Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,737 members, 7,862,404 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 03:40 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / ~Jokers Offtopic Classic Bar House (45373 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Badosky!! ~Offtopic Chilling SPA for Jokers~(Season V) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (101) (Go Down)
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 6:41pm On Oct 24, 2010 |
tanimz:sweetie life sweet oo , na glucose dey make my own life sweet @element d only clue ur getting is , it involves nudityyy |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 6:44pm On Oct 24, 2010 |
na God go rescue me for ur hand ooo ID |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 6:46pm On Oct 24, 2010 |
^^ at this rate una go born nland pikin full ground for hia!! |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 6:51pm On Oct 24, 2010 |
^hehe if it happen , it happen na experiment as my husband get d chemical to kabloose o @element na thee , joineth us together so thee wudnt seperate us na , between wots us favourite color i wan make d scene memorable |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 6:59pm On Oct 24, 2010 |
girl, the mere mention of the word pikin make am carry wrapper and bathroom slippers run comot for thread honestly!! |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 7:05pm On Oct 24, 2010 |
[size=14pt] Hi fellas. Babes how're u doing? [/size] |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 7:09pm On Oct 24, 2010 |
^^Baby I'm fine o! u nko?? - how was the match?? |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:09pm On Oct 24, 2010 |
chei ID no go kill me for nland oooo |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:10pm On Oct 24, 2010 |
Efemena_xy: they had a lucky and very narrow win |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:11pm On Oct 24, 2010 |
Shior, awon suegbe. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 7:12pm On Oct 24, 2010 |
Element G: boring tanimz: girl try make sense now |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:13pm On Oct 24, 2010 |
tanimz: oro e o lesi |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:15pm On Oct 24, 2010 |
^^ O ni. Iwo lo'o kan grab. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 7:16pm On Oct 24, 2010 |
Element u don come again wif ya anti-good tins approach abi? Efe i'm cool. Ya the matche(s) were gr8. Btw u kinda getting a grip on ma schedule lol. So whats the boredom about? Home alone? Want me to come over(jxt company no smooching) |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:17pm On Oct 24, 2010 |
look at him, ashawo |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 7:18pm On Oct 24, 2010 |
Vic2k3: er . . . no - you stay where u are jor don't come over |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 7:21pm On Oct 24, 2010 |
Hehehe she likes counting ceilings lol. |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:24pm On Oct 24, 2010 |
nah she's just scared of losing her front bazukas cos of ur constant shooting on them corrupt boy |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 7:27pm On Oct 24, 2010 |
na una 2 corrupt join |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:28pm On Oct 24, 2010 |
ME? i be good boy oooo |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:29pm On Oct 24, 2010 |
infact i be virgin join self |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 7:29pm On Oct 24, 2010 |
virgin ke?? so wetin u and ID do for beach dat day?? I still dey get nightmares |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:30pm On Oct 24, 2010 |
which one be nightmares na? dat one na just small pickin play jor |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 7:32pm On Oct 24, 2010 |
@efe he was just feeling d texture of my fabric na , dats al and i tink i was 100% silk @taniz iya wa ko le ye won mehn any gist , u nid to report to our corner oo , u get quiery @honet talk now wots ur favourite color , i wanna have it all layed out nicely so u dont go colour blind wen u see d gbem gbem |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 7:32pm On Oct 24, 2010 |
This is a frontal attack on ma ego, a gross misconception of human rights, an unwarranted questioning of ma nobility, an allegation without backing. I'm pressing charges, in short i'm sueing u both for calling me corrupt |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 7:33pm On Oct 24, 2010 |
^^ abeg go sleep jor nor dey break big English for here |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 7:34pm On Oct 24, 2010 |
^stop shouting mehn ,tseew who cares if u like employ mugabe as ur lawyer Vic2k3: |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by EfemenaXY: 7:36pm On Oct 24, 2010 |
ID??!! I hope dat ur reply nor be for Efe o!! |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:36pm On Oct 24, 2010 |
@my ndidiamaka chill na, u want make my office trousers wet before i reach house? @my bro abeg go fry sand chop jor, who dey accuse u |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Idowuogbo(f): 7:39pm On Oct 24, 2010 |
dear efe . i write to thee to tel u dat d reply was for dat agbero , u thereby knows itself yours truly Mrs element |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by ElementG(m): 7:40pm On Oct 24, 2010 |
so efe i hear say u go e-shopping, wetin una buy come for me na |
Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by Vic2k3(m): 7:41pm On Oct 24, 2010 |
@Ido wassup aje kpaco. How fish biz? |
(1) (2) (3) ... (95) (96) (97) (98) (99) (100) (101)
Please, What's This Man's Problem [PHOTO] / Eggs In A Bottle: How Did This Happen ? (see Pic) / When Kaduna Boys Heard Of The Free Meal By The State Government (photo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |