Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,701 members, 7,831,186 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 03:06 PM

EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years - Properties (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Properties / EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years (38990 Views)

Some Things Some Landlords Do In Nigeria / Different Types Of Nigerian Landlords (meme Collection) / Fashola Tells Landlords To Collect Rents In Arrears (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (Reply) (Go Down)

Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 8:44pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Students no dey read for Night na... Having sleepness night to destroy another mans life... For what...
Man do ur fraud okay....
shebi as u see Dem u tink e easy baaaa,I put up to u,which legit u de run online
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 8:48pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
mk we private chat mk u jst show me video of 50k fr ur azza I go praise u nd I put it on to u,that legit way u de yan,oga bring here mk I ask u true true about ur work ,let's see if u know ur onion's fr that,be it forex or freelance,which one u dey? Person go de him mama room de chop awoof open mouth fr ppl way get mouths ND responsibility to TK care of,save ur 1gig data no get issue wit u
Lolzzzx... Smiles.... So far I know you do fraud... So ... Stay your lane.... Me dey mama house .... I dont make money for show offs.... Its normal to my destiny... You can say whatever... I see desperation in how you talk ... Lolzzzx... Do your fraud and continue your fast life ... If you want to learn would have helped you... But from what I see here already I know I will be wasting my time...
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 8:49pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Students no dey read for Night na... Having sleepness night to destroy another mans life... For what...
Man do ur fraud okay....
if yahoo boy patronize u or do giveaway nd u collect it,well know is gee money,if u chop am ,mk e choke u,if ur brother collect as well knw say na gee money mk e choke am as well
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 8:50pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
shebi as u see Dem u tink e easy baaaa,I put up to u,which legit u de run online
Brother fraud just continue... Sebi na government cause am... Just continue... All I know is any youth this time that can't leverage on the internet legitimately should check themselves...
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 8:51pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Lolzzzx... Smiles.... So far I know you do fraud... So ... Stay your lane.... Me dey mama house .... I dont make money for show offs.... Its normal to my destiny... You can say whatever... I see desperation in how you talk ... Lolzzzx... Do your fraud and continue your fast life ... If you want to learn would have helped you... But from what I see here already I know I will be wasting my time...
no b mouth,shimgba no dey,nd u no de run any online stuff,either u are selling ebook or some trash,no here to talk against but that de real truth,if e clear u,mk we run secret group mk u show me ur legit money mk I see bro,den proof us say u know wetin u de do online by saying it hear,mk I tutor u on it sef,no long cap bro
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 8:52pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
if yahoo boy patronize u or do giveaway nd u collect it,well know is gee money,if u chop am ,mk e choke u,if ur brother collect as well knw say na gee money mk e choke am as well
Its a market place ... Anyone can buy .... Druglords buy tesla and use Amazon... So far there is legitimate exchange of value its no crime... Unlike yours its forced... Its two different thing
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 8:53pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Its a market place ... Anyone can buy .... Druglords buy tesla and use Amazon... So far there is legitimate exchange of value its no crime... Unlike yours its forced... Its two different thing
go rest am done with u
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 8:54pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
no b mouth,shimgba no dey,nd u no de run any online stuff,either u are selling ebook or some trash,no here to talk against but that de real truth,if e clear u,mk we run secret group mk u show me ur legit money mk I see bro,den proof us say u know wetin u de do online by saying it hear,mk I tutor u on it sef,no long cap bro
You will see me soon .... And I will say it openly ... Dont border yourself... Your body dey hot ... Just calm down ...
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 8:54pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
go rest am done with u
Lolzzzzz
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 8:55pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
go rest am done with u
Lolzzzz
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 8:58pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

You will see me soon .... And I will say it openly ... Dont border yourself... Your body dey hot ... Just calm down ...
India way be one of the best i.t hub in ward with affordable developer,u do yahoo pass them before government com tackle such issue in the country,u do yahoo pass Eastern Europe, how will bother,highest na 2k training with ur 5k ebook mk u see food chop,una no de see that one as yahoo,go sleep baba
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 9:07pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
India way be one of the best i.t hub in ward with affordable developer,u do yahoo pass them before government com tackle such issue in the country,u do yahoo pass Eastern Europe, how will bother,highest na 2k training with ur 5k ebook mk u see food chop,una no de see that one as yahoo,go sleep baba
Lolzzz...
Always aggressive as ever .... From the way most of you talk .... Always rude despite being a thief... You all still proud of it .... Always wanting to prove they make money and they spend lavishly... Na human dey sell ebook... If them no beg you for money ... Wetin remain.... We dont brag cus we always feel secured... Unlike fruad people ...
Well I charge little money though ... $500 for my training
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by claudiofaceoff: 9:33pm On Jun 28, 2022
grin grin grin
You are my son. Don't kill yourself over nothing buddy
Ericnrm:


Claudio or whatever the Bleep your name is, you’re as dumb and brainless as this statement you made. So before I drive an expensive car I must work a 9 to 5? You’ve never heard of Freelancing?, Remote Work?, Arbitrage Trading?, Contract facilitation? You need to enlighten yourself mate cause you’re obviously at least a century behind mentally
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by claudiofaceoff: 9:35pm On Jun 28, 2022
grin grin grin

You are my loyal boy. Don't kill yourself over nothing buddy

favor914:
Jealousy or hate, I don’t know which is worrying you, I guess both?

Do you know how many young Nigerians doing professional sports overseas earning foreign exchange that you have never heard of?

When you see Giannis Adetokumbu that plays for the Milwaukee Bucks that earns $27 million dollars a year, when you see his older brother driving flashy cars all over Lagos, you will go & report him to EFCC that you know someone he doesn’t have a job but he has the latest GWagon, Macbach Benz, 750i BMW, 2 Range Rovers (Black & Ox blood red) , Ferrari F-50 in his garage, & that is just the beginning?

Nonsense hater.
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 9:39pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Lolzzz...
Always aggressive as ever .... From the way most of you talk .... Always rude despite being a thief... You all still proud of it .... Always wanting to prove they make money and they spend lavishly... Na human dey sell ebook... If them no beg you for money ... Wetin remain.... We dont brag cus we always feel secured... Unlike fruad people ...
Well I charge little money though ... $500 for my training
u charge 500$,efcc go catch u one day as well,person way nv chop de bring mouth where I dey,no go work fr construction site see 3k chop food,u go de ur mama cribs with free food nd data de cap rubbish,u nd who de talk about aggressive,oga go nd mk money,if 20k dey ur azza ND u proof am,mk I go naked,I no blame u,na nairaland we de shaaa
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 9:40pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Lolzzz...
Always aggressive as ever .... From the way most of you talk .... Always rude despite being a thief... You all still proud of it .... Always wanting to prove they make money and they spend lavishly... Na human dey sell ebook... If them no beg you for money ... Wetin remain.... We dont brag cus we always feel secured... Unlike fruad people ...
Well I charge little money though ... $500 for my training
u don see 100 dollar fr ur life,mk thunder no strike ur blokos,tozo nama,big turkey
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Naija8240: 9:41pm On Jun 28, 2022
Animals! They forgot this is democracy. It’s only legislators that can make laws
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 9:41pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
u don see 100 dollar fr ur life,mk thunder no strike ur blokos,tozo nama,big turkey
You just calling dollar like God...
Money slave
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 9:42pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
u charge 500$,efcc go catch u one day as well,person way nv chop de bring mouth where I dey,no go work fr construction site see 3k chop food,u go de ur mama cribs with free food nd data de cap rubbish,u nd who de talk about aggressive,oga go nd mk money,if 20k dey ur azza ND u proof am,mk I go naked,I no blame u,na nairaland we de shaaa
Yeye!
Thief
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 9:43pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Yeye!
Thief
oga get out,hungry mofos,olodo no go study ur gns 101 nd prepare fr ur exam,zombie
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 9:47pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
oga get out,hungry mofos,olodo no go study ur gns 101 nd prepare fr ur exam,zombie
Lolzzzx....
Since 12years ago.... I finished first degree...
Lolzzzx... Dey give yoursef headache
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 9:51pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Lolzzzx....
Since 12years ago.... I finished first degree...
Lolzzzx... Dey give yoursef headache
see idiot u nd who dey Yan degree,see idiot,you don see who no get degree,I no blame u idiot,na ppl way de feed u, without u bringing tin to the table
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 10:01pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
see idiot u nd who dey Yan degree,see idiot,you don see who no get degree,I no blame u idiot,na ppl way de feed u, without u bringing tin to the table
Lolzzzx... I can only laff here... I dont know how old you are though but at least I have about 6 degree holder I employed
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 10:03pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Lolzzzx... I can only laff here... I dont know how old you are though but at least I have about 6 degree holder I employed
na follow idiot way no get work or should I say friend,pay yourself first bfr paying others
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 10:11pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
na follow idiot way no get work or should I say friend,pay yourself first bfr paying others
Lolzzzx.... Life of a fraudster and thinking of a fraudster .... Sigh!
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Cravemore: 10:12pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

Lolzzzx.... Just do your fraud wey you sabi.... Una no fit learn am na why most you can't go into or blow morning early cus of the fast money syndrome... Its not meant for greedy fellows...
thank you
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 10:14pm On Jun 28, 2022
Cravemore:
thank you
People grounded in fx market makes a lot and lose a bit...
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Cravemore: 10:15pm On Jun 28, 2022
Zulu2022:
person go comot tell u e de mk 100k doll fr forex u believe, borrow money ,try forex small
of speakin...certainly you're saying forex boys doesn't make more of that or so?
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Cravemore: 10:15pm On Jun 28, 2022
Fearyourcreator:

People grounded in fx market makes a lot and lose a bit...
that guy doesn't know.
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 10:17pm On Jun 28, 2022
Cravemore:
of speakin...certainly you're saying forex boys doesn't make more of that or so?
sure bro,don't just link me to YouTube or there about,or wat u heard,I don't know if u tink forex is just dat easy like to mk it daily as individual trader bro,abeg make una stop all this...if e sure fr u ,why all traders nv sell property nd land put fr live accnt to cashout blood money on forex
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Zulu2022: 10:19pm On Jun 28, 2022
Cravemore:
that guy doesn't know.
is alright,not hear to tutor u bro,go learn forex nd follow Dem cashout,u win
Re: EFCC To Jail Landlords Housing Yahoo Boys For 15 Years by Fearyourcreator: 10:30pm On Jun 28, 2022
Cravemore:
that guy doesn't know.
Most of them brain no carry forex... They can't read...
And are always wanting to make money fast... They even trade ranging market ... And always wants to trade everyday even if market dosent show a trend... And most times you dont find swing trade amongst them... Also they want to make a lot on small accounts ... They sha wan spend money... And forex dont accommodate people like that ... One will get frustrated... They just dont have the discipline too...
Have seen an account of a young guy milking $100k on a single trade... And also a ghanian guy lost several hundreds of millions dollars and didnt fret...

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) (Reply)

BUY YOUR LAND IN ILORIN, KWARA STATE IN A NICE & SUITABLE LOCATION... / 7 Things You Should Not Do In A Rented Apartment In Lagos / I Want To Know How Much It will Cost me To Put Thunder Protection

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.