Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,290 members, 7,818,988 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 09:31 AM

Some Guys Are Jobless On This Nairaland - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Some Guys Are Jobless On This Nairaland (1598 Views)

Men Who Spend More Than 30 Min Are Jobless: A Lady On Facebook. / 7 Reasons Why Guys Are Reluctant To Commit!!! Come In And Testify / Nairaland Ladies Are The Most Jobless On Nairaland (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Some Guys Are Jobless On This Nairaland by delectablegyal(f): 12:32pm On Jan 22, 2016
They only know how to speak english and write in red fonts. Na wa oh.

1 Like

Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Maxi112: 12:35pm On Jan 22, 2016
obioraa! come and see for ur self...

1 Like

Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 12:38pm On Jan 22, 2016
grin grin grin grin grin grin
Where dem dey...
Good english and wed fonterzzz!
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by vizkiz: 12:43pm On Jan 22, 2016
abeg who get 50naira change?

2 Likes

Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Emac34: 12:43pm On Jan 22, 2016
another useless threadgringrin i keep wondering when this OP will stop posting bull shiit
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 12:46pm On Jan 22, 2016
vizkiz:
abeg who get 50naira change?
You wan deposit? grin
Come dubai con collect am tongue
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by MeloGist(m): 12:47pm On Jan 22, 2016
vizkiz:
abeg who get 50naira change?

I get grin grin you need am?
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 12:47pm On Jan 22, 2016
Emac34:
another useless threadgringrin i keep wondering when this OP will stop posting bull shiit
OP posted Bullsh1t and you assisted in promoting the bullShit..

In short... we are the biggest SHIT of the bull! cheesy cheesy cheesy
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Zeedarh(f): 12:48pm On Jan 22, 2016
Red fronters. Where you @?
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Zeedarh(f): 12:49pm On Jan 22, 2016
Red fronters, Where you @?
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Monalisa185(f): 12:51pm On Jan 22, 2016
vizkiz:
abeg who get 50naira change?

I go give you 30 naira, keep 20naira...you still want?
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Emac34: 12:52pm On Jan 22, 2016
donTbone:
OP posted Bullsh1t and you assisted in promoting the bullShit..
In short... we are the biggest SHIT of the bull! cheesy cheesy cheesy
grin
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by vizkiz: 12:52pm On Jan 22, 2016
donTbone:

You wan deposit? grin
Come dubai con collect am tongue

MeloGist:

I get grin grin you need am?
donTbone:

You wan deposit? grin
Come dubai con collect am tongue

I serious, I come chop for canteen and my money remain 50naira make e complete. And I don chop good finish cry
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 12:54pm On Jan 22, 2016
vizkiz:




I serious, I come chop for canteen and my money remain 50naira make e complete. And I don chop good finish cry

Shebi na food... angry
Help dem wash plate till dusk now.Abi! grin
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 12:55pm On Jan 22, 2016
Monalisa185:


I go give you 30 naira, keep 20naira...you still want?
Be a cheerfull giver! lipsrsealed
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Emac34: 12:57pm On Jan 22, 2016
donTbone:

Shebi na food... angry
Help dem wash plate till dusk now.Abi! grin
ur nigga go wash plates tire be that'sgringringrin
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 12:59pm On Jan 22, 2016
Emac34:
ur nigga go wash plates tire be that'sgringringrin
Monalisa go help him.... Am sure that angel is a good samaritan!
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by MeloGist(m): 12:59pm On Jan 22, 2016
vizkiz:




I serious, I come chop for canteen and my money remain 50naira make e complete. And I don chop good finish cry


na for which canteen be that make i come pay the bills grin #Youknowsaymoninobeproblem cheesy
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Monalisa185(f): 12:59pm On Jan 22, 2016
donTbone:
Be a cheerfull gover! lipsrsealed
you think givers are cheerful?
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by vizkiz: 1:00pm On Jan 22, 2016
Monalisa185:


I go give you 30 naira, keep 20naira...you still want?

which kin offer be this now? I no get shishi for hand again now. sad

donTbone:

Shebi na food... angry
Help dem wash plate till dusk now.Abi! grin


chai...what if them talk say make I begin dey sweep ground nko? sad
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 1:02pm On Jan 22, 2016
vizkiz:



[size=19pt]chai...what if them talk say make I begin dey sweep ground nko? sad [/size]

Like say you get option... You go sweep am nooni!
Even if the Old woman needs your ROOM SERVICE...
You have to do it gladly!
grin grin grin grin grin
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Emac34: 1:03pm On Jan 22, 2016
donTbone:

Monalisa go help him.... Am sure that angel is a good samaritan!
monalisa will be like *who send am*grin
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by vizkiz: 1:04pm On Jan 22, 2016
MeloGist:


na for which canteen be that make i come pay the bills grin #Youknowsaymoninobeproblem cheesy

for mushin. If you don enter mushin, make you enter bike talk say you dey go tarmak...When you reach tarmak ask for iya mueez canteen. Abeg bros do fast them Don dey come ask for money from my table cry
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 1:06pm On Jan 22, 2016
Emac34:
monalisa will be like *who send am*grin
Na baba God send am... E be prophet na! cheesy
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by vizkiz: 1:06pm On Jan 22, 2016
donTbone:

Like say you get option... You go sweep am nooni!
Even if the Old woman needs your ROOM SERVICE...
You have to do it gladly!
grin grin grin grin grin

the woman no sexy abeg. You know all those mama with big yansh like misspicy own undecided
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Monalisa185(f): 1:06pm On Jan 22, 2016
vizkiz:


which kin offer be this now? I no get shishi for hand again now. sad

you no know wetin you want sf...you been dey ask for 50 naira change, and now you say you no hold shishi...just go find better spot for that canteen knee down, I dey carry blabla cometongue
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 1:07pm On Jan 22, 2016
Monalisa185:


you think givers are cheerful?
shocked shocked shocked
Meaning?
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 1:08pm On Jan 22, 2016
vizkiz:


the woman no sexy abeg. You know all those mama with big yansh like [size=15pt]misspicy[/size] own undecided
Na you talk that one o...
As e no dey sexy...na so you go kpansh am...\
In case of next time! lipsrsealed
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by vizkiz: 1:12pm On Jan 22, 2016
Monalisa185:


you no know wetin you want sf...you been dey ask for 50 naira change, and now you say you no hold shishi...just go find better spot for that canteen knee down, I dey carry blabla cometongue

I chop 2 fufu, 4meats and 1 table water. Na 50naira remain make my money complete. You come dey talk of 50naira undecided
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by vizkiz: 1:13pm On Jan 22, 2016
donTbone:

Na you talk that one o...
As e no dey sexy...na so you go kpansh am...\
In case of next time! lipsrsealed

inyama lipsrsealed
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by Emac34: 1:17pm On Jan 22, 2016
donTbone:

Na baba God send am... E be prophet na! cheesy
gringrin nah sweeping things be that nah
Re: Some Guys Are Jobless On This Nairaland by donTbone(m): 1:51pm On Jan 22, 2016
vizkiz:


inyama lipsrsealed
Translation Please!

(1) (2) (Reply)

The Bride Whose Dress Was Set On Fire For The Perfect Photoshoot / / Meet The Hairiest Gurl In 9ja (pix!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.