Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,597 members, 7,809,168 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:38 AM

Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi - Literature (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (315462 Views)

Life Of A Rugged Guy +21 / Naija Yahoo Life(get Rich And Die Young, Pidgin EDITION) By Youngzubi / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (51) (Reply) (Go Down)

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by astute28: 7:38pm On Jul 20, 2018
hmm spata i laugh o kudos bro i dey gbadun ur tory
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by ngenec: 7:42pm On Jul 20, 2018
Youngzubi you are too much, your story is too real to the core
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Momoh7(m): 8:05pm On Jul 20, 2018
The story sweet no be small For those way no sabi long or short sleeve make e go watch Rwanda genocide
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Runaway: 9:21pm On Jul 20, 2018
Good work bro.....
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by JOGICE(m): 9:25pm On Jul 20, 2018
👍🏽
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rukidanty: 10:12pm On Jul 20, 2018
nice one
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by MrsEvakinqz(m): 10:20pm On Jul 20, 2018
Still following. Ritababe come see better tori oo
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 10:51pm On Jul 20, 2018
JOGICE:
Men!..Yngzubi_see Ehnn! Aftr u na U!

Ontop say ya tori b Lk drugs_Guy my dada dey plait 4ur mattr...

More inspiro&energy 2wrk as u press...
Bt u fit still use mistake giv us overdose b4 2morw Mornin na cheesy

No tink am Jst do am, we no go die (@least giv us Lk 4updates per day) cheesy
We no mind Oo!..infact we don forgive U in advance if U mk dat kyn mistake...

Abi hw u see am na grin



o boy u try jare oya clap for ya sef !!!!!!



now make we break am down


to think and imagine a single update fit high and scratch yo brain pass one roll of igboo!


so 1*5 updates na 5 updates that is equals to five roll of igboo per day bros i never marry o! infact i still dey hustle make i enter school i.be very young guy between 18 to 21 so u see i still young as my name talk youngzubi

twale baba o! joor o!

still ya guy youngzubi

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by mekonglobal(m): 1:13am On Jul 21, 2018
grin Ehe! Spata try nah, as him no get strength fight soldier im go carry persin wey big pass soldier come, na bad tin im do?
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pacifust058(m): 2:07am On Jul 21, 2018
Nice one Baba
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 12:21pm On Jul 21, 2018
Good one , God bless your hussle.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 12:31pm On Jul 21, 2018
.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 12:35pm On Jul 21, 2018
Guy I just dey hospital dey laf anyhow even my wife dey reason say I high on something.... Bros u too much I dey feel ur tori like kilode!!!!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 12:37pm On Jul 21, 2018
d kind feelin weh i dey get 4 dis story na d kind feeling weh u go get wen feather dey ur ear.....

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 12:38pm On Jul 21, 2018
Episode..........................12


something must kill a man (2)
--------------------------------------------
spata my sure guy!!!!
---------------------------------







i been dey reason am tey tey say spata don trow me side base"but as matter take tear open yansh "nobi so",my guy spata use him head well jare"na only gawd forsaken bamboo go see men in kakki and still confront am"nah brain work e require and na watin this my man here do be that"tem tem!! twale!! for him joor o!"


"spataa!!! chop and clean mouth one!!!!"
see eh! for this thing wey u do for me eh!"i no go quick forget am"i don memory card am store for head"

"you be sure guy oya chop am"....i hail spata as we chop nockle"


"so we go visit mamy water them place be that?....na spata dey ask that one


"ah!! no worry"just reserve ya strength"nah you go tear race,na u go tire infact u go dey point them finger like say them be point and kill"...all u go dey do nah to just point any one you like,i go pay then na journey to dah kingdom dah come e go be"u go fvck tireeee!!!!!!


"mamy water them place,nah our coded way of calling prostitutes joint"so spata just yan me onto say na olosho toto him want make i take appreciate am"only if to say him know watin dey front Chai him for reserve strength wella"



"tho na hospital we dey head to naw"from dia we go branch boutique go shop wears after that,we moto go tear race enter road warri straight "



"why u still dey dull ya sef onto the offer matter sef"...big mama





"i no dull anything o!"infact i don accept all"na me and this my guy hia go dey run thing together".........i reply am




"wow e make better sense like that"so him go follow us chuk head enter warri be that...big mama asked



"warriiii!!!"......spata shout!




"Ehe! spata relax i go yan u better later"i said to spata as i face big mama

"yes na"we be like bread and tea"beans and rice"so there is no how him no go follow us"....na me reply



"good nahim be say i go dey introduce two of una be that...bg mama reply




we are here ma! ....na striker talk that one onto say we don reach hospital"


"we waka come down enter the big hospital"as them direct us go one better side for the hospital"me sef i begin reason whether na V I P be this place too"

"e surprise me as i found out say na big mama get the hospital"Chai this woman just too much"...na so so ma! ma! i just dey hia every wia"but watin i like pass na the fine fine nurse wey full dia,e be like say na their beauty be the CV wey them dey take employ them"fine pink gown wey no even long at all e just stop for their laps ewooo!! "watin man no go see"if them turn their back to waka eh! na hell ,e dey vibrateee !! like caterpillar engine"


"one nurse come meet us wia we sit down dey enjoy better AC"

"please sir u can follow me now"....she yan



"ehhh!!...i open mouth

"u can come with me for your treatment sir".....she still yan again




"watin u talk"..... i still ask am "see make una no blame me na my sense wey no gree function again as i begin use eye to dey waya her like that"she toooo ! fine dieeee !!!!."make una follow me hear voice nah"e be like piano abi trumpet for my ear"



"dont be stupid spana!!"....na madam shout for my head


"Chai see rubbish voice why this woman come use this her mama voice pursue the angelic one wey dey my head"ha!,i vex as i stand begin follow the fine nurse for back"



"nah gawd be say i no grab her bouncing back side"

"one mind for my head dey shout eyyeeehhh !! spana grab this thing nah!!

"another one shout gbese le oo!!! "this one fit be commander pikin oo!!!"


"i still dey wonder which mind to follow"i nor even know when the nurse branch enter one room like that nah when i reach outside the hospital my eye clear!


"i begin turn around like ceiling fan"


"you are not serious"what were u think if may ask" the nurse ask as she waka come meet me for outside"


"ah ah i think say i dey follow u for back o!...i reply


"what!!"i guess your brain is affected too"....she reply




"no go insult me o! abi u don tire to dey work for hia!"....i vex for the nurse



"oh i was only joking bros"oya make we enter inside so that i go treat u abeg no vex eh!.....she yan correct PIDGIN wey sweet pass stupid English




"Chai so u sabi yan correct"nahim u come dey tear my ear drum with ya grama"



"i be confirm calabar babe nah"i dey chop PIDGIN like yam bros"

"aahhh!! iren pkoo !! "e Bleep e kpoo !! asin!!!""Chai!! so u be calabar ah ah ah! noo wonder!,,,,,,,omo e sweet me die as the babe yan me say she hail from calabar"


"ha ha ha ha!!!! u funny o bros so for ya mind all this ya iren kpoo! na calabar u dey yan abi??....she yan



"oya make we enter wia u go treat me"we go talk tire becos i like calabar girls well well!!...i yan as we begin enter the hospital




"e sweet me reach my kpekus as e come be say na only me dey inside the fine room wey she dey treat me"i just balance for bed as she close door and begin mix some liquids and injection wey she call pain relive"



"i dey enjoy am pass "anytime she bend down for ground to pick something omo she go bend down come expose yansh like plasma tv"



"oya turn ya back make i inject u the pain reliver before i go begin clean the wounds with spirit"....she yan as i turn my back,she come say make i comot clothes leave only boxers"i quickly tear everything off sharpaly with hope say she go comot her own too"


"oya your bom bom"


"ah na for yansh u won shuk me the injection ...i ask becos i no dey like am

"yes na"no worry i be expert e no go pain u at all"...she yan




"ahhh !! ....naso i take collect the injection as she use cotton wool rub am small before she tell me say make i lay down back"



"i obey as i lay down jeje"but when wahala come enter na when she begin use the spirit clean all the wounds for my body,as she clean my back and chest finish"she come yan me say i go comot boxers say the wounds affect all my body reach leg"




"na who no go gree comot boxers for this kind matter"i stand up as i draw boxer viaaaa!!!




"aaaaahh!!!!!"......she scream



"watin i ask"...



"you be calabar boy??....she ask





"i be confirm warri guy i nor say as u be calabar girl u go like this kind long thing abi"....i ask as i do like better peson go lay down back for bed"


"she manage near me come dey clean my wounds wey dey my laps"but each time her soft palm touch my laps spana go increase in size"




"ah ah!! why your grand father come dey long long like this e go tear ceiling o!....she yan as i just smile dey wait make she touch spana kpakam omo na carry go o!



"she clean reach my leg as she continue to dey fight the urge to grab spana wey stand like electric pool"she reach my foot come turn her back side face me as she continue her cleaning"


"omo if she fit hold her sef"her father!!"i not fit"i grab her a*s and handle it"



aauuhhhh!!"she trowey the towel viaaaa!!!! dive spana gaawwaaaam! enter her mouth


"aaaaghhhhhh!!!!!!!!!"i scream!!!!!




to be continued......

11 Likes 3 Shares

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pathneluti(m): 12:50pm On Jul 21, 2018
iren pkoo !! "e Bleep e kpoo... Hahahahahahahaha........... The tori don dey sweet excess.....
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 1:09pm On Jul 21, 2018
ahhh!! oga spana don.jam calabar girl,but wait o. as u take shout e fit be say na correct bite she hammer spana ooo!..wait for next drop at youngzubi coma do something na shebi na weekend we dey

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by astute28: 3:03pm On Jul 21, 2018
chai this tory dey sweet me like say i won cum after sex, youngzubi i dey feel u
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Ann2012(f): 3:28pm On Jul 21, 2018
Spana no go learn
If big madam come catch am now, which excuse him go yarn?

Thanks for the update Youngzubi
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by jozee8: 3:49pm On Jul 21, 2018
Nna'a na now I understand the real meaning of the write up
Sex no be food na, haba��
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 4:12pm On Jul 21, 2018
jozee8:
Nna'a na now I understand the real meaning of the write up
Sex no be food na, haba��



yes bro u l'll get my massage as the story goes on,we are just starting

so stay tuned everything that has advantage has disadvantages

what sweets also kills


something must kill a man!


still ya guy youngzubi

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by jozee8: 5:54pm On Jul 21, 2018
Youngzubi:




yes bro u l'll get my massage as the story goes on,we are just starting

so stay tuned everything that has advantage has disadvantages

what sweets also kills


something must kill a man!


still ya guy youngzubi
Na here I dey! grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 6:20pm On Jul 21, 2018
persianprince (m), Socuul, BuzoDeGr8 , Dapsy07 , Surestdick( m), sirevee, sambroose(m), Muhamadgbolahan , enixfabrics , phemocheee( m), psybuk, joshnes (m), Kechbeau , kweenie , Janet18 , camronid (m), RABIUR (m), Gentlelord (m), chigbomkpam( m), biodun95, Philosopher101 , Georgeisco2007 , Pheez (m), oglalasioux (m), dazzysleek( f), Youngzubi(m), eboigbedavid1 (m), Doubleprof1 (m), ayamalexander77 (m), advertoonist( m), paqman(m), cingelai (f ), chee1 ( f), stevodot22 (m), flexyonline,
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by iykomo666(m): 11:49am On Jul 22, 2018
finally i don catch up with u guys u story sweet die guy more nyash for spana grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 4:02pm On Jul 22, 2018
Youngzubi twale Baba I just dey enjoy myself d tori too sweet... Carry go jor we loyal for your government.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Ruqayyahmusa(f): 5:13pm On Jul 22, 2018
Luving ur story like "KILODE".
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by horwa140: 11:36pm On Jul 22, 2018
Where update dey bro ah dey Gbadun story
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by jozee8: 8:28am On Jul 23, 2018
Ruqayyahmusa:
Luving ur story like "KILODE".
Hanty abeg make I ask you one question
Why every woman dey first put spanna for mouth na, sweet dey him head ni
Na question i ask ooo grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by uthlaw: 9:13am On Jul 23, 2018
why you dey dull this story,I dey read two story urs and my madam and I,d guy don upload 3update u never reason anyone.try make dis story ginger abeg!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 10:06am On Jul 23, 2018
uthlaw:
why you dey dull this story,I dey read two story urs and my madam and I,d guy don upload 3update u never reason anyone.try make dis story ginger abeg!

Abeg help me with the link to that Tory...
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by uthlaw: 11:10am On Jul 23, 2018
sirevee:


Abeg help me with the link to that Tory...
Romance section under sexuality
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 4:36pm On Jul 23, 2018
sorry for the late update



Episode...............13


GBEDU!!!!!

calabar girls too rugged
------------------------------------
warri guys dem no dey carry last
----------------------------------------------



"bros open ya eyes na"nurse yan,but the sweetness wey she dey samah me eh!"Chai na express to heaven i dey"

"bros time no dey we side o!"you better open ya eyes make we do quick quick becos madam fit enter hia o!"bros open eyes!!


"Ehe!!"i just too like this calabar nurse"only her voice dey nack wave enter my cavity"quick runs no just good for this kin gbedu!"i won take time work on those mammalian balloons like spana dey work for nut "aya yaaa!!"
i just dey reason all this stuff as the calabar lady keep on manipulating spana with her gbeducious siginima gavanta "

"bros u well so? chuck this thing enter me na"make we run down small"see i nor get that kin time o!"i go leave hia if u won do am"nurse yan

"make this one no go pass me by,i kukuma tear eye open nah gawd go punish Satan if this kind babe pass me by"gaawaam!! i grab her waist as her yansh vibrate like bolom bolom"no need for long thing so i sit down wella as i position spana inside her nunu hole

"aaahhhsss!!!"......she gasp!


"eeehhmmm!!! aaahhhh!!!"....na me com dey moan pass"nawa for calabar babes them no get human sympathy o!"even with all my struggle with gra gra i dey moan join self"

"she just dey shout" bros start nahw "so as this ya preek long reach u no fit use am reach my T junction make i sweat small ah bros na fvck up e go be o!"she yan


"ah! as i hear watin she yan e pain me reach my pkekus"i swear noting dey vex me reach wen woman dey look down on spana"i been dey take am easy slow and steady onto say body nobi firewood shebi na hell fire i just from come"even spana never recover finish sef"but as things take be now"monster mode nahim sure pass"



"i push her comot for the cow girl position she been dey samah me... as my eye turn red omo na rough rider straight no mercy"


"i lay her flat for bed like foot match as i hang her leg for one drip stand wey near my bed,then her second leg for window omo.come see as the coast take clear like dstv"na terry G apkako come dey play for my head as i grab spana tear race enter like recharge card"


"aabasi mbo!!!!!!
brossss !!!!! easy! ooo!!!


"she never see anything"......na introduction i just do


"i push spana dey go inside like say i won make e comot for her mouth"omo i reach wia e no gree enter again then i drive out complete viaaamm!!!


"uuuuhhhhhh!!!!"..........she never see anything"she still get mouth to moan




"i dive enter again as i begin fire!"
tatatatatatatata!!!!!!!!!


no stopping no reducing na journey to no mans land"but the babe tooo make sense o"u know that kin babe wey all her assets go dey shake and vibrate as u dey fire"naso this calabar babe dey samah my brain comot"

"30mins later she pour holy oil"but i no even give am space sef as i increase my pumping"


45mins later i been dey plan to change position when i hear



ko ko ko!!!! ....for door


"fear catch me as all the sweetness evaporate viaaa!! comot for my body"



"piam piam we don wear clothes as i just lay down flat for bed"spana never gree go down"



"who is there?,nurse ask as she go open door"


"what is going on hia"why are u guys taking too long??
"nurse Stella i thought i told u that i would be travelling this evening?....big mama ask as she enter wia i lay down



"emm ma it was the emm! no yes"



"nah the wounds she just finish treating big mama"blood just too much for my body and the thing don stick tight gawan gawan nahim make e tey before she fit clean am finish".....i samah big mama sharpaly as nurse just dey shake mouth"


"fuuu!! this place dey smell some how"spana watin una dey do for hia!,


"ah ah!,why u come dey look me like that nah"shebi na treatment i just dey receive from the nurse before u come nock for door".....i yan madam as i frown face join so as to make her believe"


"Stella!"......big mama called



"ma!"....nurse reply


"go to the doctors office wait for me dia"....she yan the nurse,as nurse waka comot"


"you won pursue her"......i ask



"e no concern u spana"oya carry this bag i don buy clothes for two of una,carry am go meet ya friend make una wait for me i dey come..big mama yan as she drop one big fancy bag and waka"



"as big mama comot i drag my lazy sef com down from bed as i open the bag to look things wey dey inside"omo na better gucci wears even versacci sef"i still dey look the things when the room door open as a very fat nurse wey be like bamboo she wor wor die like nigerian used pampers"she bounce inside come see her muscle like 50 naira fufu....



"bros bros!!! i hail o!"Chai u be expert o! see as u just dey waya Stella"i open door peep as my eye jam your big thing ,bros u get heavy stamina o!...the fat cago yan



"oya begin clap for ya sef nah"shebi u don look my necked body finish"....i yan



"see bros u turn me on".....she yan



"ah ah! i turn u on"u be switch??.....i ask


"no bi watin i mean"bros i want make u sef com shin my congo nah"i been dey pray say make u reserve strength for me after i sight u sampling my calabar sister..she yan



"eeeeehhhhhh !!! u be calabar too!....vimm!!! i dive my bag as i tear race run for my life"



"bros i go burst una belle o!"u better com give me my share!.....she shout as i run begin locate spata them





"hey mumu wia u dey run go?......spata ask me as i run pass them




"i look back as i sight spata with the security guards standing for one corner "


"ah na hia una dey"thank gawd o!"....i sigh as i drop my bata for ground and wear"




"watin happen na why u com dey sweat"hmmm watin i dey reason"aaaahhh!!! spana u be devil o! so quick? no dulling u sha shin that fine nurse Congo hayiiiii why better thing like This dey always pass me by??.....spata yan


"ah spata she be fire o!.....i reply



"fire?...spata



"yes fire ya yaaa!!!..i reply



"u mean na she u dey run for so?..spata ask as him fold hand dey look me




"ah no o!"see eh madam almost catch us na just gawd nahim save us but the wahala naw be say as madam and the nurse waka maybe madam won trow her over board onto say she figure things out"nahim one beautiful slim and figure 8 nurse i swear spata if u see this nurse eh! she make sense diee!!!

"so watin do her na why u come dey make my preek stand like this go straight to the point nah....spata yan as him comot the hand wey him fold"


"see the nurse wey get figure 8 catch me and the other nurse when we dey samakwe but as madam come carry fin nurse go doctor office nahim the figure 8 nurse come enter begin threaten me say if i no samah her too she go burst our secret;but she too fine like mamy water come package join"
but my body don weak nahim make me tear race o!.....i explain to spata"i been dey plan to set him up with the fat bamboo nurse



"aaaaaahhhh aye meeh!! spana u mean say u run for that kin toto?"no no no!!!...she still dey dia!! spata ask



"yes na as i tear race she dey shout say make i come back oo!"...i reply


"oya idiot carry me go meet her"come show me the nurse becos as u take describe her ehh! i fit sell my papa land just to nack her"...spata yan as he drag me along



"free me nah shebi na dia we dey go....i yan onto say spata just dey drag me like goat





"we waka reach the door" wia them treat me earlier"but the door dey locked so i nock



ko ko ko!!!



"i nor say u go come back oya open door and enter"..the nurse yan from inside but her voice wor wor pass her sef



"ah ah why her voice come get bass like That"e dey vibrate like home theater nah...spata yan as him draw back



""ah! see na only her voice spoil her o!"if u see this babe ehh! u go fall spata i said u go fall diee!!....i brain wash spata the more


"ehen! ok oya open door nah"...spata yan as him step foward


"as watin i won do don already dey my mind omo i turn the door nub open as i push spata go inside viaaa gawwaam !!!! i lock door as i stand outside



"Jesus!!!!! aunty goodevening ma!..na watin i hear spata shout as him enter the room

"ah ah! who u be"....the fat woman yan as she sight spata



"noo !! i nobi anybody o! nah toilet i dey fin but i mistakenly enter hia please no vex ma!..make i begin dey go"spata yan as him try open the door but i don lock am tight from outside as i put ear for door so as to dey hear watin dem dey yan"


"ehen! but u fin o! e get one fin bros wey run comot just now e never tey sef the two both of una com resemble somehow una be twice"....the fat woman ask


"twice? watin be twice??"oh ok noo we no twice o!,na only me waka come,na my bp i come check"see aunty make i begin dey go abeg no vex na toilet i been won enter" abeg no vex ...spata beg



"ah why u dey call me aunty nah"oya come make i give u something wey go sweet ya head sotey u go begin call me baby"....she yan



"ehhh please nah! i don tell u say na toilet i been won enter before"please aunty no vex....spata yan



"u dey crasssseee i resemble u jey jey cee abi na gawd go punish ya mama idiot oya come hia or i go begin shout rape!!! help!!!!!! and as i wear only pant nobody wey no go believe me say u dey try rape me. oya come hia now!!!...the fat woman shout





"spana madam dey call u and ya friend"u gat to be quick man"..striker yan as him turn to go




"Chai ooohh !! gawd why now ehh i for like make this woman teach spata lesson " i push the door open as i sight the fat woman forcing her gaint br**t inside spata mouth"ewwoo!! my bros no even gree suck as him tear race dash outside like breeze as i open the door"


"ah! why u dey run come back nah!"the fat bamboo woman yan as she sight me" ahhhh bros so u don come back oya come to mummy


"watin!!!!!! piiiaaaammm!!!!! i tear race!



"as i burst outside the hospital Chai everybody don already enter moto including spata naso i rush enter as i jam door gbeemm!! we zoom off"warri straight




to be continued

sorry for not updating yesterday o!!

10 Likes 2 Shares

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (51) (Reply)

1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] / "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi / An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 113
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.