Abdulaz's Posts
Nairaland Forum › Abdulaz's Profile › Abdulaz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 62 pages)
KINGwax007:Kudos! That is STREET 101 that nobody will teach you even in the University. Only a nitwit will mix business with pleasure. |
All hustles must pay. He believed in himself even though say he no attend Uni. To be successful in life no be by first class o. Na to know thy self. |
Brightology2:The guy don lose him job.
|
This is just a damage control. The Account handler don lose him Job already. |
echelons:It is not always bad to buy stuffs online. I’m too busy to start going to the market to buy some stuffs. I bought all my electronics (TVs, Home theatre, AC, Fridge, Deep Freezer, Washing machine and gas cooker) from Jumia and didn’t had any issues with them since they were all preordered by making payments before delivery. They were all sent to my house without any hitch. |
Dumb men without orientation. You dey send scam money direct to Nigeria because you be Gandollar pikin ba. Weytin happen to Turkey and United States Aza? Greed no allow am pay 30% or 40%. Now everything don cast and una go rot for jail. |
Boys dey vex o ![]() |
Lesson learnt. Greed can cast the whole deal. Don’t be greedy. |
Pretty Fresh graduate you say ![]() Watch out for a new Benz alert soon ![]() |
meobizy:But the man no get heart attack when he dey impregnate him wife. Yeye fellow. |
They should come and conduct the phase two of the research in Nigeria ![]() They will get a very perfect result. It’s only in Nigeria that people do crazy things just to meet up with the Christmas wahala. But dem forget say another Christmas go come next year. |
They should come and conduct the phase two of the research in Nigeria ![]() |
Hmm But weytin me dey search for google no dey among all these o. Different strokes for different folks. |
All these local fraudsters sef. If dem wan learn Work instead make dem follow who know road. You dey Nigeria still dey use your bank account details dey do local. Who does that? This one Na collabo ![]() Awon tag team champions.
|
Ok |
Kindergarten story ![]() *Teacher: A is for Ape and A is also for Apple. *Foolish Student: How can A be for Ape and Apple at the same time? Arh should be for Apple joh Everything for Nigeria Na format. If you know, you know |
Independent baby mama lol ![]() Unlike others that are career baby mamas. |
Ok |
But African traditional religious practices is still recognized by the government of Nigeria and South Africa. South Africans also have African traditional worshippers and they perform sacrifices too. No be everybody be Christian or Muslim. |
I thought this group was proscribed by the federal government. Government should give them their Biafra republic for the sake of peace. ![]() I support them as long as it’s a freedom struggle. Nigeria is not just working. Let’s be honest. |
Congratulations! No be say boys no fit read to get first class and distinction nowadays o. The thing be say men wey get first class dat year for uni, many of dem still dey unemployed till date. Las las na Lecturer some of dem go become and the cycle continues. For now na press boys dey press. |
Probably business deal gone wrong. This period for naija niggas gat dey careful now. Boys no dey forgive again o. If you are into any deal, whether legit or not, do not try to fool, reap or shortchange the next person. Because say you do am with Mr. A and he forgive you no mean say Mr. B go forgive you if you try am with am. If you fvck me up, just know say I go track you and get you down, no matter where you run go. I don’t forgive adults. |
malificent:Yeah you’re right. But to uninformed Nigerians, everything Na ritual for their eyes. |
No love. Trust nobody but yourself. Any body wey dey try wan show you love, check the person well, e get weytin he/she wan get from you in cash or kind. Every love shown comes with a condition attached except parental love. |
If 2030 reach and the nigga no come show dem go come shift the date to 2080 again. Religion Na real opium puppy. |
Nobody can win the premier league unbeaten again. All hail the Blues. |
For Nigerian girls wey dey form say dem tear eye, their love is equivalent and directly proportional to guys money. So give them money, fvck them silly and pass them to the next available niggas to have their share. Very simple. No let any Nigerian girl use love take catch you maga. Love doesn’t exist in Nigeria. |
The CFO of Al....k Company will be biting his fingers now. He even replied "yes boss" ![]() Who wise don wise. |
BEC and BES will keep paying boys till dy Kingdom come. |
fx45:Say what you know bro. E be like say na your papa be the almajiri wey give birth to me since you were so sure of where I came from. Na still this entitlement mentality and claim of 'Na we wise pass' naim make una still dey where una dey so Mr oil owner. Go drink am make you belle full since na your backyard the oil dey, lazy iPad youth like you. |
I trust Benz. Their own electric car models may come with solar paneled roofs to charge the battery ![]() But my concern Na who go come buy our 'oyel' when the whole advanced countries don shift to electric car models? |
We always hide under religion to twist issues. |


