Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,711 members, 7,809,696 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 01:24 PM

Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up - Culture (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up (59060 Views)

Let Have Some Fun Mention One "Pidgin Proverbs" You Know? / Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Proverbs From The Streets Of Warri (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:39pm On Oct 06, 2018
When Breeze Blow, Fawo yansh go open

1 Like

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by israelmao(m): 12:41pm On Oct 06, 2018
1.Help me beat my pikin no reach the mind of him mama. 2.Cow weh no get tail Na God dye help ahn chase flies 3.As woman get nyansh reach na so she dey take show ahn to her husband

1 Like

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:41pm On Oct 06, 2018
basmur:
pikin wey say him mama no go sleep, him sef no go close eye
e fit close eyes dey cry na.. Oyar edit grin
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by prinsam30: 12:45pm On Oct 06, 2018
Person wey get brother for heaven no dey go HellFire

5 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by karllemah44(m): 12:45pm On Oct 06, 2018
Man wey no wear trouser no dy put hand for pocket
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Ketaokeipheoma: 12:48pm On Oct 06, 2018
cliper230:
Who wan die no dey get sense
everybody wan go heaven bt nobody wan die

1 Like

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:49pm On Oct 06, 2018
Cow wey no get tail na him god dey pursue fly for 'm

1 Like

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by arukwe123(m): 12:51pm On Oct 06, 2018
Okpolo Eyes e no be Open Eyes

2 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by feldido(m): 12:52pm On Oct 06, 2018
Monkey no fine but him mama like am
NA condition make crayfish bend
No be who first call police de win case
I no gree I no gree nai de tear shirt
Cow wey no get tail na God de drive fly for am

1 Like

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Nobody: 12:53pm On Oct 06, 2018
Them no dey use big preek threaten old woman.

2 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by BrokenCock: 12:54pm On Oct 06, 2018
Take rope put for goat, take goat put for rope. All na the same thing.
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Checked86: 12:56pm On Oct 06, 2018
Olosho wey change hotel na virgin e be

2 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by gagadey(m): 12:56pm On Oct 06, 2018
Nor be who first go marriage dey born boy
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by vivie01(f): 12:58pm On Oct 06, 2018
jojothegreat:
Road bend no mean say we go Bend waka.
If mad man done bite you once,next time wey u see mechanic you go take off!
grin grin grin
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HomeOfMe(f): 12:59pm On Oct 06, 2018
morningstar55:
Make i chop their money small...na so olosho take start

It's a small world no mean say you fit trekk am

No be today yansh get centre parting grin grin

Person wey dey sell sheet no gree say sheet dey smell

Dem no dey tell blind man say rain dey fall

Dem dey count meat kpomo self dey raise hand

Sidon look na dog name grin
Quite funny.
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by OfficialAPCNig: 1:01pm On Oct 06, 2018
Donzion77:
D monkey (APC) when wan see the hunter face(that wants to rig 2019 election),go receive bullet for im eye
Na you sabi pass.
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Mongomeyen(m): 1:02pm On Oct 06, 2018
1. Eye wey dey cry, dey see road
2. The diff btw kpekere & plantain chips na packaging.
3. How u go dey river make soap water enter ur eyes.
4. This one never reach river, e don dey fetch water.
5. Make u no use ur raggae spoil my blues.

1 Like

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Sleekfingers: 1:02pm On Oct 06, 2018
If meter dey for Toto,many men no go wan marry...

Honey sweet, but he no reach Toto own

Na slim girls Toto dey deep pass


Nobody go tell prick to salute when he see Toto wey swell up...

Na for woman lips, you go know how her Toto go be

Oil wey dey for Toto no fit fry egg

Woman wey Jerry curl Toto, na for easy entry for prick

The best food for Toto na prick

Na style style Toto dey take swallow big prick

4 Likes 2 Shares

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by flexs(m): 1:03pm On Oct 06, 2018
Say lion dey sleep no mean say him get fever.
Orkro tree no dey tall pas him owner.
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by kfasian: 1:04pm On Oct 06, 2018
Lizard wey jump from top and nobody tell am well-done, go nod him head to tell himself well-done..

Frog no dey jump for afternoon for nothing, e get weting dey pursue am.

I dey come... I dey come, na im make foul no fit fly.

He-goat to frown face no mean say we no go still sell am.

Rat say im no dey vex with person wey dey pursue to kill am; but I'm dey vex with the person wey dey shout see am there... See am there.

No matter weting you give to person pikin, when time reach he go still find him mama.

4 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Emytini(m): 1:05pm On Oct 06, 2018
cut am for me cut am for me all na for 1 mama body.
abeg use your tong count your teeth .
na only pit toilet feet tell you the length of your shit
no be who start run dey win am
ashawo no be work
Why e be say when yash mess den go konk head
person no dey borrow money marry wife
person no dey thief cow, thief weytin you go fit carry
no matter what woman no go fit piss for bottle
old man no dey run for day time for nothing, is either him pikin die or him snuff bottle don lose
no matter the heat wey dey worry money e no go talk
advice no be curse
no be who sabi book rule 9ja
no matter how prik long toto go swallow am
no follow as snake long put fire
before we dey read figure but now na count we dey count (returning officer).
I greet una

2 Likes 1 Share

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by vivie01(f): 1:05pm On Oct 06, 2018
prinsam30:
Person wey get brother for heaven no dey go HellFire
shocked shocked grin
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Festy4u(m): 1:08pm On Oct 06, 2018
Them dey count animals wey get horn, snail self say him get! grin
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Myself2(m): 1:09pm On Oct 06, 2018
1) Dem say fire burn father, you dey ask whether e burn him bear bear

2) Dem dey ask whether nyash dey smell

3) Na small pikin wey no know herbs dey call am vegetable

4) Instead of cow to loss, kuku cut him tail

5) Dem no dey argue blokos go farm

6) Person wey him papa dey heaven no fit go hell fire

7) Person wey him brother dey guard cherry tree no fit chop the unripe fruit,,,,,,

And for anybody that will want to ask me to explain any of the parables above, let me remind you of the African parable that says "If a person tells you a parable and you ask the same person to explain, that one mean say your mama bride price don loss grin grin grin

3 Likes 1 Share

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by saintruky(m): 1:09pm On Oct 06, 2018
Give me small...give me small.. U go chop winch
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by tompat86(m): 1:10pm On Oct 06, 2018
A breast in the mouth is better than 2 in the Bra

2 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by Binchim(m): 1:11pm On Oct 06, 2018
Person when dey purge no dey select toilet

As man dey old e farm dey near house

Witch no need visa to fly

Pikin when go throw him papa up say e go catch am again, na e papa blokos go cover him face

Na play play dog take dey Bleep e mama

4 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HilaryIvy: 1:12pm On Oct 06, 2018
Pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance eh!
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HZNjnr(m): 1:12pm On Oct 06, 2018
Person wey no get sense, na him dey say Buhari be human being

4 Likes

Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HilaryIvy: 1:12pm On Oct 06, 2018
Who naaaked no dey chook hand for pocket
Re: Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up by HZNjnr(m): 1:12pm On Oct 06, 2018
I no gree, I no gree na him dey tear shirt

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Olu Of Warri Hangs Out With FIFA Officials At Qatar (pics) / Sanu Nku Jamaa [Hausa-speaking thread] / Naming In Urhobo Culture: Meanings And Significance

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.