Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,507 members, 7,830,520 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 01:06 AM

Can Somebody Please Teach Me Pidgin? - Culture (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Can Somebody Please Teach Me Pidgin? (29527 Views)

HAUSALAND: Teach Me Hausa / Please, Teach Me Efik/ibibio (calabar/akwa-ibom) Language. / Teach Me Naija Slang Please (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (21) (Reply) (Go Down)

Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:57pm On May 18, 2007
you chop winch abi na winch chop you? you tell you say i no sabi pidgin

i be the best pidgin speaker for my village cheesy

Ms OGE no mind this small pikin o, she dey jealous as per say na experience madam dey ground wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 11:59pm On May 18, 2007
make we go another room go discuss our pidgin/rmnastic lessons, with plenty mexican food and cream grin
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:01am On May 19, 2007
thats the second person to say you don't know pidgin am i learning from the wrong guy?

you are so nasty, you are a bad boy
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 12:06am On May 19, 2007
yes!!! grap your Nike's and RUN like Lola!!!!

jealous?! ewooo!!! lmao!!! please!!  cheesy
best pidgin speaker for your village? if that is true, yu sure sey yu no be di only pesin wey dey for that yua village? lol!!! abeg, mek a no die bicos sey i dey laff . grin
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:17am On May 19, 2007
chei i done suffer o!! see wetin this pikin don cause  angry oya comot for hia abeg  cheesy

Ms oge the proof is in the pudding 
pidgin is to be spoken not typed  wink
come make i whisper sweet nothings pidgin inside ya ear cool
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 12:21am On May 19, 2007
ok ooo!! i don comot, but ehh, i wan see wetin yu wan do sef. anyway, i dey go now, i got things to do.
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:23am On May 19, 2007
yes o clear for road before my moto jam you tongue
or else i go send ogbanje come disturb you!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:25am On May 19, 2007
you guys have me laffin my azz off over here!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:28am On May 19, 2007
you get ikebe cheesy me i like big round ikebe well well kiss kiss
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:29am On May 19, 2007
Dis Guy:

you get ikebe cheesy me i like big round ikebe well well kiss kiss

what is that,
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:32am On May 19, 2007
booty? grin grin
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:34am On May 19, 2007
helll yeaaaaaaaaaaaaaaaaaa cheesy

you go show me proof tonite wink

ikebe super!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 12:35am On May 19, 2007
Dis Guy:

yes o clear for road before my moto jam you tongue
or else i go send ogbanje come disturb you!!

ka!! na who tek moto come give yu? no be legedez benz yu dey tok? abeg!!!!
yu go send ogbanje for who? yu no know sey na me train ogbanje? anyway, when they reach me, dem go vex and make u-turn and come afta yu for sending on such a journey. say sorry ohh!!! or i no go stop dem when they come afta you. say am now or i fit stop dem wen they make u-turn. grin
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 12:37am On May 19, 2007
sorry first black girl with no booty,
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:38am On May 19, 2007
you think say me legedis benz no dey jam person, e go jam ur small ikebe go one side gba o!

my ogbanje no dey talk pidgin abegi na correct arabic dem tok o!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:38am On May 19, 2007
na lie you get curves, i can see it in your eyes cheesy
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 12:42am On May 19, 2007
@disguy
nna men!! ameromoge, mo mind am, e dey craze small small grin

my small ikebe eh? anyway, wedda small or big, you will neva know tongue

who said anyting about your ogbanje and pidgin?
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:45am On May 19, 2007
wetin u want use yarn dem, na go dem hear dem no hear come! oya comot for road i dey
inside room with AmerOmoge, na thunder fire your ynash tongue

ameromoge make we go inside private room lock door no under 21 allowed here wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 12:49am On May 19, 2007
ROTFLMBBAO!!!
cheyaa!! who tell yu sey yu be loverbwoy!!! haha!!! he even put am for im signature!!! LOL!!! anyway, carry on, but before thunder fire my nyash, e go bust yua 2inch kini wink oya, carry go!!! grin and ameromoge, try to make the best of wateva happens smiley
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 12:53am On May 19, 2007
haha na by force? i talk say i no dey do
why you dey drag me now, i don get customer  tongue
LoverBwoy aka FineBwoy  wink
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 12:55am On May 19, 2007
is what by force?
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:02am On May 19, 2007
yall are killin me over here, but i'm learning,
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:06am On May 19, 2007
yeah i do have curves but no booty!!!

what you can see it in my eyes what else they tell you?
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 1:07am On May 19, 2007
no mind am. he aint seeing shyt cheesy
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by 9ja4eva: 1:07am On May 19, 2007
This place don turn luf thread abi?Wetin dey happen people
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 1:08am On May 19, 2007
aks me oo!! grin
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:08am On May 19, 2007
9ja4eva how u dey?
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 1:09am On May 19, 2007
no mind am everything dey jolly until one chick like dat come spoil show!
Naija man no fit chop again abi na wetin
why you dey make shakara for here


oya ghettochyc caryy 9ja4eva comot make you na eye no blind  cool
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:10am On May 19, 2007
ok remember i'm a nubie here with pidgin so be gentle!!!
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by ghettochyk(f): 1:11am On May 19, 2007
good!! i love being dat chick dat came and spoiled business for you!!!  grin
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by DisGuy: 1:16am On May 19, 2007
you wan know wetin you eyes dey talk?
come here make i whisper am, you know say ogbanje dey here lipsrsealed
Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by AmerOmoge(f): 1:17am On May 19, 2007
what is ogbanje

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (21) (Reply)

Benin Traditional Worshippers Embark On Acts Of Purification And Sanctification / Origin Of The Name Yoruba / Alaafin Of Oyo And His Oloris Storm Maiduguri (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.