Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,481 members, 7,812,476 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 01:58 PM

Ladies!!! I Don't Understand This Habit - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies!!! I Don't Understand This Habit (4046 Views)

Why I Walked Away From 3 Ladies I Had Interest In. / Please Help!! My Girlfriend Can't Change From This Habit. / Ladies I Have A QUESTION: What Will You Do If You Had A PEN!S For A Day? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(m): 7:44pm On Mar 18, 2020
When a lady spent a night at a guy's place,why do they normally leave early in the morning before everyone even wake up?I don't seems to understand.

2 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by donbachi(m): 8:06pm On Mar 18, 2020
Cos she snuck out to be with him and will also sneak back into her house before her parents wakes up.

5 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 8:14pm On Mar 18, 2020
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa

9 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by ubunja(m): 8:16pm On Mar 18, 2020
Because they are vampires

2 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Sundrus: 8:20pm On Mar 18, 2020
Lol... U want make neighbors start to dey shout olosho...u no know say na uncivilized country we dey

13 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(m): 8:36pm On Mar 18, 2020
Maryjane001:
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa

Lol ahswear..I rememba wen i dey skul,naso one gal spend nyt for my place,d next morning wey i wake up,i no see her for my side.I even go check toilet.Omo i first dey fear..I think say na ghost i carry.

6 Likes 1 Share

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Raydans: 8:43pm On Mar 18, 2020
This is mostly done by runs girls. They wake up before you do, some will wake you up and leave very early as possible under the shadows of dawn

1 Like 1 Share

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by MYZOLE: 8:47pm On Mar 18, 2020
JentuPrinz:
When a lady spent a night at a guy's place,why do they normally leave early in the morning before everyone even wake up?I don't seems to understand.

@OP...take these two videos as a short course to understand women a little bit..... But please, take the second video more serious ooo



https://www.youtube.com/watch?v=2thHxKsu-LU

Take the below one more serious



https://www.youtube.com/watch?v=3-1d9D-62Tg
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 9:38pm On Mar 18, 2020
Maybe she doesn't wanna be seen with you grin is regretful & doesn't wanna look at that face any longer than it is necessary cheesy or most probable, she's just being respectful of...whomever.

1 Like

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by MrBrownJay1(m): 9:45pm On Mar 18, 2020
its known all over the world as the WALK OF SHAME... and majority rather do that when nobody is awake.

2 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:35pm On Mar 18, 2020
Maryjane001:
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa
Don't lie you've done that before grin
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:37pm On Mar 18, 2020
JentuPrinz:


Lol ahswear..I rememba wen i dey skul,naso one gal spend nyt for my place,d next morning wey i wake up,i no see her for my side.I even go check toilet.Omo i first dey fear..I think say na ghost i carry.
Don't worry bro you gon carry 1,one day grin
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 10:51pm On Mar 18, 2020
See question. Won't they go to work?
If its a real relationship, she should would mostly come during weekend and not be leaving so early except if it's during the week when she has to go work. But I guess the one you guys are talking about is your bed mates. Not a serious relationship.

8 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tonymegabush1(m): 12:18am On Mar 19, 2020
When next she come around. Ask her
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by ClassicMan202(m): 4:04am On Mar 19, 2020
Maryjane001:
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa

Next time go sleep for the door so that you go ask her when she dey comot...

3 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Rhymer2020(m): 4:30am On Mar 19, 2020
Maryjane001:
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa
for that your hostel Dem fit rich like four bobos wey dey razzle am
ClassicMan202:


Next time go sleep for the door so that you go ask her when she dey comot...
Maryjane001:
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa
for that your hostel Dem fit rich like four bobos wey dey razzle am

2 Likes

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by femi4: 6:13am On Mar 19, 2020
Maryjane001:
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa
same way you usually sneak into your spiderman house
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:34am On Mar 19, 2020
XhosaNostra:
Maybe she doesn't wanna be seen with you grin is regretful & doesn't wanna look at that face any longer than it is necessary cheesy or most probable, she's just being respectful of...whomever.
.. he said it's an habit .. it's not just a one girl thing . Missy
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 6:38am On Mar 19, 2020
koffos:
.. he said it's an habit .. it's not just a one girl thing . Missy

Who gives a shìt? I said what I said.
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:43am On Mar 19, 2020
XhosaNostra:

Who gives a shìt? I said what I said.
.. OK .. keep saying that
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by XhosaNostra(f): 6:43am On Mar 19, 2020
koffos:
.. OK .. keep saying that

Sure will.
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by koffos(m): 6:46am On Mar 19, 2020
XhosaNostra:

Sure will.
.

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by BIGGIE121(m): 7:10am On Mar 19, 2020
if she leaves early that means she is an olosho. na only olosho dey leave man house early in the morning.

1 Like

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 7:20am On Mar 19, 2020
JentuPrinz:
When a lady spent a night at a guy's place,why do they normally leave early in the morning before everyone even wake up?I don't seems to understand.
Na PROSTITUTION naaaa.
They leave very early, since that's what most of them do for a LIVING.

MOST Ladies now engage in HOME DELIVERY SERVICES.
- They Rise Early, so as meet up with other clients.
- Many also do so, to avoid being termed prostitutes.
- Others do so to avoid being seen by their suitors.
- Finally, most ugly Ladies are chased out by dat time.

1 Like

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 7:32am On Mar 19, 2020
No comment..

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by missimelda01(f): 7:45am On Mar 19, 2020
You carried a sex worker and you expect her to stay and clean your apartment or something? Your girlfriend cannot act like that, except she has an emergency or work.

1 Like

Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by imiski(m): 7:54am On Mar 19, 2020
Thats what happens when you date underage.
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tapout(m): 8:10am On Mar 19, 2020
Maryjane001:
Even me sef dey wonder dat thing.
All the gals wey dey come visiting for the lodge I dey. Na around 10pm....sinetimes midnight, dem dey enter dier man dem house. If dem enter, d guy go dey play music make esin no hear anything for background.
Me go dey hope say by morning.....I go see d kind gal face. For where......before 6am sef....dem don japa


na una type dey leak babe nudes. wetin u wan use the girl face do?? undecided na because of people like una wey guys dey play music high when dem dey with babe. Cos instead make u mind ur business , u go dey patrol lodge dey find where something dey sub. When u come find am, u go come go broadcast am. In essence, the loud music no go let u know weda something dey sub or not, e go leave u in suspense. U beta change that habit, na perverts dey get that kind habit.
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Nobody: 8:15am On Mar 19, 2020
Tapout:



na una type dey leak babe nudes. wetin u wan use the girl face do?? undecided na because of people like una wey guys dey play music high when dem dey with babe. Cos instead make u mind ur business , u go dey patrol lodge dey find where something dey sub. When u come find am, u go come go broadcast am. In essence, the loud music no go let u know weda something dey sub or not, e go leave u in suspense. U beta change that habit, na perverts dey get that kind habit.
I don't even want to even c d gals dem face. Wu dem epp. My problem is dat music they always play when someone want to read or sleep in peace. Sometimes I dey japa go my friend hostel go sleep
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by JentuPrinz(m): 10:16am On Mar 19, 2020
EVILFOREST:
Na PROSTITUTION naaaa. They leave very early, since that's what most of them do for a LIVING.
MOST Ladies now engage in HOME DELIVERY SERVICES. - They Rise Early, so as meet up with other clients. - Many also do so, to avoid being termed prostitutes. - Others do so to avoid being seen by their suitors. - Finally, most ugly Ladies are chased out by dat time.
Lol...D last sentence got me like..
Re: Ladies!!! I Don't Understand This Habit by Tallesty1(m): 10:18am On Mar 19, 2020
You can relate well with what the OP is saying if you're a Catholic that doesn't miss morning mass.



No matter how early you're, you will see them hurrying home like they went to earlier morning mass. Y'know, that kind 4am mass


I didn't know why when I was a kid but now I know that they're returning from over-night mass.

1 Like

(1) (2) (Reply)

Scariest Experience Ever / Bride Price List For My Fiance From Ohafia / The Professional Virgin

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.