Thread closed - Romance (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Thread closed (3706 Views)
| Re: Thread closed by jornwhite: 1:12pm On Nov 28, 2020 |
Chumachu:Bros no vex, please gimme me my own share of the 100k, i fear you're no longer in ur rite senses, the probability you will be able to afford 100k on ur birthday is 5%, melo lara e if you enter gold digger hand |
| Re: Thread closed by Nobody: 2:00pm On Nov 28, 2020 |
Albertone:Ah why you leave IB Babes dey IB too na Dem no just reach lag own |
| Re: Thread closed by Albertone(m): 2:02pm On Nov 28, 2020 |
Sixfeetbelle:My bad! You know how silly NL guys can be. |
| Re: Thread closed by Albertone(m): 2:04pm On Nov 28, 2020 |
Chumachu:Normal normal,e fit be cruise. But then,simps too plenty for NL na why I dey reason you. |
| Re: Thread closed by Albertone(m): 2:07pm On Nov 28, 2020 |
ZIINI:I no leave IB permanently.I just come spend few weeks here. Give me location for IB. I wan dey see all those babes wey their skin dey fresh like mammy water own ![]() |
| Re: Thread closed by Nobody: 3:15pm On Nov 28, 2020 |
Albertone:Na Barney's me get O And na for that akala express I dey always get them |
| Re: Thread closed by Albertone(m): 3:39pm On Nov 28, 2020 |
ZIINI:Ewo tun ni barney?? ![]() |
Thread closed!!! • Thread Closed!! • Thread closed. • 2 • 3 • 4
Please Help !!. I Don't Last Long During Sex And It's Affecting My Relationship. • I'm 17 And I Have Six Female Suitors • "love The One You Marry And Not Marry The One You Love"- How True Is This?

