Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,865 members, 7,817,562 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:24 PM

Come And See American Wonder! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Come And See American Wonder! (1912 Views)

No Wonder Why My Parent Insisted I Must Marry From Village / When A Girl Says "I Don't Want Your Girlfriend To Come And Beat Me" / Come And See Big Di€k Entering A Woman's Nyansh Pictures (18+) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Come And See American Wonder! by DZTech: 1:31am On Jul 06, 2020
babe I know had a bad experience, so I tried to give her some support.
guys, PTSD is real o. sad
anyway, in d course of support, we did small menu menu.
d day of d meet, na so so frown and quarrel on top every small matter.
Kk, I know she's suffering d after effects.
after I drop her, she stop to dey reply chats.
I just taya...

well, life goes on.
only to come call me after over a week.
hmmm.
as she cut call, I return am, com dey gist.
we Neva do 2 minutes, she say dem Neva pay dem 4 june, say she wan drop her account number.
shu.
wen I turn her bf, hubby or dadi
me wey dey find pay to renew car papers?
c winsh.
na him I point d mata, shoot am down, one time-
"babe, hand dey ground and kasala full area."
simple.

and I don tell her for April say make we do catering biz o, as na her line.
she troway face.
na me com b maga, ba?
pizza wey u chop don do u.
nonsense and ingrediens

second bass jare!
Re: Come And See American Wonder! by Nobody: 2:37am On Jul 06, 2020
This is the summary of your writeup: " kolori konidi"

3 Likes 1 Share

Re: Come And See American Wonder! by DZTech: 10:53am On Jul 07, 2020
Renerd:
This is the summary of your writeup: " kolori konidi"
na wa o.
so, u just blif sey d whole nl know wetin u write ba?
come on, translation d talking!
angry
Re: Come And See American Wonder! by Nobody: 7:51am On Jul 08, 2020
DZTech:
na wa o.
so, u just blif sey d whole nl know wetin u write ba?
come on, translation d talking!
angry

lol, it literally mean the writeup has neither head nor tail. Hence not making sense

2 Likes

Re: Come And See American Wonder! by DZTech: 10:14am On Jul 08, 2020
Renerd:

lol, it literally mean the writeup has neither head nor tail. Hence not making sense
is dat so?
u mean u r dat dull?
eyaaaah!
is ok, eh?
u go dey oryt. wink
Re: Come And See American Wonder! by Nobody: 10:49am On Jul 08, 2020
DZTech:
is dat so?
u mean u r dat dull?
eyaaaah!
is ok, eh?
u go dey oryt. wink

how many comment do you see on your writeup grin
Pained ass
Re: Come And See American Wonder! by DZTech: 12:56pm On Jul 08, 2020
Renerd:

how many comment do you see on your writeup grin
Pained ass
lol
r u a slowpoke na question o!
d writeup was to caution guys on subtle leeches.
so sad dt u think everyone here is desperate for likes or comments.
u 4 jump and pass, but inferiority complex is real.
there's a saying-
if u lack good things to say, shut ur mouth!
hope it helps u act properly in future.
wink
Re: Come And See American Wonder! by offset67(m): 1:52pm On Jul 08, 2020
DZTech:
babe I know had a bad experience, so I tried to give her some support.
guys, PTSD is real o. sad
anyway, in d course of support, we did small menu menu.
d day of d meet, na so so frown and quarrel on top every small matter.
Kk, I know she's suffering d after effects.
after I drop her, she stop to dey reply chats.
I just taya...

well, life goes on.
only to come call me after over a week.
hmmm.
as she cut call, I return am, com dey gist.
we Neva do 2 minutes, she say dem Neva pay dem 4 june, say she wan drop her account number.
shu.
wen I turn her bf, hubby or dadi
me wey dey find pay to renew car papers?
c winsh.
na him I point d mata, shoot am down, one time-
"babe, hand dey ground and kasala full area."
simple.

and I don tell her for April say make we do catering biz o, as na her line.
she troway face.
na me com b maga, ba?
pizza wey u chop don do u.
nonsense and ingrediens

second bass jare!
[s]

[/s]

Lack of wisdom
Re: Come And See American Wonder! by Nobody: 4:55pm On Jul 08, 2020
DZTech:
lol
r u a slowpoke na question o!
d writeup was to caution guys on subtle leeches.
so sad dt u think everyone here is desperate for likes or comments.
u 4 jump and pass, but inferiority complex is real.
there's a saying-
if u lack good things to say, shut ur mouth!
hope it helps u act properly in future.
wink

If your writeup makes sense, definitely, there will be someone to support your motion, Mr "inferiority complex"
offset67:
[s][/s]Lack of wisdom
You see, we all see it the same way, you wrote like someone suffering from dipolar disorder, yet you claim to be supporting one with PTSD, what an irony. undecided
Re: Come And See American Wonder! by DZTech: 7:58pm On Jul 08, 2020
Renerd:

If your writeup makes sense, definitely, there will be someone to support your motion, Mr "inferiority complex"

You see, we all see it the same way, you wrote like someone suffering from dipolar disorder, yet you claim to be supporting one with PTSD, what an irony. undecided
ha! shocked
so na u dey rep all man 4 area?
wen did seun hire u as nl spokesman?!
maybe it's by popular viote, eh?
since two of u r now "we all"!
roflmao cheesy

modified-
bros, em sori o, but…
do u have schizophrenia?
cos it's impossible for 2 people to b "we all"!
I jus say make I ax.
in case u need meds… undecided
so I can help u out!
cool
Re: Come And See American Wonder! by DZTech: 8:00pm On Jul 08, 2020
offset67:
[s][/s]Lack of wisdom
feel free to disagree.
but also, refuse help whenever it's offered to u-
to avoid "foolish" people.
Re: Come And See American Wonder! by Nobody: 8:55pm On Jul 08, 2020
DZTech:
ha! shocked
so na u dey rep all man 4 area?
wen did seun hire u as nl spokesman?!
maybe it's by popular viote, eh?
since two of u r now "we all"!
roflmao cheesy

modified-
bros, em sori o, but…
do u have schizophrenia?
cos it's impossible for 2 people to b "we all"!
I jus say make I ax.
in case u need meds… undecided
so I can help u out!
cool
Sorry, mr doctor. Your service is not needed here. wink
Re: Come And See American Wonder! by DZTech: 12:49am On Jul 09, 2020
Renerd:

Sorry, mr doctor. Your service is not needed here. wink
see dodging.
heheh

(1) (Reply)

She Was There When I Had Nothing / Earn Money While Entertining Others From The Comfort Of Your House / I Approached Him For Academic Help, But He Shifted My Womb Instead

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.