Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,092 members, 7,957,089 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 06:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Short N Fat Or Thin N Long (6660 Views)
The Height Of Indiscipline Is Allowing Your Self Get Fat Or Remaining Fat / Ladies: What Kind Of Shape Of Man Do You Like Fat Or Slim Fit? / Fat Or Slim Which Physique Makes You Look Younger (2) (3) (4)
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 9:49am On Jul 26, 2022 |
Drsnives:Una no dey sabi read. Me wey no go skool sabi pass al of una. I tell u say me with her don phuck? For whia!!! She no gree off paiynt again o Amaka see preeq begin feel like say harmattan dey. Waytin man go do. No to cry follow Tuface sing song |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 10:02am On Jul 26, 2022 |
DonPADRO:Hmm e be like say u go get big nyash n breast. Anyway, this thread na about preeq. Which type wey u prefer ... Make I know whether u n Amaka be twins. |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Drsnives(m): 10:49am On Jul 26, 2022 |
PimpasParadise:You no won disclose the size of your preek make we for fit advice you wella.. NB: small/ big di.ck dea scare them |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 1:23pm On Jul 26, 2022 |
Drsnives:Haha you be bad person. You no get sense to know say na fear be her expression, to know as e be? If to say na say she no want stress herself na another thing |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 1:55pm On Jul 26, 2022 |
Choilila:Ehhn Na u i bin wan quote wey I do mistake quote that agbaya wey dey follow u speak engrish. Which kain preek u dey like hanty,no fear talk am. No look ushe face no send sombori |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 7:50am On Aug 09, 2022 |
Sungba sungba lajaja la sungba. |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by opeyy(f): 6:41pm On Aug 09, 2022 |
Everything in moderation. Size matter, but love matters most, it is what makes it delicious no matter what. Just as all men have different sizes, all women have different shapes that will fit a particular dick like a glove. I did not know this until I found my perfect fit, lol, but seriously, all in all, na skills you suppose get because satisfying a woman no be by dick size. |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 11:36pm On Aug 09, 2022 |
opeyy: Hilarious 1 Like 1 Share |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by placeofallure(f): 6:18am On Aug 10, 2022 |
PimpasParadise: So Putin no get prick? Wonders shall never end! 1 Like |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by sweetjasonjosh(m): 6:27am On Aug 10, 2022 |
placeofallure: i laff in taekkandoiish, how e dey PUT IN? |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 2:13pm On Aug 10, 2022 |
placeofallure:E fit no get prick but u see that finger wey e get,na missile, shakabula wey go carry u pass cloud to the ninth planet for space |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by tivhador: 3:11pm On Aug 10, 2022 |
Dude, no matter the size...as long as it gets the job done, its a banger 1 Like |
Re: Short N Fat Or Thin N Long by Nobody: 9:21pm On Aug 11, 2022 |
^^ e make sense |
How Long Can You Cope With A Loveless Relationship: / My Gf Is Too Bossy. See What She Just Did To Me 2day. (advise Needed) / Black Chyna Step Out Looking Hot With Her Amazing Curve And Boobs
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |