Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,387 members, 7,954,564 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 10:24 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating A Nigerian Man In Belgium (3400 Views)
When A Girl Is Dating A Guy Who Is Not Ready For Marriage / How To Get A Nigerian Man To Marry You / My Experience Dating A Nigerian Police (2) (3) (4)
Re: Dating A Nigerian Man In Belgium by Nobody: 9:22pm On Oct 03, 2011 |
seedord247:Na who u dey flaunt that grasshopper chest to?.Wait for me make i come clear you u comot from ground |
Re: Dating A Nigerian Man In Belgium by seedord247(m): 9:27pm On Oct 03, 2011 |
lefulefu: dey thanks Your God say na Invisible forum na him you dey talk if to say na one on one you talk to me like this. . . . Guy you go regret why you come out of your house that day oooo. . . . Oya tell me say you dey sorry before i provoke |
Re: Dating A Nigerian Man In Belgium by Nobody: 9:34pm On Oct 03, 2011 |
Chei look at how this boy dey take disrespect im master .Seedord (or wether na sea lord sef) if u talk too much for there i go come there come lock u up for your room and throway the key.omo u no dey fear this strong face |
Re: Dating A Nigerian Man In Belgium by seedord247(m): 9:40pm On Oct 03, 2011 |
lefulefu: If una don start to dey smoke . . . You'll start chanting to your senior, i no blame you shaaa na the stupid gov't wey dey naija. You don smoke Igbo Elemo, Igbo Olokoro, ask for me in shitta those dayz them go tell you who i be. . . . even for chi town (eaglle wood). you won make i train bcus of you today abi. . . . no worry afta my class i go find you. |
My Randy Husband Pushed Me Into Adultery And I Am Enjoying It! / What Were The Most Romantic Moments You Had In Secondary School / Guys: If You Behave In These 2 Ways Around Girls They Will Hate You Like Crazy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |