Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,161 members, 7,811,353 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 10:00 AM

Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? (2321 Views)

Upcoming Wedding Palava / This Hot Lady Is Seriously In Search Of A Man For Long-distance Relationship / 'Long Distance' Pre-Wedding Photo. See The Height Difference (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 3:50pm On Jun 11, 2022
She got tipsy with friends yesterday and sent me a message and picture of empty liquor bottles.

Message: So we were doing bj with a bottle
Omo I miss doing it ��

When we come dey talk for phone she come talk sey for the shayo session, na friend 1 bn talk sey she no sabi do am, friend 2 come sey she no sabi too. Na so she come turn teacher.

Omo, this na girl wey I never do nada with sake of this lo g distance thing.

We never reach one year.

Help me reason am! Na like this our women dey do these day? Thoughts?
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by cuffee: 3:54pm On Jun 11, 2022
Very soon she will fùck a stranger and send you her sextape. Dey there

10 Likes

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Jack005(m): 3:57pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:
She got tipsy with friends yesterday and sent me a message and picture of empty liquor bottles.

Message: So we were doing bj with a bottle
Omo I miss doing it ��

When we come dey talk for phone she come talk sey for the shayo session, na friend 1 bn talk sey she no sabi do am, friend 2 come sey she no sabi too. Na so she come turn teacher.

Omo, this na girl wey I never do nada with sake of this lo g distance thing.

We never reach one year.

Help me reason am! Na like this our women dey do these day? Thoughts?
Say no to long distant relationships... Them go dey fuc.k this girl wella for there

2 Likes

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 3:58pm On Jun 11, 2022
Omooooooo x 10

Na Street behaviour/red flag be this or is she just being open?

3 Likes

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by czarr(m): 4:04pm On Jun 11, 2022
My friend you are single.
Your so called gf of about a year dey suck bottle when you get preek and you dey here dey yarn dust.

9 Likes

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 4:07pm On Jun 11, 2022
czarr:
My friend you are single.
Your so called gf of about a year dey suck bottle when you get preek and you dey here dey yarn dust.

Which part of long Distance u no understand egbon?
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Dfynboi: 4:09pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


Which part of long Distance u no understand egbon?
lol
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by czarr(m): 4:10pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


Which part of long Distance u no understand egbon?
No such thing as a long distance relationship. Even if, is she not supposed to visit at least once a week, or even once a month. But a year? No visit! no sex! and she Sabi suck preek, tell me which preek is she sucking that she is so good. Not yours obviously.

2 Likes

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 4:18pm On Jun 11, 2022
czarr:
No such thing as a long distance relationship. Even if, is she not supposed to visit at least once a week, or even once a month. But a year? No visit! no sex! and she Sabi suck preek, tell me which preek is she sucking that she is so good. Not yours obviously.

We dey abroad, buh she dey different country.
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by czarr(m): 4:53pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


We dey abroad, buh she dey different country.

Even worse bro.
Good luck sha

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 5:00pm On Jun 11, 2022
czarr:
Even worse bro.
Good luck sha

Omo, this matter don put man for deep thought. How woman go dey suck bottle, come dey tell me sey she miss am?

Wetin dey worry some of our girls sef?

Am I overreacting here?
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by jimmyolasun: 5:19pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


Omo, this matter don put man for deep thought. How woman go dey suck bottle, come dey tell me sey she miss am?

Wetin dey worry some of our girls sef?

Am I overreacting here?

Hope say no be same girl wey dey my domot you dey talk?? Because mine sent me exact message but the difference is she told me she learnt to be a good teacher from how she sucks me empty... Wait bro, she brown skin?? cheesy

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 5:42pm On Jun 11, 2022
jimmyolasun:


Hope say no be same girl wey dey my domot you dey talk?? Because mine sent me exact message but the difference is she told me she learnt to be a good teacher from how she sucks me empty... Wait bro, she brown skin?? cheesy

grin mad man. Na yellow paw paw. Gerrout!

Fr tho. How u see am?
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by jimmyolasun: 5:52pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


grin mad man. Na yellow paw paw. Gerrout!

Fr tho. How u see am?

Brown skin naa yellow pawpaw. Same same...

Anyway I see am as something wey no make sense.. why say you get babe for long distance relationship?? Naa our babe she be no be your babe.. simple wink

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Carcholce: 5:57pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


We dey abroad, buh she dey different country.


What does She do abroad? grin

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 6:00pm On Jun 11, 2022
jimmyolasun:


Brown skin naa yellow pawpaw. Same same...

Anyway I see am as something wey no make sense.. why say you get babe for long distance relationship?? Naa our babe she be no be your babe.. simple wink

Omo, me sef no even know. One thing just lead to another. Perhaps I bn mumu small. I don even bn dey wire am small rabba. No b sey she dey here sef, wey e for be like sey we dey do am. This one na strictly online,,phone and video talk. We don already get reasoning sey 2 of us go be. The thing shock me because me sef I no mind.

Lately tho. Talk like this just no make sense for me side. I want to make sure it's not just me tripping.

Omo, brothers, focus on yourself. If you take these women seriously, u no go get peace of mind.
Also, if I got date another one and this one no work, I gats date my level.

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 6:02pm On Jun 11, 2022
Carcholce:


What does She do abroad? grin

Baba, e no funny o... but she dey skul!
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Nobody: 6:07pm On Jun 11, 2022
Guy na community project u go put hand soo for long distance.. u are on a loooong thing grin
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Carcholce: 6:07pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


Baba, e no funny o... but she dey skul!

I rest my case. The lord is your strength.
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 6:09pm On Jun 11, 2022
Carcholce:


I rest my case. The lord is your strength.

Jesu..

Boy, talk na! How u won come leave ur fellow man like this?
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 6:12pm On Jun 11, 2022
killmods:
Guy na community project u go put hand soo for long distance.. u are on a loooong thing grin

I don dey see am small small.
The billing enter and I no even care... but now, such talk dey make me develop trust issues. Women boku for where I dey o. Na just because I dey always work na why this one bn dey ok for me.
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Nobody: 6:20pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:


I don dey see am small small.
The billing enter and I no even care... but now, such talk dey make me develop trust issues. Women boku for where I dey o. Na just because I dey always work na why this one bn dey ok for me.
Abeg try pick one where u dey ooo.. woman when dey with u can't even be predicted and these days they lack simple morals and loyalty except for a handful. So just imagine the one u can't see when u want. And she's even the outgoing and social type when dey high and very sexually active... Save urself bro

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Nonexisting: 6:22pm On Jun 11, 2022
Only fools do long distance relationships. Everything about the relationship will always be long until both of you grow sense.

2 Likes

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 6:26pm On Jun 11, 2022
killmods:

Abeg try pick one where u dey ooo.. woman when dey with u can't even be predicted and these days they lack simple morals and loyalty except for a handful. So just imagine the one u can't see when u want. And she's even the outgoing and social type when dey high and very sexually active... Save urself bro

Thanks man! Solid advice!

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 6:27pm On Jun 11, 2022
Nonexisting:
Only fools do long distance relationships. Everything about the relationship will always be long until both of you grow sense.

Tough, but na true. I don't quite know what led me to this.

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by blinking001(m): 7:13pm On Jun 11, 2022
OkwuEziokwu:
She got tipsy with friends yesterday and sent me a message and picture of empty liquor bottles.

Message: So we were doing bj with a bottle
Omo I miss doing it ��

When we come dey talk for phone she come talk sey for the shayo session, na friend 1 bn talk sey she no sabi do am, friend 2 come sey she no sabi too. Na so she come turn teacher.

Omo, this na girl wey I never do nada with sake of this lo g distance thing.

We never reach one year.

Help me reason am! Na like this our women dey do these day? Thoughts?
No doubts that she belongs to the streets.

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by walkingshadow911: 9:01pm On Jun 11, 2022
Nonexisting:
Only fools do long distance relationships. Everything about the relationship will always be long until both of you grow sense.


only a foolish man u meant to say.

long distance relationship is cruise for women, while the mumu man is just dating himself lol.
of course, he wont know that she is fvcking the guy next door anytime anyday twice on Saturday.gringringrin

1 Like

Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by OkwuEziokwu(m): 3:03am On Jun 12, 2022
blinking001:

No doubts that she belongs to the streets.

Wetin man go do for this life? This whole relationship thing dey vex person! I go free am make she enter that street wey dey hungry am. I no want make person dey miss something.
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by shege45: 4:20am On Jun 12, 2022
OkwuEziokwu:
She got tipsy with friends yesterday and sent me a message and picture of empty liquor bottles.

Message: So we were doing bj with a bottle
Omo I miss doing it ��

When we come dey talk for phone she come talk sey for the shayo session, na friend 1 bn talk sey she no sabi do am, friend 2 come sey she no sabi too. Na so she come turn teacher.

Omo, this na girl wey I never do nada with sake of this lo g distance thing.

We never reach one year.

Help me reason am! Na like this our women dey do these day? Thoughts?
����bro dem dey bang her right now. If you doubt me, whenever you are going to meet her, Dnt tell her, then check her fone and observes who calls her dat day. I don learn
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by BrianGriffin: 7:10am On Jun 12, 2022
OkwuEziokwu:


Wetin man go do for this life? This whole relationship thing dey vex person! I go free am make she enter that street wey dey hungry am. I no want make person dey miss something.

It’s so sad you care so much about strangers opinion over someone you actually converse with everyday(I guess you already knew the response you will get here) .This clearly shows you don’t really know the girl you claim to date. . If I were you if she clicks other boxes, I did say be patient. BE A MAN.
Re: Long Distance GF Palava. Is She For The Streets? by Streetmovement(m): 7:15am On Jun 12, 2022
Wotoporiously cool speaking

Long distance relationship no be my thing so therefore I don't have anything to tell you.

But just know you're dating yourself in a long run

1 Like

(1) (2) (Reply)

SA Out Of Stock For Drug That Turns Women Into Transmen (PICS) / Both Ugly Girls And Beautiful Girls Are The Same. / Delsu Student Kills Lover, Commits Suicide Over Love!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.