Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,129 members, 7,863,932 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 09:13 AM

My Pally Wants Out - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Pally Wants Out (1293 Views)

Please Help! She Wants Out / Why Shouldn't A Lady Ask A Guy She Wants Out??? / My Pally Wan Dump Im Babe because She Too Dey Lepa(skinny) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Pally Wants Out by Nobody: 3:05pm On Feb 18, 2012
one of my pally just dey go thru extreme stress right now as i dey yarn u dis tory.One if the latest babe wey he catch during this last valentine wan kill am with financial wahala.Na during the valentine groove na im he see dis babe and as she come fine na he ask her out.Na eight plates of fried rice with two plates of akpu na im she just consume for eatery wen he take her out during the valentine.Anyway dis my pally take the babe go im house and dem go jolly for the valentine night and the normal yanshing.But the problem be say since the valentine dis babe no wan gree comot for my pally house.Na so she go just dey the house siddon for sitting room dey watch home vidoe for morning till night.Apart frm dat my pally dey complain say the babe too chop.All the food wey dey im house don finish and na so the babe dey ask for money all the time.my pally say he no know hw he go take drive dis babe comot for im house because she don dey overstay her welcome.na wetin una go advise make my pally do?
Re: My Pally Wants Out by DeBlunt: 4:36pm On Feb 18, 2012
he should call the cops grin grin grin
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 5:11pm On Feb 18, 2012
Can't you write in simple english? undecided
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 5:13pm On Feb 18, 2012
sauer:

Can't you write in simple english? undecided
pawpaw head u no be nigerian? angry?
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 5:23pm On Feb 18, 2012
lefulefu:

pawpaw head u no be nigerian? angry?
Usually, I don't click your links. But this time, the title was in english, "My Pally Wants out", and I thought "Oh, let's give it a try!"
Ended up as the usual.
I wouldn't have dropped that comment, if I hadn't been driven at first by expectation!
just try learn basic english  undecided

cheers!
Re: My Pally Wants Out by slimyem: 5:25pm On Feb 18, 2012
senseless imaginations as usual!
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 5:28pm On Feb 18, 2012
sauer:

Usually, I don't click your links. But this time, the title was in english, "My Pally Wants out", and I thought "Oh, let's give it a try!"
Ended up as the usual.
I wouldn't have dropped that comment, if I hadn't been driven at first by expectation!
just try learn basic english  undecided

cheers!
uncle tom sad
Re: My Pally Wants Out by drnoel: 7:16pm On Feb 18, 2012
he shld carry his cross  grin grin grin na in go find trouble, so he is on his own
next time in see pretty face na uleakwu wey in go run
very fine girls na problem just like virgins
Re: My Pally Wants Out by LordReed(m): 8:22pm On Feb 18, 2012
He should feed her rat poison, that way all his troubles will be over. SOB
Re: My Pally Wants Out by tellwisdom: 9:01pm On Feb 18, 2012
Usually, I don't click your links. But this time, the title was in english, "My Pally Wants out", and I thought "Oh, let's give it a try!"
Ended up as the usual.
I wouldn't have dropped that comment, if I hadn't been driven at first by expectation!
just try learn basic english   undecided

cheers!

grin grin grin grin Bro, i felt ur annoyance while reading ur comment grin grin
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 9:29pm On Feb 18, 2012
^^tellwizzy! grin which annoyance!?
Re: My Pally Wants Out by cynthiafred67(f): 10:36pm On Feb 18, 2012
Mtcheeeeew lefoool
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 12:18am On Feb 19, 2012
cheesy cheesy cheesy
Re: My Pally Wants Out by Ranoscky(m): 2:42am On Feb 19, 2012
Uz broom poshu dat yeye gal commot for dat hauz jare. Nonsense!

She wan uz her dirty toto drain the guy pocket finish. Yeye thin. She neva enjoy belleful ni?
Re: My Pally Wants Out by Konnektions146(m): 2:25pm On Feb 20, 2012
as u make ur bed, so u lay inside
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 5:00pm On Feb 20, 2012
cynthiafred67:

Mtcheeeeew lefoool
cynthia baby kiss
i was dreaming about u lastnight kiss
i come dream say i come una family house come pay bride price cheesy
anyway my dreams dey always come true ooo grin
Re: My Pally Wants Out by Nobody: 5:05pm On Feb 20, 2012
Lord_Reed:

He should feed her rat poison, that way all his troubles will be over. SOB
dat one na murder nah tongue
Re: My Pally Wants Out by chuckdee4(m): 5:50pm On Feb 20, 2012
lefulefu:

one of my pally just dey go thru extreme stress right now as i dey yarn u dis tory.One if the latest babe wey he catch during this last valentine wan kill am with financial wahala.Na during the valentine groove na im he see dis babe and as she come fine na he ask her out.Na eight plates of fried rice with two plates of akpu na im she just consume for eatery wen he take her out during the valentine.Anyway dis my pally take the babe go im house and dem go jolly for the valentine night and the normal yanshing.But the problem be say since the valentine dis babe no wan gree comot for my pally house.Na so she go just dey the house siddon for sitting room dey watch home vidoe for morning till night.Apart frm dat my pally dey complain say the babe too chop.All the food wey dey im house don finish and na so the babe dey ask for money all the time.my pally say he no know hw he go take drive dis babe comot for im house because she don dey overstay her welcome.na wetin una go advise make my pally do?

At least lie with some sense lipsrsealed
Re: My Pally Wants Out by Z8(m): 12:42pm On Feb 21, 2012

Dont understand peeps on NL is it difficult to just say "it aint gona work? bounce!!"

(1) (Reply)

Why Do Ladies Find It Extremely Difficult To Take Themselves Out For A Treat? / Who Say True Love Does Not Exist? Check This Out:-) / Why Do We Have More 'widows' Than 'widowers' In Our Society?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.