3DCYCLOPS's Posts
Nairaland Forum › 3DCYCLOPS's Profile › 3DCYCLOPS's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 30 pages)
[quote author=Brimstone1 post=35859742]That advise will go nowhere. Our ladies only look out for men who have jeeps and big houses. Educational status and looks are second place[/quote ] Oga educational status and looks don baf ![]() Shey na men with okada and keke napep..dem suppose dey look out for... Omo babes make una flex on joor....life is too short to eat eba and egusi without meat on a daily..on the hope say 'one day e go better' ![]() |
Op na you dey pack all the girls with your hilux abi #itsallowed Oga dis your story sweet die I swear ![]() Make I continue dey read and sip my zobo dey go ![]() Buh girls sha.....I nor even know wetin to tell una ![]() |
Abeg guys self at times nor dey help matters.. How can you just add a girl on BBM and start telling her you love her ![]() Bros na her dp you fall in love with abi ![]() |
kamez: Hahaha...you nor go lemme ![]() A bag of Cement appears to be heavier.... *apparent weight* ![]() |
![]() |
Op e be like na in the days on Noah you make this your list... ![]() |
![]() Omo no time.. ![]() |
.. |
I pity the day this yhur fake chest and packs will motivate/deceive you to fight... ![]() Na dat day yhu go know say 50kg rice and 50kg cement nor be the same.. ![]() |
funlord:Hmm..only 5 in abj na im you say e full naija.... When we say something full,we dey talk of venza. ![]() |
Lol...I didn't even notice there was no plate number ![]() FRSC don baf...hold fire Dunno sorry...saw the pic on a blog |
See the plane abi na car that got awon boiz drooling... #isaynathisyearwegohama!! Me self must park my private jet for Eagle square...who wan ask me ![]() Btw; got the pic from one blog like dat...
|
Hahhahah...I swear
This motor must pass that wicked papa ogbonna house ![]()
|
Op ask Timaya the plantain seller ![]() |
You beg dem girls to date you...later on they be begging you to marry them #Lifeisfair ![]() |
Next time tie yhur nose region with a handkerchief...tell her yhu wanna bang her like a gangstar.. If the smell persists...consult gbc air freshener But don't ever abandon the punanny ![]() |
Maybe the girls are dating themselves.. ![]() |
That was how one guy in my department F*cked up too... Na dat day I swear never to drink garri for morning..even if hunger wan kill me. ![]() |
Omo these days clement isong nor dey even reach buy shawarma again.. Yesterday I go buy suya ₦1000..see wetin abuoki gimme Be like ₦50 kuli kuli.Btw $100 = ₦20000 |
. . |
Baka boom boom...na wetin be this ![]() |
My best part was when the ball gets divided after an argument...everybody wears his own like the cap of a bishop... ![]() Call for "foul ball"....that was my hobby ![]() There was nothing I hated more than the nigguhz that left the field before the end of the match..or the ones that you beg to complete the team.. Playing against an incomplete team felt like a curse to me back then.. 'If dem win you..ear nor go hear word that day' ![]() |
Oga abeg quickly nack me condom before that sisi I leave for my room go wear her leggings back ![]() |
Op ehen...since the day rokiatu saw my dp she nor dey gree lemme rest. ![]() Not just she though..the rest of una I nor wan open una nyansh. |
harrysterol:Point of correction.. We call dem fallen bubbles.. ![]() |
Orijin101: ok..I don sell 50*50 give PEJ aka mama peace make she carry go otueke take go open cool room for fish.. |
Op this your picture reminds me of Matrix.. Abi na Matrix Reloaded cover photo be this self?? ![]() |
Went over to her house and started throwing stones on the roof...unfortunately for me her dad came from behind and held me. "Ehen I don catch you..so na you they use stone put hole for my zinc abi..your own don finish today." He called his daughter to witness the beating of her lover. ![]() *FICTION |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 30 pages)


