Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,780 members, 7,817,243 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:38 AM

Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest - Culture (14) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest (37484 Views)

Words From The Epie Language Of Yenagoa. / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up / Pidgin Words, Meaning And Origin You Need To Know (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (Reply) (Go Down)

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 7:18pm On Oct 05, 2018
fero007:
i dont know much bout cross river n akwa ibom, i last went der 9 years ago, but from where ive been in d south, naija pidgin rank as follows
1. Warri 2. Port harcourt and Benin 3. Yenagoa 5.Sapele 6. Ughelli 7. Calabar, Asaba n all oda SS towns, den 8. Aba, Onitsha, b4 9. lagos n odas dat speak dull pidgin

heres my own, its a mixture of warri and port harcourt pidgin

abobi, fowl don lay boiled egg, yanis wey dey ikoro b say ojo land 4 ikoro dey cramp men wey don commit tire dey reach okere, base on say mentioned con dey decharge ehn, nai ekelebe root kala dey throwaway, dey tam one shenkes leg, e dey general now o, base on dah level ehn, we nor o fi reach braah osas dormot go declare dis nite because area don red

Amusing Its really a mix of Pitakwa and Warri pidgin.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 7:19pm On Oct 05, 2018
fero007:
i dont know much bout cross river n akwa ibom, i last went der 9 years ago, but from where ive been in d south, naija pidgin rank as follows
1. Warri 2. Port harcourt and Benin 3. Yenagoa 5.Sapele 6. Ughelli 7. Calabar, Asaba n all oda SS towns, den 8. Aba, Onitsha, b4 9. lagos n odas dat speak dull pidgin

heres my own, its a mixture of warri and port harcourt pidgin

abobi, fowl don lay boiled egg, yanis wey dey ikoro b say ojo land 4 ikoro dey cramp men wey don commit tire dey reach okere, base on say mentioned con dey decharge ehn, nai ekelebe root kala dey throwaway, dey tam one shenkes leg, e dey general now o, base on dah level ehn, we nor o fi reach braah osas dormot go declare dis nite because area don red

Amusing Its really a mix of Pitakwa and Warri pidgin. Aboi wia you bin pem since? I know you wouldn't be Biased!
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 7:25pm On Oct 05, 2018
yublings:

You are close, but, leg in this context means shoe or any footwear of extreme beauty. Lastly gbeys mean say I discharge in case of kasala.

Gbeys I know what it means but to put it in English is Hard
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fero007: 7:36pm On Oct 05, 2018
Sinistami:

Amusing Its really a mix of Pitakwa and Warri pidgin. Aboi wia you bin pem since?

i dey flight for 18 hrs cus of heavy hold up for d air
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fero007: 7:48pm On Oct 05, 2018
fero007:
i dont know much bout cross river n akwa ibom, i last went der 9 years ago, but from where ive been in d south, naija pidgin rank as follows
1. Warri 2. Port harcourt and Benin 3. Yenagoa 5.Sapele 6. Ughelli 7. Calabar, Asaba n all oda SS towns, den 8. Aba, Onitsha, b4 9. lagos n odas dat speak dull pidgin

heres my own, its a mixture of warri and port harcourt pidgin

abobi, fowl don lay boiled egg, yanis wey dey ikoro b say ojo land 4 ikoro dey cramp men wey don commit tire dey reach okere, base on say men con dey decharge ehn, nai ekelebe root kala dey throwaway, dey tam one shenkes leg, e dey general now o, base on dah level ehn, we nor o fi reach braah osas dormot go declare dis nite because area don red

who get am i carton of orijin. oya benin, wafi and ph pepo start to rub mind, one SS

1 Like 1 Share

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 8:20pm On Oct 05, 2018
fero007:

who get am i carton of orijin. oya benin, wafi and ph pepo start to rub mind, one SS

No be lie lass lass we be one Niger Delta even if we get language Dem boku like Tower of Babel. in Diversity we Stand. In Pidgin we Stand . The tin be say make we try Upgrade this pidgin make e no just end up for Street like that.

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fero007: 9:05pm On Oct 05, 2018
fero007:
i dont know much bout cross river n akwa ibom, i last went der 9 years ago, but from where ive been in d south, naija pidgin rank as follows
1. Warri 2. Port harcourt and Benin 3. Yenagoa 5.Sapele 6. Ughelli 7. Calabar, Asaba n all oda SS towns, den 8. Aba, Onitsha, b4 9. lagos n odas dat speak dull pidgin

heres my own, its a mixture of warri and port harcourt pidgin

abobi, fowl don lay boiled egg, yanis wey dey ikoro b say ojo land 4 ikoro dey cramp men wey don commit tire dey reach okere, base on say men con dey decharge ehn, nai ekelebe root kala dey throwaway, dey tam one shenkes leg, e dey general now o, base on dah level ehn, we nor o fi reach braah osas dormot go declare dis nite because area don red, kpokpor dey carry dey kama kama nw, i nor cap o

na true cuz non-SSers like am die, as SW speak deir yoruba, North speak deir hausa n odas, it will be beautiful if in south south, a calabar guy n a benin girl can be speaking pidgin n no one else will understand wat dey r saying

1 Like 1 Share

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Omeny: 9:16pm On Oct 05, 2018
eROCK247:

Dem dey teach pidgin for headquarter? Bros na only for Warri na im you go see confam Barrister dey nack pidgin like say na wetin dey pay e salary. We nor dey make mouth, who nor go nor know. But still on still sha, if you feel say your chest go fit carry waffi slangs, just ball in to awa caban bikos na wen we dey yarn na im pidgin dey legit. Nor be dis elegbere typing wen person fone go dey legislate wetin dem nor send am to legislate

No wahala then.

I no say my waffi people dey try for pidgin yans dem.

Carry go.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 10:31pm On Oct 05, 2018
fero007:

na true cuz non-SSers like am die, as SW speak deir yoruba, North speak deir hausa n odas, it will be beautiful if in south south, a calabar guy n a benin girl can be speaking pidgin n no one else will understand wat dey r saying

Make I Decode am. Yenagoa boy like me if I no Decode wetin I gain?
Man Their is Problem. Word on the Street is Police came to our Neighborhood to catch criminals with long Crime track to take to jail. When boys in the Neighborhood caught word of it they started fleeing. The police seeing that started bringing out their guns to Shoot. a stray Bullet touched a girls leg and right now she's at the General Hospital. Because of the Happenings we couldn't go enjoy the Night at Bro Osas'es place. police started taking people for questioning but I didn't say a word

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 10:42pm On Oct 05, 2018
fero007:

na true cuz non-SSers like am die, as SW speak deir yoruba, North speak deir hausa n odas, it will be beautiful if in south south, a calabar guy n a benin girl can be speaking pidgin n no one else will understand wat dey r saying

Make I Decode am. Yenagoa boy like me if I no Decode wetin I gain?
Man Their is Problem. Word on the Street is Police came to our Neighborhood to catch criminals with long Crime track to take to jail. When boys in the Neighborhood caught word of it they started fleeing. The police seeing that started bringing out their guns to Shoot. a stray Bullet touched a girls leg and right now she's at the General Hospital. Because of the Happenings we couldn't go enjoy the Night at Bro Osas'es place. police started taking people for questioning but I didn't say a word

That's exactly my Dream because people are taking advantage of our Diversity and language barrier against us. Since most of them run the Government and are the Majority they would always bring that bullshit that Pidgin is a Bastardized foreign language so it can't be standardized and made into a National language. No language came out of Thin air they were all born from older languages like French Italian Spanish Portuguese that evolved from Vulgar Latin the pidgin form of Latin. or English that started of as a pidgin much like ours from German Latin French Greek Etc. They would say its not an Indigenous language but if it was coined by our Ancestors in this same land then I don't see how its less indigenous from Igbo Ijaw Yoruba Urhobo? Inshort since the Igbos keep saying their are Jews that they language is related to Hebrew or the Yoruba to Arab. then its all even na!
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fero007: 9:21am On Oct 06, 2018

wenem 100 gbosa 4 u, ure teeth complete u nor get igbeke, u see no one who didnt grow in SS could understand, our mindset about pidgin is wrong o
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by viscerion: 1:10pm On Oct 06, 2018
fero007:
i dont know much bout cross river n akwa ibom, i last went der 9 years ago, but from where ive been in d south, naija pidgin rank as follows
1. Warri 2. Port harcourt and Benin 3. Yenagoa 5.Sapele 6. Ughelli 7. Calabar, Asaba n all oda SS towns, den 8. Aba, Onitsha, b4 9. lagos n odas dat speak dull pidgin

heres my own, its a mixture of warri and port harcourt pidgin

abobi, fowl don lay boiled egg, yanis wey dey ikoro b say ojo land 4 ikoro dey cramp men wey don commit tire dey reach okere, base on say men con dey decharge ehn, nai ekelebe root kala dey throwaway, dey tam one shenkes leg, e dey general now o, base on dah level ehn, we nor o fi reach braah osas dormot go declare dis nite because area don red, kpokpor dey carry dey kama kama nw, i nor cap o

at least akwa ibom we still try for pidgin pass SE and SW, small small we go pass warri sef
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by kelzgie: 2:00pm On Oct 06, 2018
Sinistami:
Okay na me de start am

Abobi Na so e go o! Yesterday me and Padimina bin lap im Wari , tanda for I'm Veranda. we bin de plan to go Lap Ozed junction carry small pololo make man no Kon go de rub mej for night. nai before we knw Area Men for the Area Kon start Para nai we GATS sub enter im hass (House) o. Nai wen tins don jant small nai my Bross Kon go say im wan go sight how the outside be o. Nai Ojo begin bust out. Dive am say I'm mus join for the Boys wen just raks na na. No be small tin o now my Padiman de Sanko as e stand so. But Sha as I reach my way DAT Night, My Banni lap me. Omo she fear kpanshin

Lol.. Wow!!!!.... Ose migwo

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 3:12pm On Oct 06, 2018
kelzgie:

Lol.. Wow!!!!.... Ose migwo
kol I be small boy o! and no bi delta I from come o. Mi na Bayelsa.

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 3:13pm On Oct 06, 2018
viscerion:

at least akwa ibom we still try for pidgin pass SE and SW, small small we go pass warri sef

Don't worry your Dream will come true
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 3:16pm On Oct 06, 2018
fero007:

wenem 100 gbosa 4 u, ure teeth complete u nor get igbeke, u see no one who didnt grow in SS could understand, our mindset about pidgin is wrong o

True My gee. we really need to Upgrade pidgin really. give it a standard orthography and a Standard Dialect of it that would be Thought in Schools used in official positions etc. it needs to be Utilized greatly by we Nigerians mostly Nigerdeltans. E don do na!
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fero007: 5:20pm On Oct 07, 2018
viscerion:

at least akwa ibom we still try for pidgin pass SE and SW, small small we go pass warri sef

lol, no p, but you people should not end up like warri and port harcourt that speak pidgin to the extent that theyve lost their normal languages
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fero007: 5:22pm On Oct 07, 2018
viscerion:

at least akwa ibom we still try for pidgin pass SE and SW, small small we go pass warri sef

lol, no p, but u pepo sud not end up like warri and port harcourt dat speak pidgin to the extent that theyve lost their normal languages
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 7:33pm On Oct 07, 2018
fero007:

lol, no p, but u pepo sud not end up like warri and port harcourt dat speak pidgin to the extent that theyve lost their normal languages

lol That is already happening in Yenagoa as we speak

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by viscerion: 12:48pm On Oct 12, 2018
fero007:

lol, no p, but u pepo sud not end up like warri and port harcourt dat speak pidgin to the extent that theyve lost their normal languages

i think d problem of warri n ph is dat both cities are multiethnic
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fero007: 2:13pm On Oct 14, 2018
viscerion:

i think d problem of warri n ph is dat both cities are multiethnic
what of benin and yenagoa, these are monotribal cities

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 11:45am On Oct 15, 2018
fero007:

what of benin and yenagoa, these are monotribal cities

I don't know much about Benin but I do know that the Ijaws don't Speak One language they speak 9 closely related languages that are mutually unintelligible eg the languages spoken in Yenagoa are Epie an Edoid language which is the main language of the Ijaw subgroup Epie-Attisa who owns main town Yenagoa then Izon the most widely spoken Ijaw language and the purest, Engenne an other Edoid language spoken in Yenagoa L.G.A but still mutually unintelligible to Epie, then Buseni and Okodia spoken at Yenagoa North. they are also lots of migrants both from the State and outside of the state like the Ogbia Ijaws who speak a cross river language called Ogbia and then the Nembe Ijaws who speak a very deep form of Izon which is quite unintelligible to Normal Izon Speakers I won't forget the Urhobo and Isoko of Sagbama and else where who have a community called Isoko Bayelsa in North of Yenagoa L.G.A, and the Ekpeye who also reside in Ogbia L.G.A and speak an Igboid language. plus other migrant from other States Yenagoa as small as it is is very Cosmopolitan for it's Size. so it won't come off as a surprise to me.

(1) (2) (3) ... (11) (12) (13) (14) (Reply)

Oba Of Benin Detains Nelson Oghogho, Palace Aide (Photos) / "I Haven’t Adopted The Title Of An Emir" - Oluwo Of Iwo Oba Abdul-Rasheed Akanbi / Masquerade Seriously Beats An Okada Rider (video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.