Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,567 members, 7,812,836 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 08:19 PM

Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo (2017 Views)

Erigga: Yahoo Boys, Abeg Make Una Try Dey Price Polo / Romancelanders Abeg I Need A Job / Ladies And Gentlemen Make Una Come See Oooo. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:20pm On Feb 14, 2018
undecided
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 7:28pm On Feb 14, 2018
Airborne02:
Abeg shey love na by force ni... Pls make una help.me tell ladyGeorge to leave me alone biko .love is not do or die oooo..





Cc
Naijamakossa
Olatunjithomas
Rosieluv
Who be ladygeorge
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:32pm On Feb 14, 2018
rosieluv:

Who be ladygeorge
u supposed know am .. IDFG


https://www.nairaland.com/ladygeorge

2 Likes

Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:36pm On Feb 14, 2018
i dunno weither na must ooo .. madam will follow my facebook add contacts be famzing say me dey friend am ...worst b say na my family .. i say i will not doi again madam leave na wetin .. abeg make una hepl me beg LadyGeorge to free me
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by olatunjithomas(m): 7:45pm On Feb 14, 2018
just when I felt like resting after all the valentine wanking, someone is dragging someone here again.... grin grin grin

madam please ... there's a man for every woman now...
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 7:47pm On Feb 14, 2018
Who is ladygeorge.. cheesy
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 7:51pm On Feb 14, 2018
dingbang:
Who is ladygeorge.. cheesy
make una help me beg am .. I no dey do again ooo..
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 7:59pm On Feb 14, 2018
[sup][/sup]
Airborne02:
make una help me beg am .. I no dey do again ooo..
who be d babe angry
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Ekiseme(m): 8:01pm On Feb 14, 2018
undecided
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:02pm On Feb 14, 2018
dingbang:
[sup][/sup]who be d babe angry
chai once an idfg member . u self sha sabi frgt
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:03pm On Feb 14, 2018
Airborne02:
chai once an idfg member . u self sha sabi frgt
lol.. E be like say u bang am
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:03pm On Feb 14, 2018
Recieved a chat from bro say madam chat him and met him in ph.. So she don folo my bro again .. Chai.. Nelly is not by force .. Try hard to get thru my family.. No b dem go tell me say dis or dat.. Am not doing again na ..
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:05pm On Feb 14, 2018
dingbang:
lol.. E be like say u bang am
wetin b bang.. To date no b byforce na ..
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:06pm On Feb 14, 2018
Airborne02:
wetin b bang.. To date no b byforce na ..
na u dey worry yaself. Wetin be her moniker
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:08pm On Feb 14, 2018
[quote author=dingbang post=65070447]na u dey worry yaself. Wetin be her moniker[/quotehttp://www.nairaland.com/ladygeorge
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:10pm On Feb 14, 2018
[quote author=Airborne02 post=65070508][/quote]I guess she hasn't been online for a while.. Just free the girl sha..when she is tired she will stop...
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 8:26pm On Feb 14, 2018
Airborne02:
u supposed know am .. IDFG


https://www.nairaland.com/ladygeorge
Lol you mean the one we all know? oya send me message for whatsap
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 8:29pm On Feb 14, 2018
dingbang:
lol.. E be like say u bang am

he overbang the gal grin, Alee no get sense,e Don see yansh now he dey run grin grin
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 8:30pm On Feb 14, 2018
Airborne02:
Recieved a chat from bro say madam chat him and met him in ph.. So she don folo my bro again .. Chai.. Nelly is not by force .. Try hard to get thru my family.. No b dem go tell me say dis or dat.. Am not doing again na ..
but you invited her to lag and she spent time with you, wetin u Kan dey expect
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by dingbang(m): 8:31pm On Feb 14, 2018
rosieluv:

he overbang the gal grin, Alee no get sense,e Don see yansh now he dey run grin grin
no mind am. I don remember the babe...
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 8:43pm On Feb 14, 2018
rosieluv:

but you invited her to lag and she spent time with you, wetin u Kan dey expect
which kind .. Make i send u whatsapp ..
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Nobody: 8:48pm On Feb 14, 2018
Good for u.. U see that kind profile think say u fit chop am run abi grin e done hook u na. U must do grin cheesy But u for no cast her na
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 10:01pm On Feb 14, 2018
dairykidd:
Good for u.. U see that kind profile think say u fit chop am run abi grin e done hook u na. U must do grin cheesy But u for no cast her na
isn't matter of chop run... I dnt run.. Her over too doin make me call a quit.. Madam don pack dey go tell my family wen me neva even say hello.. Shey na so dem teach am.. I no do make she free me ...
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 10:03pm On Feb 14, 2018
olatunjithomas:


You should be Flogged naked in broad daylight.
who call you here??
will you get the out!!
no mind d clown.. U can helpnme flog him
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by olatunjithomas(m): 10:06pm On Feb 14, 2018
rosieluv:

he overbang the gal grin, Alee no get sense,e Don see yansh now he dey run grin grin

you sef Sha get bad mouth... airborne02 na Pump action now... him pump am like tomorrow no dey.
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by rosieluv(f): 10:26pm On Feb 14, 2018
olatunjithomas:


you sef Sha get bad mouth... airborne02 na Pump action now... him pump am like tomorrow no dey.
grin grin na him put himself for the wahala
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Airborne02(m): 10:34pm On Feb 14, 2018
olatunjithomas:


you sef Sha get bad mouth... airborne02 na Pump action now... him pump am like tomorrow no dey.
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by Nobody: 9:35pm On Feb 15, 2018
Airborne02:
isn't matter of chop run... I dnt run.. Her over too doin make me call a quit.. Madam don pack dey go tell my family wen me neva even say hello.. Shey na so dem teach am.. I no do make she free me ...
Omo na wah oo
Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by karli4nia(m): 10:02pm On Feb 15, 2018
Airborne02:
Abeg shey love na by force ni... Pls make una help.me tell LadyGeorge to leave me alone biko .love is not do or die oooo..





Cc
Naijamakossa
Olatunjithomas
Rosieluv

Do u really think this is necessary. This seems vindictive and childish to me.
This is a public forum and it would speak very well of you as a man to resolve what ever rift u have with her off here. Please let's try and respect other users privacy. As you won't like yours to be violated. Thanks.
Good luck!

2 Likes

Re: Romancelanders Abeg Make Una Come To My Rescue Oooo by donnaD(f): 10:31pm On Feb 15, 2018
karli4nia:


Do u really think this is necessary. This seems vindictive and childish to me.
This is a public forum and it would speak very well of you as a man to resolve what ever rift u have with her off here. Please let's try and respect other users privacy. As you won't like yours to be violated. Thanks.
Good luck!
a chilled bottle of beer for u.so on point.

(1) (2) (Reply)

Runs Girls Are Bether Than Church Girl / / The Reason Why I Believe God Exists

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.