Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,837 members, 7,828,057 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 11:04 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) (42512 Views)
A Nairalander First Time On Plane And First Time In Delta / Before Vs Now: Mommy 60 Years In Nigeria Vs 4 Months In UK (video) / Lady Poisoned After She Told Friends She Was Moving To The UK (Video) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 2:06pm On Dec 27, 2022 |
Now wan make people see u are oga na Well, there are so many hungry children who has never travelled b4 that u can boast to sha. Nobi me wey be bosd U post about wrong hand drive used car from UK na em u dey here dey claim oduga. Na only children fit listen to sha. U wey dey ask people here for NL in 2008 and on about bmw3 series of 1992 model, Mr. Man go sidon for Bush joor I started driving since age 13 unlike who is about 69 or so and yet u are immigrant in Europe working as a 'care giver job' which is simply taking care of the elderly and we know the stories My man, take this advice from me ur enemy, UK or Europe is not ur father land and u will remain an immigrant no matter how long u waste there and ur children if u manage to get any will continue from where u stopped as slave. I am a proud igbo Nigerian and I am contented with who I am and what ever little I have. Fella kutti; Me and u no dey for the same category erico2k2: |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 2:13pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:B4 nko I be Oga , U think say I be like you, I control a tiny bunch of 18 people on a team from every nationality. Across 15 countries' said I dey ask peopleabout BMW why you nor post am here make we see as I post your chat.2008 wen I just finish masters that year U still dey sell CD under bridge!I have challenged you to copy and paste any of my post on here U nor fit. |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 3:19pm On Dec 27, 2022 |
Human manager Different nationality, na waoh We know as e dey bi sha So u Don become chief slave congrats for the promotion erico2k2: |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by MrAdam: 6:07pm On Dec 27, 2022 |
Wickedfacts: For him to have left Nigeria, your fact is fallacy! 1 Like |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Wickedfacts: 6:21pm On Dec 27, 2022 |
MrAdam: Oga, how many countries have you been to? You think leaving Nigeria is an achievement, I laugh. Go to East London and you will cry for Nigerians who think like you. |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Harmony92(f): 6:27pm On Dec 27, 2022 |
Wickedfacts:Oga I will japa with my hubby and two kids ok, please feel free to share your Abike experience with me 1 Like |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 6:43pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:You are an Embarrassment to Nteje town, dnt worry Chibuzo Erikife is looking for you, anytime U return from Italy your name dey E hand! |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 6:47pm On Dec 27, 2022 |
Wickedfacts:Erm what's wrong with East London? |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Wickedfacts: 6:52pm On Dec 27, 2022 |
Harmony92: I wish you well in your journey. For me, I don't have any history of travelling as an immigrant. I only travel out for business or to go and play |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 9:29pm On Dec 27, 2022 |
erico2k2: U are indeed a joke of a low big boy For ur information, I am 'great seed' the last bullet that I dropped can kill u twice I am 1 and only invisible demon and I rule in the world of great demons, visibly and invisible By the way, good u now know kind of people who are in my command so u better watch ur words . Anyways, the boy u mentioned is my younger bros and he is 1 among many that can deal with low big boys of ur kind b4 my command. That post was a message to some body and the deed was done and well dusted. If u know u know I don't have time to look for u because am too big for time wasting and my breath alone can displace ur kind 'any day any time, twice on Tuesday' Salamalekum |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 9:42pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:Guy your mouth go end u in jail who are u trying to scared on faceless forum even ekuke go call himself bullmastiff for NL.tuee |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 9:49pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:aha that was not what he said in his facebook reolt at least he now has a clue who u are will copy this post to him too |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 9:52pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila:leave am,E craze go soon cure. |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 10:03pm On Dec 27, 2022 |
Mr. Jobless joker funny u are indeed. Cme to think of it, if I look for u, I will collect like a dog can catch a house fly I pray I will not think of that because if u really see me for real, ur blokos go disappear ooh. Na demon I be oh and no jokes I did IT in India so u know what that means and I have time and don't forget no matter the time. Anyways, I know I will not have time for because I am too slow to anger but never turn back when I move. By the way, I don't feel offended by u not minding excerbrances because na blood I dey use for atonement. But remember, erosion does havoc with uprightness erico2k2: |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 10:07pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:haba I thought you was bullet. me I dont hide, U want my post code?Che U jst realize the Internet can Be very dangerous, that guy go find U no worry,E get your time |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 10:12pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede: |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 10:17pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila: Hahahha I laugh Trouble dey sleep yanga dey wake am. I no get time tell u if I know u or how to catch or say I dey angry for u. No need. But all I am sure of is that if I have need to retaliate, oga u no ever remember where u commit crime wey bring fire for u. I said, I am 'great seed' , a translation of my real name and yes I rule in world of demons and I curse havoc visibily and invisibly. Sure a faceless forum but don't forget that "1 can run but no hiding" my breath can displace ur kind any day time twice on this day |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 10:20pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:Ogun kill u there which havoc you want to cause your family them go only mourn u,if them born your papa well come mushin...all this your mouth go turn sore |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 10:21pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:You get power and u no use am hustle oloshi |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 10:26pm On Dec 27, 2022 |
erico2k2: When u are making treats and digging a dangerous hole remember that u might be swallowed by equal danger. No forget say the water wey u trow go enter wind go tough u oh. U know say una wey be Yoruba life style people too dey first cry and una too dey first set blow but many times na una dey cry last. U don't know me at all at all and I don't care to know u either but if u dey pushu snake remember say em bite dey kill ooh U are hereby warned |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 10:37pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila: OK. We Don talk too many Time to try something Give me any location in lagos Give me ur time Arrange ur highest I go meet u any time including tomorrow 28 Dec 2022. I am available No worry I never dey angry for u, I wan make u test ur power for my body free of charge Abi u wan make we try spiritual level from this night and by this time tomorrow, u or me go give verdict ? Just make ur choice and set the challenge so that u go learn new thing or I go learn new thing |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 10:51pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:Craze dey your head u need to be admitted into mental facility ASAP |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 10:53pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila: I go Europe with 3mila because of the havoc wey been dey for area and left Europe after 1 Yr and I go round all western Europe. That time I write from Italy, I been dey fine money to come back That was long time ago If u know me or wetin I be, ur Conclusion go different. Weda dss ooh abi army or police I no fear nothing. If u get time make we try bad things just for fun then we see how far. I no dey angry for u because nothing to gain from u but if u first ever trow careless water go up then make sure u no forget because I no dey fail to retaliate. NEVER |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 11:01pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:Ogun kill u for talking soft if them born your papa well let's jam for akala in mushin tomorrow drop your WhatsApp number I swear na ur rip them see fir here tomorrow |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 11:03pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:I see say fear don dey catch U, dnt worry, U go soon recieve phone call frm back home! chey U be bullet.ride your bang up! |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 11:06pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila:That guy nah uncompleted building him dey live for Italy! |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 11:06pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila: I Don see who u be Settled Na to wait and see with time if u Don cross my lane, time will tell. Then demons and gods will bear me justified withness. I think say na only u know how to use Internet If by God's grace u touch my lane in terms of troubles even by mistake Then may god let u remember where u from bring the infestation because I no actually get another work And I no fit fail to retaliate Where I catch u now, even tb Joshua no fit reveal am. Laye |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 11:08pm On Dec 27, 2022 |
Aboguede:Werey |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 11:11pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila: Give me time na Set the location where u want make i wait for u Good, type any number to reach u make i flash now now and I go call by time u set for the meeting Make sure say u arrange well oh |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aspirila: 11:11pm On Dec 27, 2022 |
erico2k2:It obvious the guy got involved in illicit drugs and that's affecting him that's why he seems himself to be a devil lol |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by Aboguede(m): 11:15pm On Dec 27, 2022 |
erico2k2: I no dey claim fantasy Na do me and wait for me I dey Yes, I Don see who u be for real so no thing to worry about again Na do me and expect me I dey. Fullstop |
Re: A Nairalander First Christmas In The UK ( Video) by erico2k2(m): 11:16pm On Dec 27, 2022 |
Aspirila:na so dem be for that part of Europe ohh, if U see some dem no resemble Humans anymore,2 years ago work took me to Austria, wen I see fellow Nigerians who got hooked on that stuff, I just tire.Nah Joblessness |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Woman Tries To Board Plane With Her Peacock But Gets Denied (photos/video) / Apapa-road Gridlock: How Companies Move Cargoes From Lagos Ports -PHOTOS / Couple Fishing In Muddy Ohi - Orogwe Road, Owerri, Imo (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 85 |