Re: She Broke Up With Me Today by MrLekan95(m): 9:13pm On Oct 10, 2020 |
Zone48: Alright baba. Next week, I go message you Appreciate here's my WhatsApp digit 08175027586 Olamilekan 1 Like 1 Share |
Re: She Broke Up With Me Today by MrLekan95(m): 3:09pm On Oct 14, 2020 |
Zone48: Alright baba. Next week, I go message you G'evening boss.... abeg hope say you never forget me boss... Thanks. |
Re: She Broke Up With Me Today by Dreydoe(m): 10:34am On Oct 26, 2020 |
Fxabdul: These are the screen shot of my chat with her.although I no send her tey tey, but I no go block the idiot,because this month God don do am for me, God just help me comot this devil for my lane.........even from her status you go no say no be only one guy she get, most of 9ja babes nawao.
To the extent wey be say she dey post for her status say, legend are those who still talk to their Ex as friend.lol
As for me I gladly accept her as the friend ooo, and this babe I been don promise the mumu new iphone11 pro ooo.
But base on say she no get believe she decided to leave, the thing just be like magic ahswear before una know anything God just butter my bread since last week, thank God I no hurry go buy the phone for her, I for don turn one of the best leaders for simping nation. Like we all know if e better for person na mama I made it him dey talk, but as for me mama,papa brother and sisters I made it.
Na to surprise dem mama,papa and sis oo, tomorrow like this na my sis go lunch the phone, give mama 1mill same applies to papa.
No be say I dey claim ne oo, Although am from well doing average family.
At last God saved me, now wey guy don balance I no go too send those vigina people.
Na money be fine bobo, pls guys keep to the hustle and make it clean and legit.
Soon I go update una about the mumu girl. Adios palz
dude.. she just wants assurance that you going to settle down with her and your relationship is beyond bf/gf cruise . She don wise base on Muslim principles.. play along |
Re: She Broke Up With Me Today by Aksnoopy: 11:04am On Oct 26, 2020 |
Kriss216:
The truth is, no sane guy will consider night newspaper like you for a night stand. You should be stationed in a national museum. That’s where you belong. savagery! Please I am begging on her behalf, take it easy before she kills herself. She even said future husband, coz she knows that she certainly won't get any guy now. |
Re: She Broke Up With Me Today by shuwaboy(m): 11:18am On Oct 26, 2020 |
Fxabdul: These are the screen shot of my chat with her.although I no send her tey tey, but I no go block the idiot,because this month God don do am for me, God just help me comot this devil for my lane.........even from her status you go no say no be only one guy she get, most of 9ja babes nawao.
To the extent wey be say she dey post for her status say, legend are those who still talk to their Ex as friend.lol
As for me I gladly accept her as the friend ooo, and this babe I been don promise the mumu new iphone11 pro ooo.
But base on say she no get believe she decided to leave, the thing just be like magic ahswear before una know anything God just butter my bread since last week, thank God I no hurry go buy the phone for her, I for don turn one of the best leaders for simping nation. Like we all know if e better for person na mama I made it him dey talk, but as for me mama,papa brother and sisters I made it.
Na to surprise dem mama,papa and sis oo, tomorrow like this na my sis go lunch the phone, give mama 1mill same applies to papa.
No be say I dey claim ne oo, Although am from well doing average family.
At last God saved me, now wey guy don balance I no go too send those vigina people.
Na money be fine bobo, pls guys keep to the hustle and make it clean and legit.
Soon I go update una about the mumu girl. Adios palz
This person be like girl i do know lol |