Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,151 members, 7,818,467 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:29 PM

Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel (4584 Views)

What Were The Most Hurtful Words You Received From Someone You Love? / Men, Share 3 Words You Like To Hear More Than "I Love You" / Girl Mistakenly Admits Her Bestie Had Sex With Her Frequently (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley10000: 1:46pm On Mar 26, 2019
Only in Ashawo house u will hear dis:


1. Abeg cum make I wear cloth.




2. Oga do fast naa.


3. See dis osho free man, u like better toto u no
wan pay money.


4. Make am 5k nah, i go Bleep u well.


5. U neva release? Haa!!!


6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my
breast.


7. Bros abeg do, make i go hustle.


8. Customer, customer hw far naa.


9. Add 1k make i suck ur prick.




10. See ur small prick (chuckles).


11. Wetin naa. Since u dey do dis tin u nefa cum.
Toto dey pepper me abeg.


12. Hw much u giv me wey u dey find doggy?


13. Come I will do u well 2day.


14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take
tramadol.


15. Na ur mama leg u wan carry up. Abeg respect
ursef


16. Wetin u drink come?


17. Oga ppl dey wait outside, hurry up abeg.




18. No carry dat condom comot here oo. No be me
una go use do juju .


19. Na talk u wan talk abi na Bleep.


20. Hian!!! Abeg i no dey kiss.


21. Na on top 1,500 u wan change style?


22. No dey turn turn me like dat biko.


23. Oga i swear if dis condom burst u must bring
money for medicine oo.


24. Oga yellow, come Bleep better toto.


25. Fine boy come naa, i will do u frm back.


26. Abeg i no dey suck prick for 2k.


27. Wait make i see dat boil for ur prick. Na so una
go dey carry disease.


28. Dis one don pass short time oo.


29. Oga abeg use condom, abi u wan share goloria
giv me?


30. Touching body - 200, kissing mouth - 250,
suckn breast - 300, short time - 500, skin to skin-
1000. Overnight - 2500. If u wan suckn prick u add
₦500


Add yours

8 Likes

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley10000: 4:48pm On Mar 26, 2019
cc lala
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by klenton(m): 5:03pm On Mar 26, 2019
Kingsley10000:
Only in Ashawo house u will hear dis:

1. Abeg cum make I wear cloth.



2. Oga do fast naa.

3. See dis osho free man, u like better toto u no wan pay money.

4. Make am 5k nah, i go Bleep u well.

5. U neva release? Haa!!!

6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast.

7. Bros abeg do, make i go hustle.

8. Customer, customer hw far naa.

9. Add 1k make i suck ur prick.



10. See ur small prick (chuckles).

11. Wetin naa. Since u dey do dis tin u nefa cum. Toto dey pepper me abeg.

12. Hw much u giv me wey u dey find doggy?

13. Come I will do u well 2day.

14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol.

15. Na ur mama leg u wan carry up. Abeg respect ursef

16. Wetin u drink come?

17. Oga ppl dey wait outside, hurry up abeg.



18. No carry dat condom comot here oo. No be me una go use do juju .

19. Na talk u wan talk abi na Bleep.

20. Hian!!! Abeg i no dey kiss.

21. Na on top 1,500 u wan change style?

22. No dey turn turn me like dat biko.

23. Oga i swear if dis condom burst u must bring money for medicine oo.

24. Oga yellow, come Bleep better toto.

25. Fine boy come naa, i will do u frm back.

26. Abeg i no dey suck prick for 2k.

27. Wait make i see dat boil for ur prick. Na so una go dey carry disease.

28. Dis one don pass short time oo.

29. Oga abeg use condom, abi u wan share goloria giv me?

30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, suckn breast - 300, short time - 500, skin to skin- 1000. Overnight - 2500. If u wan suckn prick u add ₦500

Add yours

my guy u don tey for this bussiness
u no be today meat for brothel world

12 Likes

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Emytea(m): 5:27pm On Mar 26, 2019
Remember one brothel i escorted my friend to
He was inside Loading a Girl
All of a sudden another girl just come out to tell me OGA SEY U NO GO Bleep
I GO DO U WELL OOOO
i was like i never see my choice
my brother the next thing i hear be say
OYA OGA STAND UP GO LOOK FOR YOUR CHOICE NO COME Bleep TOTO DEY FIND CHOICE UP AND DOWN
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley10000: 6:07pm On Mar 26, 2019
klenton:


my guy u don tey for this bussiness
u no be today meat for brothel world
that was then
now I don pass dah level
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley10000: 6:12pm On Mar 26, 2019
Emytea:
Remember one brothel i escorted my friend to
He was inside Loading a Girl
All of a sudden another girl just come out to tell me OGA SEY U NO GO Bleep
I GO DO U WELL OOOO
i was like i never see my choice
my brother the next thing i hear be say
OYA OGA STAND UP GO LOOK FOR YOUR CHOICE NO COME Bleep TOTO DEY FIND CHOICE UP AND DOWN
I can relate to that

cheesy
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Emytea(m): 6:17pm On Mar 26, 2019
Kingsley10000:
I can relate to that

cheesy

my broda e get as e be that day ooo
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Headlesschicken(m): 6:26pm On Mar 26, 2019
grin grin Be like say u na provost for one of em joint
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Sahaboi(m): 6:35pm On Mar 26, 2019
exactly..I tried it yesterday
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Jagaban880: 6:53pm On Mar 26, 2019
Op na professor for brothel matter ooo

1 Like

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Donjcco(m): 7:30pm On Mar 26, 2019
Haa... Lol
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Obainoneandonly(m): 8:12pm On Mar 26, 2019
a friend of mine took me to a joint last two years after telling me about this superb ashi chick dats new in the joint.
we got there saw the girl and she was super hot,he told me dat he Will have her first which I agreed.....while they went inside to do d needful ,all of a sudden one very fine, yellow,endowed lady approached me and whispered in my ears "bros come I go suck your prick,give you lap dance and Bleep you from back" I followed her without hesitating and had a mind blowing experience....my guy and d girl later came out and started looking for me,called my number, for where,I dey on top of toto.......after I came out and d Lady saw where have been all dis while she approached d girl and they had a verbal ultracation

2 Likes

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by chris2face(m): 8:37pm On Mar 26, 2019
Op I hail oh which levels u come dey now

1 Like

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by chris2face(m): 8:39pm On Mar 26, 2019
[quote author=Obainoneandonly post=77013665]a friend of mine took me to a joint last two years after telling me about this superb ashi chick dats new in the joint.
we got there saw the girl and she was super hot,he told me dat he Will have her first which I agreed.....while they went inside to do d needful ,all of a sudden one very fine, yellow,endowed lady approached me and whispered in my ears "bros come I go suck your prick,give you lap dance and Bleep you from back" I followed her without hesitating and had a mind blowing experience....my guy and d girl later came out and started looking for me,called my number, for where,I dey on top of toto.......after I came out and d Lady saw where have been all dis while she approached d girl and they had a verbal ultracation [/qquoteAre u serious dude what then is the cause of the problem cause u went for someone else
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Nobody: 8:45pm On Mar 26, 2019
Sahaboi:
exactly..I tried it yesterday
oga tell us wetin happen for there
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Obainoneandonly(m): 8:56pm On Mar 26, 2019
[quote author=chris2face post=77014280][/quote]she made me an offer i couldnt refuse which d oda girl wouldn't have
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by JOGICE(m): 9:18pm On Mar 26, 2019
...

3 Likes

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley1000(m): 9:30pm On Mar 26, 2019
The only place olosho no dey nag na for north
especially Hausa babes,they can be caring, meek and pretty
unlike their southern counterpart

3 Likes

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Amuocha: 9:34pm On Mar 26, 2019
But where is dominique sef

Lalasticlala must hear this music cool
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley1000(m): 9:47pm On Mar 26, 2019
Amuocha:
But where is dominique sef
Lalasticlala must hear this music cool
This should be front-page
there's no erotic or sexual content there
its just for fun

2 Likes

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Smony: 9:56pm On Mar 26, 2019
Op u try, u na chairman fr ashawo mata. na ur wife saf i pity bcuz olosho don suck all d minirals, strength n potential wey d ur body. u fr collect room there join them, weytin u no sabi fr d businex. lolz

1 Like

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by tstx(m): 9:56pm On Mar 26, 2019
I've never laughed this hard since this year... Thanks OP





do not think your business is doing well without a website.. you are losing out on potential clients searching the web... See mY signature.

1 Like

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by TonyeBarcanista(m): 10:47pm On Mar 26, 2019
Jesus is coming soon
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by ADRIAN88(m): 10:59pm On Mar 26, 2019
TonyeBarcanista:
Jesus is coming soon

OK, so make we no nack again or what exactly?

1 Like

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by IjebuWarrior: 2:49am On Mar 27, 2019
TonyeBarcanista:
Jesus is coming soon

Baba gbenu e soun!
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by IjebuWarrior: 2:53am On Mar 27, 2019
Oga, buy me one small stout na... grin

OP na craze man sef... e don yan everything finish!

Empire, Ayilara, Rosy, Ambassador, Samav, Kampala et al...

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley1000(m): 3:57am On Mar 27, 2019
tstx:
I've never laughed this hard since this year... Thanks OP





do not think your business is doing well without a website.. you are losing out on potential clients searching the web... See mY signature.
I'm so glad knowing that I put smiles on your face

I wish you more success in your endeavors

1 Like

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley1000(m): 3:58am On Mar 27, 2019
ADRIAN88:


OK, so make we no nack again or what exactly?
no mind the hypocrite grin


where is lalasticala
come and do the needful

1 Like

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by ValCon888: 5:49am On Mar 27, 2019
I pity any guy that wants to try skin to skin for 1k.
Its like you are in a hurry to see your ancestors.
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by Kingsley1000(m): 6:39am On Mar 27, 2019
ValCon888:
I pity any guy that wants to try skin to skin for 1k.
Its like you are in a hurry to see your ancestors.
Lol

most of these oloshos are even healthier and disease-free than an average girl in your street

They take care of themselves and they go for medical examination regularly

3 Likes

Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by anochuko01(m): 6:46am On Mar 27, 2019
oh, god of jezebel! lemmer re-sleep and wake againgrin
Re: Statements/words You Frequently Hear In Prostitute's House Or Brothel by darmhey(m): 6:47am On Mar 27, 2019
Do you know you can make as much as #10,000 weekly with startup as low as #1,500? Yes! This is not a ponzi scheme, not a PH and GH scheme, you make cool money weekly for being online. Whatsapp me https:///2348097930180 for more gist.

(1) (2) (Reply)

Akwa Ibom Girls Are House Girls While Their Men Are Gatemen - Kemi Olunloyo / Guys How Do You Cope With Ladies That Have Very Large Boobs / Your Mama No Fine But You Wan Marry Fine Girl

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.