Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,270 members, 7,836,217 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 11:31 PM

Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T (1548 Views)

See Person Future Wife / See Person Babe And Future Mother Opening Yansh Anyhow (pics+video). / Girls, Make Una Hustle ooo. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Natural441(m): 11:04am On May 18, 2020
In this lockdown let make some fun my nairaland niggars.

Make a sentence with hustle oooo let's see the funniest���

This is mine :Hustle o make government no go use your mama do photoshoot

Hustle oooo make Dem no use you do "he is just a friend"

Let keep the fun alive
Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Degrezhaa: 11:10am On May 18, 2020
Hustle ohh make you no dey jobless, come dey disturb us for Nairaland angry

6 Likes

Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Fidelismaria: 11:22am On May 18, 2020

hustle ooo make you no come nairaland dey shout hustle ooo





7 Likes

Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by illicit(m): 12:01pm On May 18, 2020
Hustle o make dem no go use u do practical

1 Like

Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Natural441(m): 2:09pm On May 18, 2020
Hustle oooo make you no Wash condom after used
Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Dobson43: 2:17pm On May 18, 2020
Hustle make your charger nor first you blow

2 Likes

Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Slawormir: 2:23pm On May 18, 2020
Damnnnnn niggarrr
My niggarzz

Huzzle o make efcc nor come una compound arrest everybody leave you behind
Huzzle o make police for dey investigate your source of wealth

1 Like

Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Nobody: 5:49pm On May 18, 2020
Hustle O make Dem no go use your son act witchcraft for school drama angry
Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by sirbass(m): 6:06pm On May 18, 2020
my broda hustle o! make you no talk say me and you the share the same kind of bobble o.
Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Natural441(m): 6:32pm On May 18, 2020
Hustle oooo make government no use your mama do photoshoot for palliative

1 Like

Re: Hustle Ooo Make You No See Person Benz Cum Dey Shout,'' Vanity'' U Need To See T by Rejomar(m): 1:07am On May 25, 2020
Hustle oo,make dem no carry you set example 4 area, "dat guy wey don dey 4 village 4 years when him mates dey city dey chill".

(1) (Reply)

Ladies: Would You Marry A Giant? / How To Make 60 Dollars In A Month Using This Website / What Does She Want?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.