Abduldope's Posts
Nairaland Forum › Abduldope's Profile › Abduldope's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 39 pages)
hillarious... He should hav join the JACKASS group sef dan waste freely lyk dat |
mtchwww GO and DIE!!! abi who force u to FVCK ?. Nd dnt blame anybdy bt ur slf for God has strdtd dealing wif u, afta u killed 2 innocent souls.... |
na MESS! We knw jo wetin b FART ? Lol ![]() |
dat egyptian Babe mk sense lyk 10Naira ![]() |
in ARSEN wenger's VOICE### i expct ENYEMA to mk top 3 on the CAF award n WIN it with HIGH MARGiN votez..pls letz VOTE for him cus hez d only player dat deserve dat AWARD... Doz of u callin mikel,moses or evn yaya toure. No NOFIN ABT footBaLL NOTE: if u tink been a goalie is a day job try stand bhinde d two pOLE ![]() |
nyere84: (1), Abusing and gossiping all girls, just because they were unlucky to meet one bad girl.but u mumu o since e de smell lyk KPomo Y WONT we call it kpomo ?... Na una typ go reach 40yrs de complain say u no see man wen b husband material |
mhn i tink this GIRL has no RESPECT to woManHOOd... Abi if no b so WHy she go de show US daht her RATCHED.PART!!!! ? |
if she truly claim to hav notin to do with STOLEN MONEY.... Den let her kindly return evry PENNY |
mtchwwwww stu.pid Post! Wetin concern me wit Luv ? Abeg.... Who 4 here no sabi play LUv ![]() |
BI.TCH!!!!!!!!! It serves u RIGHT! ![]() |
TECNO!!! ![]() |
shez very stu.pid for sayIN we MUSLIMS should accept jesus (PUH) as our GOD n saviour... Mtchwww sm1 wld jst wake up one mornin den think of useless TESTIMONEY den go to any CHURCH n strt spittin TRASH!!! Jst to attract members## NOTE: am a muslim if e pain u go LICK Poo ![]() |
mhn Anytn bdy wen bid less than 3ok no well |
MASSA n Dan WaKEY ![]() |
any TECNO less dan PHANTOM A na scrab!!! #note# na me talk am any bdy wen e PAIN mk em go die#### bunch of usless devices claimin android witowt any strong AMOLED or HARD GORILLA to protect d screen ![]() |
lwkm this is HARZADIOUS ![]() |
theirs ntn i see in this pix than Bunch of people EMBLAZIN n MILKING us dry of our RIGHTZ###### thieves ![]() |
the 1st two pix mk sense n fresh bt d rest she cm rezemble...... ![]() |
the 1st two pix mk sense n fresh bt d rest she cm rezemble...... MILF wit milkshake ![]() |
5. Prayer: Yes, a lot of people may say this doesn't count, but I doubt Brazil would be 5-time World champions if they weren't so religious. Basically in God We Trust.#####mtchwwwww If i hear U de call GOD wen notin concern am with Football ![]() |
mhn bullshit! Na so person moda de dress this dayZ ? Haaaaaa |
ignis: This is a dry joke... Not funny at all.HATER!!!! ![]() |
used nokia E5 goin for 10K intrested buyer can Negotiate contact me via my mail MRABDULLAHJR@GMAIL.COM |
this one na DASH-AWAY-YAKATAA!!!! ![]() |
SEUN shay u see hw she tk trowAway 10M abi ? Oya beta double ur own O... I no wan hear excuse abt HIGH COST of GOoDs durin XMas ![]() |
SmArt bRA ? If water touch am e go bcm WASTE na |
mhn 9ja win world cup ? lwkmd i pity any bdy wen de imagine dat kind tin... |
this thing no big abg |
una don confuse me FINISH |
fast guy 10: AUSS I will always blame u |
mhn wetin this TIN de fynd 4 frnt Page for GOD sake ? Abg mak una help me ask this man weda as de SIGN dat L.A.X shi shi enta em account wen mak am jst de proud say this useless thread mak F.P ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 39 pages)

NOTE: if u tink been a goalie is a day job try stand bhinde d two pOLE