Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,779 members, 7,831,509 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 07:58 PM

The Male Secretary (18+) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Male Secretary (18+) (3795 Views)

S**x With My Se**y Secretary 18+ / We Recovered The Male Victim On Top Of Female Colleague - FUTO Hostel Mates / Enslaved Secretary (18+) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 10:35am On May 08, 2018
THE MALE SECRETARY (18+) PART 1 .

I dey always watch say na ladies dey always dey be secretary for big big organization but e no come my mind say one day e go fit become my turn. My people, wen human n aim be the comptroller general, una dey expect am to employ im fellow woman.. NOOOO., Funny tin I just land for Abuja after using my leg take run fiam comot from Kano because of the daily bomb blast and gun shots wey I dey hear and witness. Like play play, me wey been get job come land for the league of extra-ordinary jobless men.. No offense!!! All this na due to the ill preparation o. As man pikin find im way enter Abuja, press button here and there, the next tin, dem say job dey, whether I do fit do am. As per sharp guy, I reason say "man no die, man no rotty" make I just land the job. After interview, na me come get the job. Na during job description n aim I come know wetin I don land myself put. Before I continue, make I describe where I dey work. Na one five star hotel for the heart of Abuja o. D hotel pour brain as different people dey troop in. Trust me na, with my malo mentality, unto say I don dey north all my life, I hide the bad me for cupboard dey form gentle. As e dey be for hotels na, enough female staff dey full there wey dey run different shift, na so I carry eye dey look them small dey act like say if woman body touch me na melt be dat. As una cari know, person wey dey shy, na im women dey draw come body pass because dem feel say im no go sabi bad tin. Na the situation wey I find myself.
.
Click on the link below to continue reading
www.naijanoisemakers.com.ng/2017/03/22/male-secretary-18-part-1/
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 5:45pm On May 20, 2018
you.
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 5:49pm On May 30, 2018
Reply
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 8:03pm On Jun 17, 2018
Male
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 5:42pm On Aug 01, 2018
whether
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 8:24am On Aug 18, 2018
strong
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 9:52pm On Aug 30, 2018
boys
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 1:25pm On Sep 07, 2018
general,
Re: The Male Secretary (18+) by BlinksBlinkd: 7:31am On Sep 16, 2018
style

(1) (Reply)

7 Types Of Single Ladies / Is 19yr Old Lady Too Early To Marry / What Can Make You Rich Could Be Behind Your House.(pic Only)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.