Forum Games › Re: With Three Word Per Post! by 9ja4eva: 10:05pm On Jul 12, 2007 |
Nigeria is winning |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 10:00pm On Jul 12, 2007 |
Zambia |
Sports › Re: Fifa U20 World Cup by 9ja4eva: 9:59pm On Jul 12, 2007 |
Ideye na wa oh.See am see goal e no fit shoot.
@Mukina
Wetin Sierra Leone dey play sef?I ve never heard of dem. |
Sports › Re: Fifa U20 World Cup by 9ja4eva: 9:56pm On Jul 12, 2007 |
Yes oh
Na for internet u dey watch am? |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 9:53pm On Jul 12, 2007 |
9ja game don start |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by 9ja4eva: 9:52pm On Jul 12, 2007 |
You no dey watch d 9ja match? |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by 9ja4eva: 9:51pm On Jul 12, 2007 |
Which Big brother be dt?
Who be haterz? |
Sports › Re: Japan Vs Nigeria by 9ja4eva: 9:50pm On Jul 12, 2007 |
9ja don score against Zambia oh |
Sports › Re: Flying Eagles Of Nigeria Vs Zambia: Canada 2007 by 9ja4eva: 9:49pm On Jul 12, 2007 |
GOALLLLLLLLLLLLLLLLL
Echijile |
Sports › Re: Fifa U20 World Cup by 9ja4eva: 9:46pm On Jul 12, 2007 |
Nigeria match is on oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Man United - Community Shield! A Case Of Deja Vu @ Wembley? by 9ja4eva: 9:42pm On Jul 12, 2007 |
Oh well we wld use this to show dem wat we r made of |
Sports › Re: Congrats Venus Williams! by 9ja4eva: 9:41pm On Jul 12, 2007 |
Congrats Venus |
Sports › Re: Flying Eagles Of Nigeria Vs Zambia: Canada 2007 by 9ja4eva: 9:23pm On Jul 12, 2007 |
Hopefully our strikers to bag in goals. |
Sports › Re: No Sport Station Dey Show"u-20" World Cup In Malaysia by 9ja4eva: 9:12pm On Jul 12, 2007 |
U fit watch am online |
Sports › Re: Weytin Henry Dey Do For Barca? by 9ja4eva: 9:11pm On Jul 12, 2007 |
I suprise oh.
Well @ topic im dey play football |
Sports › Re: Nigeria Whoops Ass In Beach Soccer by 9ja4eva: 9:10pm On Jul 12, 2007 |
Good news. |
Sports › Re: Ozokwo Or Bala, Who's U20 Captain? by 9ja4eva: 9:08pm On Jul 12, 2007 |
He is d captain but recovering from injury i think |
Sports › Re: Let's Support Our Local League, Now by 9ja4eva: 9:07pm On Jul 12, 2007 |
Na when NFA invite dem |
Sports › Re: Arsenal For Treble by 9ja4eva: 9:07pm On Jul 12, 2007 |
Is someone dreaming? |
Politics › Re: 1998 Obasanjo Worths N20,000, Today He Worth N180 Billion ! by 9ja4eva: 9:06pm On Jul 12, 2007 |
Well how dey arrived @ dt figure i dnt know bt all i know is Obj thief well well. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 9:00pm On Jul 12, 2007 |
Anything new from OT?Aside Tevez |
Forum Games › Re: Questions And Answer (game) by 9ja4eva: 3:32am On Jul 11, 2007 |
Yes
What wld u say of life so far? |
Forum Games › Re: 1st Tot by 9ja4eva: 3:31am On Jul 11, 2007 |
Must land |
Forum Games › Re: Questions And Answer (game) by 9ja4eva: 2:19am On Jul 11, 2007 |
Playing football
Urs |
Forum Games › Re: Why? Why? Why? by 9ja4eva: 2:18am On Jul 11, 2007 |
Why say why? |
Music/Radio › Re: Olori Oko By Infinity by 9ja4eva: 1:35am On Jul 11, 2007 |
Da album na die |
|
Phones › Re: Lovely Text Messages by 9ja4eva: 1:29am On Jul 11, 2007 |
Una too much |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by 9ja4eva: 1:27am On Jul 11, 2007 |
I wish u buy an island |
Business › Re: Dangote: I'm Worth Much More Than Oprah Winfrey! by 9ja4eva: 1:27am On Jul 11, 2007 |
LOL
I wonder oh. |
Politics › Re: The New Nigerian Passport by 9ja4eva: 1:26am On Jul 11, 2007 |
So far so good Udeh has done good for d service. |
Business › Re: Dangote: I'm Worth Much More Than Oprah Winfrey! by 9ja4eva: 1:18am On Jul 11, 2007 |
Very Very
Oprah no even know say he dey exist. |