: Naija English! by exotique(f): 11:57am On May 08, 2007 |
Abeg i no fit shout (pronounced 'sout') oh! |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 5:31pm On May 08, 2007 |
gud! no sout o! until dem finish! |
Re: Naija English! by jaybaby(f): 7:55pm On May 08, 2007 |
Finish Weten? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:19pm On May 08, 2007 |
wetn u 1 knw? gbeborun |
Re: Naija English! by IBDat(m): 11:48pm On May 08, 2007 |
No o, gbefila ni |
Re: Naija English! by anusule(m): 12:53am On May 09, 2007 |
dont mine dem, amebo people. |
Re: Naija English! by exotique(f): 3:16pm On May 09, 2007 |
I no just know why people like to dey be. Dem go dey jasi wetin no concern them. My advice for dem is to slow down in d way they jabo cos there's a konga in front of them. |
Re: Naija English! by anusule(m): 10:37pm On May 09, 2007 |
true talk u talk there |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:34pm On May 09, 2007 |
sharap! wetn u knw? |
Re: Naija English! by anusule(m): 11:38pm On May 09, 2007 |
i no no anything abi? u dat u know something ko? |
Re: Naija English! by IBDat(m): 11:49pm On May 09, 2007 |
He that knows all knows nuttin |
Re: Naija English! by omogenaija(f): 2:22am On May 10, 2007 |
who u be ? |
Re: Naija English! by IBDat(m): 2:55am On May 10, 2007 |
Wetin consign u? |
Re: Naija English! by omogenaija(f): 2:55am On May 10, 2007 |
my broda go eat ell out of u |
Re: Naija English! by IBDat(m): 2:58am On May 10, 2007 |
Yo brother go eat my feest |
Re: Naija English! by omogenaija(f): 3:00am On May 10, 2007 |
wetin u dey call urself ? |
Re: Naija English! by IBDat(m): 3:01am On May 10, 2007 |
I Bee Dat that i yam |
Re: Naija English! by omogenaija(f): 3:22am On May 10, 2007 |
na beans ? |
Re: Naija English! by IBDat(m): 3:29am On May 10, 2007 |
na yam ni |
Re: Naija English! by omogenaija(f): 3:33am On May 10, 2007 |
na u |
Re: Naija English! by IBDat(m): 3:37am On May 10, 2007 |
No be me o |
Re: Naija English! by omogenaija(f): 3:37am On May 10, 2007 |
na who ? |
Re: Naija English! by IBDat(m): 3:39am On May 10, 2007 |
na Shanta Klaus |
Re: Naija English! by omogenaija(f): 3:47am On May 10, 2007 |
na my grandma |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 10:28am On May 10, 2007 |
who broda be clifford>/? |
Re: Naija English! by Adetife: 1:25pm On May 10, 2007 |
Wetin u dey yarn, who be Cliffort? |
Re: Naija English! by lalaboi(m): 2:22pm On May 10, 2007 |
alaijasi! u no knw clifford? |
Re: Naija English! by IBDat(m): 3:44pm On May 10, 2007 |
Clifford wey dey 4 Tejuosho? |
Re: Naija English! by exotique(f): 11:48am On May 11, 2007 |
How u take know am? |
Re: Naija English! by Adetife: 1:49pm On May 11, 2007 |
No be my driver? |
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:29am On May 12, 2007 |
Na lie u talk |
Re: Naija English! by BBoy3(m): 2:08am On May 13, 2007 |
Dat nah tru talk o, i too kan vaooch. |
(1) (2) (3) ... (13) (14) (15) (16) (17) (18) (19) ... (28) (Reply)
- Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / What Makes You Happy Today?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |