Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,624 members, 7,827,334 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 10:42 AM

A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) - Religion (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) (5557 Views)

What Is Olorun? / Pastor Chris Realeases Chronicles Of Evidences. / Olorun Agbaye Co-singer Chandler Moore Marries Heartthrob (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by Martin0(m): 7:21am On Dec 11, 2017
lefulefu:
grin grin
So wetin una dey try talk,na pesin go still marry those kind babe's na
Re: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by Nobody: 7:48am On Dec 11, 2017
Martin0:


So wetin una dey try talk,na pesin go still marry those kind babe's na
ehn yes na...there will be an unfortunate man to marry an ashi but it will never be me oo.i just pray god no let me fall into the hand of a runz babe.bro, when i see signs dat a girl i dey with na runz girl omo i don waka be dat.even if she wan try hide am from me i must always hear her story.nothing remains hidden.look at my uncle from my mom's side wey im close univ friend happen to marry one italo returnee.the italo returnee carry the guy with her to Italy after them marry dere he turn d guy to slave.na so oyibo men go come her house dey kpansh her under the guy nose and if d guy complain and argue na so she go use police arrest the guy dey claim domestic violence. Two children wey she born for d man weda na im even really get am....she collect d two children then divorce the man.na the guy use all im mouth talk dis one wen he return. Na if u wan get HIgh blood pressure then u can marry an ashi cos an ashi never changes.dem still dey continue their trade even after marriage cos dats what she knows doing best.
Re: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by Martin0(m): 7:54am On Dec 11, 2017
lefulefu:
ehn yes na...there will be an unfortunate man to marry an ashi but it will never be me oo.i just pray god no let me fall into the hand of a runz babe.bro, when i see signs dat a girl i dey with na runz girl omo i don waka be dat.even if she wan try hide am from me i must always hear her story.nothing remains hidden.look at my uncle from my mom's side wey im close univ friend happen to marry one italo returnee.the italo returnee carry the guy with her to Italy after them marry dere he turn d guy to slave.na so oyibo men go come her house dey kpansh her under the guy nose and if d guy complain and argue na so she go use police arrest the guy dey claim domestic violence. Two children wey she born for d man weda na im even really get am....she collect d two children then divorce the man.na the guy use all im mouth talk dis one wen he return. Na if u wan get HIgh blood pressure then u can marry an ashi cos an ashi never changes.dem still dey continue their trade even after marriage cos dats what she knows doing best.


Na wa for u oo,u made strong point here but there again I ve seen ashi wey marry and became serious with her marriage...

So u re saying in essence that there is no room for ashi when it comes to marriage coz if all men should go by ur point then it mean's these ladies won't marry anymore..

So how about men wey dey do ashi
I hope same rules go apply to them
Re: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by Martin0(m): 7:59am On Dec 11, 2017
lefulefu:
ehn yes na...there will be an unfortunate man to marry an ashi but it will never be me oo.i just pray god no let me fall into the hand of a runz babe.bro, when i see signs dat a girl i dey with na runz girl omo i don waka be dat.even if she wan try hide am from me i must always hear her story.nothing remains hidden.look at my uncle from my mom's side wey im close univ friend happen to marry one italo returnee.the italo returnee carry the guy with her to Italy after them marry dere he turn d guy to slave.na so oyibo men go come her house dey kpansh her under the guy nose and if d guy complain and argue na so she go use police arrest the guy dey claim domestic violence. Two children wey she born for d man weda na im even really get am....she collect d two children then divorce the man.na the guy use all im mouth talk dis one wen he return. Na if u wan get HIgh blood pressure then u can marry an ashi cos an ashi never changes.dem still dey continue their trade even after marriage cos dats what she knows doing best.


How about woman wey don do ashi before and currently she nor dey do am again
Re: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by Nobody: 8:04am On Dec 11, 2017
Martin0:



How about woman wey don do ashi before and currently she nor dey do am again
except maybe if she was forced into the trade but guy if na her mind she take do am she will never change.she go dey do am codedly as a married woman.lets say the husband suddenly goes broke...or im lost im job...wetin u expect im ex runz babe wife to do? Na to go back to her former business codedly and raise some cash for her needs.
Re: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by Martin0(m): 8:12am On Dec 11, 2017
lefulefu:
except maybe if she was forced into the trade but guy if na her mind she take do am she will never change.she go dey do am codedly as a married woman.lets say the husband suddenly goes broke...or im lost im job...wetin u expect im ex runz babe wife to do? Na to go back to her former business codedly and raise some cash for her needs.

Omo na strong point u dey make ooo,
Shaybebaby hope say u dey follow this convo e go helep ur pigin small ooogringrin

And again u go need to educate me small on Runz babe's ooo coz I know say u nor go hide truth from me,jus as lefulefu dey yan me so...
Abeg ooo pesin nor wan go make mistake to marry ashi oo coz iffa love! I love for realgrin
Re: A Nairalander Realeases His First Song - Olorun Ikore (lord Of The Harvest) by Homeboiy: 11:12am On Dec 11, 2017
lefulefu:
very sorry to hear this.most times most of these robbers wetin dey encourage dem to wait for front gate for the victim na if the front get thick shrubs and flowers.most times dem go hid there with gun.try to trim the flowers for front of ur gate if d thing dey very bushy.also this time limit ur late evening and night waka.na dat time omila(armed robbers) they mostly operate for Benin. Me na one programme wey i enroll na im bring me come Benin and as i dey Benin so when night don almost reach i don already enter house lock



I just came outside the gate around 7:30pm when they shot close to me n ordered me to give them my phone

.na so me dey do my own.take heart.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Does It Matter That Buddha Came Long Before Jesus? / Pastor Kisses Female Church Members Asses For Husband. Pic Not For Faint Hearted / Where Are You Worshipping Today? Am OFM -HQ

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.