Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,050 members, 7,810,919 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 06:23 PM

If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here - Business (5472) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here (4730481 Views)

If You Are (uber/Taxify (bolt) e-hailing Partner In Port Harcourt, Come In. / If You Are Uber Partner In Abuja, Please Share Your Experience Here / See How To Register As An Uber Partner In Lagos Or Abuja (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5469) (5470) (5471) (5472) (5473) (5474) (5475) ... (5688) (Reply) (Go Down)

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by IFSHR: 10:39pm On Aug 19, 2023
ksmart027:

The thing shock me oo, abi Dem they tag their self cheesy

Most of the account na just one to three person dey run am na....log out of one enter the next one.....just like having bolt, Uber and indriver grin grin

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by YeyeGbami: 10:45pm On Aug 19, 2023
IFSHR:
See monikers wey no dey comment on this thread....they rack up comment in preparation of tomorrow give away.... Netflix dey learn work grin grin grin

Even old time enemies don dey finally agree grin grin

What can giveaway not do grin


I hope the right people would get the gift tomorrow.

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Pearl1910: 10:47pm On Aug 19, 2023
Felicity001:


Oga you self prove him wrong by dropping your aza nah...
Take lesson from Larry for once.

His enemy dropped aza
He credited him without a 2nd thought

I bought half bag of rice some days ago @21k, 20k will go a long way bro.

Swallow your pride like dav1002, drop aza abeg no dey form

Make e dey there dey speak English

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by tojahh(m): 10:52pm On Aug 19, 2023
Asaba boy don turn Surulere just to act like we follow dey grin

4 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by YeyeGbami: 10:53pm On Aug 19, 2023
Baz001 i see you ohh

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by YeyeGbami: 10:54pm On Aug 19, 2023
IFSHR:


Most of the account na just one to three person dey run am na....log out of one enter the next one.....just like having bolt, Uber and indriver grin grin

✅✅
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by tojahh(m): 10:55pm On Aug 19, 2023
Baz001

Ekalé o.

Cruise pass cruise o

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Conner44: 10:55pm On Aug 19, 2023
YeyeGbami:
Baz001 i see you ohh

It is not a small matter bros grin

See peeping 👀

3 Likes 1 Share

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Pearl1910: 10:56pm On Aug 19, 2023
anthony533:
Anything you are doing that is giving you money,please take it seriously..

Including begging? 🤪

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Conner44: 10:58pm On Aug 19, 2023
Pearl1910:


Make e dey there dey speak English

I rather speak impeccable queens English than to wicked that troll by collecting his monthly feeding money grin

I get heart ❤️

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by IFSHR: 11:03pm On Aug 19, 2023
YeyeGbami:


I hope the right people would get the gift tomorrow.

Lol....make frequent moniker drop details....make them use am finish am ...when blow throwing resume.... grin grin..you are not new to the thread na

3 Likes 1 Share

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by BAZ001: 11:17pm On Aug 19, 2023
YeyeGbami:
Baz001 i see you ohh

Baba I shock no space to comment
I dey try catch up so as not to miss gist but d more I dey read more thread dey long na so so beggi beggi long d thread but wetin shock me pass na supposed enemies wey come dey hustle for crumbs shocked

Whatever u are doing to get d money make dem no catch u ooh, cos u don bless men.
if na person die for ur family too, make d person RIP.

Infact ur bend leg go straight now grin

Boss Larry, chief Larry, Oga Larry emmm Emm way other name no need for next week I don deactivate my account… 7pages of begging. I no fit cope.

7 Likes 1 Share

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Blackbishop(m): 11:20pm On Aug 19, 2023
BAZ001:


Baba I shock no space to comment
I dey try catch up so as not to miss gist but d more I dey read more thread dey long na so so beggi beggi long d thread but wetin shock me pass na supposed enemies wey come dey hustle for crumbs shocked

Whatever u are doing to get d money make dem no catch u ooh, cos u don bless men.
if na person die for ur family too, make d person RIP.

Infact ur bend leg go straight now grin

Boss Larry, chief Larry, Oga Larry emmm Emm way other name no need for next week I don deactivate my account… 7pages of begging. I no fit cope.



Even mummy’s boy Dey fore front Dey form elder on forum but in real life he can’t afford to rent a space for himself & fuckmate

7 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Pearl1910: 11:38pm On Aug 19, 2023
Conner44:


I rather speak impeccable queens English than to wicked that troll by collecting his monthly feeding money grin

I get heart ❤️

That guy no get shimgbain...u dey rate am by thinking he is capable of sending u 20k. U want make him treck from mushin to VI from now till month end?

Except na the one wey him just collect today with 3 accounts him wan carry give u.🤣

3 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by ReadaDream(m): 11:46pm On Aug 19, 2023
ksmart027:

The thing shock me oo, abi Dem they tag their self cheesy
na alternate accounts plenty.

2 Likes 1 Share

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by donbrowser(m): 12:05am On Aug 20, 2023
CheerfulGiver:
Ah. "Na statistics we go chop?"

You can do a quick Google search on the population of the other countries but for Free, the population of Nigeria is over 223m and the population of the next on the list, south Africa is over 60m.

What that simply means is that the number of unemployed people in Nigeria is greater than the population of the whole of south Africa, by over 10m.

It's a shame.

Your statistics is wrong. Go back to your previous post

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by dav1002(m): 6:02am On Aug 20, 2023
Larry1960:



I've not seen The moderator since here

He is the same person as snoopy5

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by dav1002(m): 6:06am On Aug 20, 2023
Welz:
if that Larry guy cough, all these new beggers on this thread go run comment and like. grin grin. I say make una carry una giveaway go another thread felicity no gree cool. ok o. see how they are all commenting and trying to partake in every discussion while patiently waiting for tomorrow. Tinubu you do this one

True after tomorrow they will now hibernate or go back to using their main monikers.
Flesh and blood didn't reveal this to you
Lmao
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:06am On Aug 20, 2023
dav1002:


He is the same person as snoopy5



Wow no wonder

Always
Attacking me 3 people wey dey attack me steadily
(1) the moderator
(2) bazoo
(3) thatigbo
ThatIgboBoy
grin

Sorry if I dey pepper 🌶

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Wim001: 6:09am On Aug 20, 2023
Larry1960:




Wow no wonder

Always
Attacking me 3 people wey dey attack me steadily
(1) the moderator
(2) bazoo
(3) thatigbo
ThatIgboBoy
grin

Sorry if I dey pepper 🌶

Mr Larry, Good morning, Boss no let your blessings pass me by today, Bigger you I pray. Thanks.

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:30am On Aug 20, 2023
Wim001:


Mr Larry, Good morning, Boss no let your blessings pass me by today, Bigger you I pray. Thanks.



Amen nothing do you bro


Pls agreement for today was drivers who haven't gotten a car to drive on the platform as opined

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:33am On Aug 20, 2023
Conner44:


Oga snap your chicken post jor. Nothing doseth you grin

If the image no too clear send am give me I go pdf am post in your behalf cool

TheModerator , sorry I mean Snoopy eye must to catch fire for your matter this season cheesy


grin

That nuqqur wants to send you 20k
Abeg make you no try do pass yourself grin
So that later there won't be gnashing
gnashing of teeth
Niqqur nor know say me I don check my net worth before carrying out this philanthropic act
grin

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by mejai(m): 6:41am On Aug 20, 2023
Larry1960:



grin

That nuqqur wants to send you 20k
Abeg make you no try do pass yourself grin
So that later there won't be gnashing
gnashing of teeth
Niqqur nor know say me I don check my net worth before carrying out this philanthropic act
grin

U eh grin

Today another pages go fly.

2 Likes 1 Share

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:43am On Aug 20, 2023
tojahh:
Asaba boy don turn Surulere just to act like we follow dey grin


No but serious I don't stay in asaba ooooo


I was born and bread in Aguda surulere
I go tell you plenty places for surulere
Na money matters carry me come my home town

grin

I hear say surulere don cast e don Tey wey i enter surulere after I relocated out
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:45am On Aug 20, 2023
mejai:


U eh grin

Today another pages go fly.


grin

I go first go church then enter chicken republic chop my delicacy grin
Then once its time start my philanthropic doings grin

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Larry1960: 6:54am On Aug 20, 2023
BAZ001:


Baba I shock no space to comment
I dey try catch up so as not to miss gist but d more I dey read more thread dey long na so so beggi beggi long d thread but wetin shock me pass na supposed enemies wey come dey hustle for crumbs shocked

Whatever u are doing to get d money make dem no catch u ooh, cos u don bless men.
if na person die for ur family too, make d person RIP.

Infact ur bend leg go straight now grin

Boss Larry, chief Larry, Oga Larry emmm Emm way other name no need for next week I don deactivate my account… 7pages of begging. I no fit cope.




That death of a thing I rebuke it and back to sender

Look at a fellow human being talking about death
Back to sender
Young man my money is clean and legally gotten
My money would continue to Multiply anything I put my hands on
Who God has blessed no man can curse
Continue being envious shocked cool

That's why people like you can never go far in life
Because of jealousy me I know say e dey pepper you for body
I guess you are Gobsmacked
I would continue to post receipts and nothing can stop except being banned by mods

2 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by herkeem: 6:56am On Aug 20, 2023
Larry1960:



grin

I go first go church then enter chicken republic chop my delicacy grin
Then once its time start my philanthropic doings grin
Oga Larry I dey here.....
Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by donbrowser(m): 7:00am On Aug 20, 2023
BAZ001:


Baba I shock no space to comment
I dey try catch up so as not to miss gist but d more I dey read more thread dey long na so so beggi beggi long d thread but wetin shock me pass na supposed enemies wey come dey hustle for crumbs shocked

Whatever u are doing to get d money make dem no catch u ooh, cos u don bless men.
if na person die for ur family too, make d person RIP.


Infact ur bend leg go straight now grin

Boss Larry, chief Larry, Oga Larry emmm Emm way other name no need for next week I don deactivate my account… 7pages of begging. I no fit cope.



So no one is seeing anything wrong in this?

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by ksmart027(m): 7:00am On Aug 20, 2023
herkeem:

Oga Larry I dey here.....
Are you a driver? tongue or have you been looking for car to drive? Or are you a silent reader? Which one of the above?

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by ThatIgboBoy: 7:01am On Aug 20, 2023
Larry1960:




Wow no wonder

Always
Attacking me 3 people wey dey attack me steadily
(1) the moderator
(2) bazoo
(3) thatigbo
ThatIgboBoy
grin

Sorry if I dey pepper 🌶

Bro telling you to tone down no be attacking you. Criticising your ways no be attack. Telling you to fix up no be attack.
But if that's your perception of it, it is your view.

1 Like

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by Snoopy5: 7:03am On Aug 20, 2023
Pearl1910:


That guy no get shimgbain...u dey rate am by thinking he is capable of sending u 20k. U want make him treck from mushin to VI from now till month end?

Except na the one wey him just collect today with 3 accounts him wan carry give u.🤣

Lol. It hasn't reached the point of doing 90 trips in four days just to survive. Do you know the pain you went through by averaging 22trips a day? Ultimately takes 45 minutes to an hour to complete a trip. Do the math and see the number of hours you need to be on the road for a day. That may also amount to scaling third mainland bridge more than eight times a day.

I remember back then, 8trips a day use to be the threshold. But you and your hungry cohorts changed the narrative out of desperation to survive and meet up.

If you like do 100trips a day, it doesn't change the fact that about 40% of that earnings goes into fuel, bolt takes another 25% of your suffering. It's not working for you means it's not working. Look for something else to do my brother. Else, watch yourself decay and slide into the quagmire of ill health and failure. You've already shown that your mental health is not stable a couple of times on this thread. Boiled eggs will not save you. Wake up.

6 Likes

Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by dav1002(m): 7:07am On Aug 20, 2023
donbrowser:


So no one is seeing anything wrong in this?

I thought they said everything is cruise here
Na you dey take anything you read here personally
Much respect Mr donbrowser

(1) (2) (3) ... (5469) (5470) (5471) (5472) (5473) (5474) (5475) ... (5688) (Reply)

Football (+Other Sports) Betting Season 12 / ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: dy4life, Nezzjnr, Otunbalai(m) and 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.