Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,671 members, 7,955,458 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:25 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~Jokers Offtopic Classic Bar House (46159 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (98) (99) (100) (101) (102) (Go Down)
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 9:02pm On Oct 24, 2010 |
2more seconds, and u will be calling the hospital and not bank. 3! |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:03pm On Oct 24, 2010 |
See him, na only mouth im get. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 9:05pm On Oct 24, 2010 |
Pharoh:my wekend was gud , y u jus waka go like dat u no sey u b my correct person , na must sey i go vex if u no dey na abeg no dull ya sef , view d viewings cus like play play won tu ma nora won pa , kon pe won @my honet i go re-heat in all natural way possible come home 2 ur queen and appreciate ur homemade platter yum yum |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 9:06pm On Oct 24, 2010 |
Taz how malaysia? |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:07pm On Oct 24, 2010 |
Malaysia dey. Don't you have other things to worry about? |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 9:13pm On Oct 24, 2010 |
Vic2k3: <yawns> I don tire to wait - nearly 10mins sef anyway, nothing do me sha - video coverage full here bodyguards dey to 'n d police are on their way I dare u to come inside 'n lay a finger on me na maximum security prison with homsexuals u go find urself |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 9:19pm On Oct 24, 2010 |
Idowuogbo: No mind me jare . . sometimes my lappy dey over heat and if he go off . . then na packing up for the time being i dey do. Lol no worry i go dey show face well for hia now . . . . my correct pesin like u need to be happy all the time. I done start to dey work online now so i think i go dey show face for hia wella if school gree me small. ( I no dey use yahoo email address oo ) Lol ori won ti fokasibe gan ni . . anyway ki emi no wa wo filmi ifa ni[b] nairalu birdiiiiiiiiieeeee [/b] Elo ni tiketti ati pe shey PG ta bi adult rating wa le leyi . . my yoruba sucks lol. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:23pm On Oct 24, 2010 |
^^ |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 9:25pm On Oct 24, 2010 |
tanimz: My swit hat how far na? . . . why u dey vex when u know say i done miss u and i came here for a nice time wit Oya give me that usual smile . . . . so wetin dey happen for ya side? u done forget ya only . . . . . . |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:29pm On Oct 24, 2010 |
Shior, no be the same thing you dey tell Idowu? |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 9:32pm On Oct 24, 2010 |
@Pharoh na so u dey do?? so b/cos you see T_z & ID u nor wan give Efe face?? I ask u question & u just dey ignore me!! wetin do u sef?? |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:34pm On Oct 24, 2010 |
^^ My dear, na so he do me too o, until I vex for am. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 9:41pm On Oct 24, 2010 |
my dear, I tire for am nor be small tin |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 9:44pm On Oct 24, 2010 |
tanimz: As african woman she you dey alien to the term polygamy? Why u want us to wash our secret for public like this. Oya come make we go that corner. @Efe I no ignore you na and as for that answer i done tell you say they are highly private to me na so no need for the answers. You sure say u dey give me face so abi no be persin property you be? . . . make i inhale small medicines self this cold won kill me for Malaysia. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:46pm On Oct 24, 2010 |
Pharoh, leave me jo. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 9:46pm On Oct 24, 2010 |
Efemena_xy: tanimz: Make una take am easy na . . i am working online and at the same time chatting here and watching weekend football he no easy na. I dey work for the money wey i go soon splash for persin head na . . . guess who . . . |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 9:47pm On Oct 24, 2010 |
tanimz: Then waka come corner make we gist na . . . winter is coming and you know a man shall not live by working alone . . but |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:48pm On Oct 24, 2010 |
You and this your corner, I don tell you say I no do. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 9:54pm On Oct 24, 2010 |
^^ Na why u come dey disgrace me for public . . . so wetin u wan come do then? |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 9:55pm On Oct 24, 2010 |
Pharoh: I nor be pessin property - come dis man, take ya time o! and even if I were, doesn't mean I can't chat wiff you, does it?? Pharoh: Me thinks King Pharoh - thou art got the hots for ms T_z. . . **sings: someone's feeling Hot tonight!!** |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:59pm On Oct 24, 2010 |
Pharoh you dey vex for me? |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 10:13pm On Oct 24, 2010 |
tanimz: Why not if not abi i resemble firewood for ya eyes . . . @Efe You sure say u care to chat with me before when the good old days was still in place? . . . . abi i look like blind man 4 ya eyes. You know well . . . me and Tnz brain no dey work like ya own . . .ask her she is my . . . . . |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 10:25pm On Oct 24, 2010 |
^^argggggghhhh!!! Pharoh, I don tire for u!! I nor go even try read between the lines of ur hidden msg - 'tis giving moi a headache |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 10:29pm On Oct 24, 2010 |
efe gree 4 dis guy na , faara na correct guy omo u go enjoy by d time d guy dey money moisturize ur body @fara no worries i fit handle her she is not taken i wud work tins , i dey ur back 2,4 u no how we does omo iya o je ko ra won lai |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 10:34pm On Oct 24, 2010 |
ID nor vex me dis night I dey have simple clean discussion with Pharoh nor spoil am with ur sex. .ual. . innuendos - not everyone is half as Hot as you are girl |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Pharoh: 10:36pm On Oct 24, 2010 |
@ID Thank you jare . . . i trust as you as my correct persin . . . make u carry go. I know the position wey i go put am when she enter my almighty mansion . . @Efe You know my style and how i roll . . . so start learning because u know as ID talk u are soon to be called . . . @ Ladies he be like say i go call a day jare . . . . make una take care and see ya later . . . He be like say them done corrupt me this night small . . . make i return as my normal Pharoh next time . . . see u later efe . . . Keyssssssss. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 10:40pm On Oct 24, 2010 |
**speechless** @pharoh - shebi u dey Pharoh: okay then, 4 old times sake Pharoh!! |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 10:48pm On Oct 24, 2010 |
hmm efe if u no want do y u dey kiss am we are both Hot ,emmh , oya cum mey we mala dat champagne so all our erectionss go drop 2 level 1 |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 10:51pm On Oct 24, 2010 |
girl I swear you craze nor start today and I nor kiss am - dat na just friendly peck on the cheeks, nothing else as for the rest of your yarns. . .I jump them pass tonight! free me jor |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 8:19am On Oct 25, 2010 |
Efe una don finish una childish play? **Mstchew!!!** . I was highly disappointed @the level of immaturity displayed by u and co last night. U people seriously need to grow up. **shrugs**Anyway what else do u expect from kids. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Uchbebe46(m): 1:35pm On Oct 25, 2010 |
dat is good |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tinuwa: 2:19pm On Oct 25, 2010 |
There is no fu for you element G. |
(1) (2) (3) ... (98) (99) (100) (101) (102)
How He Slept With The Wrong Lady / Dumb Questions Ladies Ask Guys And Their Answers / When ATM Rejects Card From A Runs Girl. (photo)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |