Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,339 members, 7,954,390 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 05:58 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Have A "thing" For Fat Galz (4582 Views)
5 Love-making Positions For Fat People (For Fat People And Their Fans Only) / Stealing Sperm Is The New Thing For Single Girls? / "Love Doesn't Cost A Thing" Is A Lie! (2) (3) (4)
I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 8:30pm On Dec 09, 2010 |
Honestly nairalanders, i dont understand, im a lepa young man, but i'v always have this very strong apetite for fat galz especially those boos with nice curve(hips). I mean i dont get 2 appreciate a lady until she posseses this particular feature. I've been tagged "u no dey carry ur size", but the most worthy of note part is dat dis galz self dey gbadun me, if they dont date me, we kinda get real close dat i dont even need dating any longer. Abeg is there anyfin anybody sabi wey dey cause this kind package. |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Dsense(m): 8:38pm On Dec 09, 2010 |
What do you want now? . . . . . . You wanna get fat? |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by silvertuke(m): 9:00pm On Dec 09, 2010 |
I guess you will like something like dis.
|
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by kokoye(m): 9:01pm On Dec 09, 2010 |
^^^ you kuku don craze b4 b4 |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Dsense(m): 9:02pm On Dec 09, 2010 |
looooool ;d ;d ;d ;d |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 9:03pm On Dec 09, 2010 |
Not exactly wat i wanna, though addn weight wouldnt hurt, but wat im saying is dat diz dayz most men dey wound themselves make them pull lepa or medium size ladies, but in my own case na fat galz, i mean fat galz endowed wit extravagant down side. Mehn come check ma galz now, "Emeka" u go fear. Lepa or medium size no dey trip me, na d point be dat.lol |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 9:03pm On Dec 09, 2010 |
Not exactly wat i wanna, though addn weight wouldnt hurt, but wat im saying is dat diz dayz most men dey wound themselves make them pull lepa or medium size ladies, but in my own case na fat galz, i mean fat galz endowed wit extravagant down side. Mehn come check ma galz now, "Emeka" u go fear. Lepa or medium size no dey trip me, na d point be dat.lol |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 9:08pm On Dec 09, 2010 |
@kokoye you can say dat again though, wasnt expectn dat kinda reply. |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 9:12pm On Dec 09, 2010 |
@silvertuke which kind package be dat, e no reach dat level na, haba |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Idowuogbo(f): 9:21pm On Dec 09, 2010 |
Da Saliva is dat ur ex and her mum , men u wey b like toothpick dey carry suffocation , @op d bigger d beta jare , no mind ddm ur head scata dier if u nid more yokosunas abeg tell me , gym don dey expensive now , we can use u 4 dier weight loss programmes |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 9:31pm On Dec 09, 2010 |
Weight loss programmes? haba! at whose expense? me wey dey work towards gettn more meat 4 body, ahh u no try at all |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Dsense(m): 9:34pm On Dec 09, 2010 |
@ id . . . ;d ;d ;d ;d |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by edlion57(m): 9:37pm On Dec 09, 2010 |
u one die |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Idowuogbo(f): 9:38pm On Dec 09, 2010 |
Izachk:I would provide you wiv al d blood tonic u nid , d service would also automatically boost ur metabolism as well , na win win situation , coperate joor d-sense |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Idowuogbo(f): 9:39pm On Dec 09, 2010 |
edlion57:no he wants to b born -again u care to give ur life to Christ , deres space ind missionary bus |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by 190: 9:43pm On Dec 09, 2010 |
[size=20pt]THEN MS.EVE IS THE WOMAN FOR YOU!![/size] |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Coolabbie: 9:49pm On Dec 09, 2010 |
Thank God! I don see person wey go marry dat my size 40 aunty wey dey village. |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Idowuogbo(f): 9:50pm On Dec 09, 2010 |
^^ her number pls so i can include her in my organisation , christmas don come , men don boku omo grab d bonanza ooo! |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by racheal84(f): 9:52pm On Dec 09, 2010 |
LORD HAVE MERCY. that pic is disgusting. Fat woman shouldnt dress like that. EVER. you can be a larger lady and have some frickin class and not be all . . .hanging out like that. . to each their own. Good luck |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 9:59pm On Dec 09, 2010 |
@190 oya pass me her numbr, i might just consider dat win win arrangement by dat fella @id we go fight o, no come dey short my ration 4 here o, na ma tin make i dey cool down dey flex am |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by 190: 10:09pm On Dec 09, 2010 |
Look for ms.eve around on nairaland you should see her somewhere!! |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Idowuogbo(f): 10:12pm On Dec 09, 2010 |
@Iza , y u so self -centred , love thy neigbour as thy self joor , na only u wan chuk |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 10:20pm On Dec 09, 2010 |
Y i go luv my neighbours wen dem no ivn send me. See dem dey critize me na, n im so live studio sure dat if dis 'fat' chicks open pu*shy dem go f** |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Coolabbie: 10:33pm On Dec 09, 2010 |
@izak hurry up & giv me ur contacts. Im sure my aunt wuld be overjoyed 2 meet u since she hasnt received a proposal in 35yrs. No need 2 worry she's only 60yrs young. |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by silvertuke(m): 10:41pm On Dec 09, 2010 |
@ Idowuogbo I dey mad when I go date this kind obesity. my papa go disown me if he see with dis kind woman. I am a slim fine model guy. so I get class maybe you go be my class anyway make I first see u. |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by MrsEve2(f): 10:46pm On Dec 09, 2010 |
190: I see the hitman didn't find you! Damn! You Nigerians all look the same! Hey! What kind of scars or wounds do you have Furry Az? (grabbing pen and paper) |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 10:50pm On Dec 09, 2010 |
@coolabb 60 yrs young? See For d sake of ur aunty, i wuldnt love 2 send her to early grave, considering d fact dat she neva do 4 35yrs, anyway if it's her will u r interested then i refuse 2 be a bait. |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 10:55pm On Dec 09, 2010 |
At last my chick don show. Ms, eve oya na make i see dat big nyansh na, im ready 2 b ur adam oya give me fruit |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Idowuogbo(f): 10:56pm On Dec 09, 2010 |
silvertuke:u class u finish primary 6 |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Coolabbie: 10:58pm On Dec 09, 2010 |
Izachk:mtchewwwwww & i tink say u serious. |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Nobody: 11:04pm On Dec 09, 2010 |
Ok c am: opelengeheavy@hotmail.com |
Re: I Have A "thing" For Fat Galz by Idowuogbo(f): 11:09pm On Dec 09, 2010 |
izac , which levels dat wasnt in our contract , u signed dose term and contions seyin dat u wud service d women in my establishment 4 3yrs b4 u gaining freedom , now u dropping mail are u going in2 entrepreneurial without my knowledge |
Best Advice For The Broken Hearted / My Friend's Wife's Numerous Stretch Marks Baffle Me / Do Men Really Care About Stretch Marks On Ladies Bodies
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |