Ablejesus26's Posts
Nairaland Forum › Ablejesus26's Profile › Ablejesus26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 247 pages)
The matter will be swept clean under the rug. If na Country wey get head, by now resignation letter go don dey trend everywhere. What a cornTREE. |
FarmBusinessNG:Crying is not going to solve anything rather fish out solutions. Diversify your hustle and income, I pity those ones wey dey depend on one source of income. I pity petty salary earners the most. |
Agness7:Loll bring Your stats to prove He didn't do as said in Anambra as governor. You don't like him good,You don't have to like him but the stats don't lie.
|
Oga increase the volume of your speaker ![]() Soro soke bcus APC urchins no go hear you well ![]()
|
This is not the first time this disaster We have for security system under APC is doing this. A govt fails woefully to deliver on her most essential primary duty,which is to secure lives and properties yet some shameless bunch of zombies make excuses for them. We never serious at all. May Jehovah give the families of the dead the fortitude to bear their loss. |
One of my customers for Ghana just born Yesterday, her Yoruba Husband name the baby girl,Olorunwa. She was sitting down catching the cool breeze then she decided to go use the rest room,as she dey stand up,na so water tank dey fall down dey break chair wey she sit down scatter,before she recover from the shoke na so labour start. Swift and steady pikin come out no stress. I am not telling you to be religious, or be a church goer but accepting the realities of your spirituality is a big step to unravel the Man in You. There's a God,Maker of the universe, by Your heart and proclamation of your word shall you believe. |
I am sure ndi Anambra do not want to face what We are facing in Imo State ![]() APC is the worst thing to befall this Country. |
Which kind point be dis one again na ![]() Obi na man you be joor,be tormenting that spirit of zombie ooo zombiism in urchins without mercy ![]()
|
jaymichael:Omo ale, try for your late papa na at least carry your mama comot from street wey all this your co useless under bridge boys dey use her like dog na mad she mad,she no kill person na e no go better for her,when them tell her se make she stop to do olosho work she no hear,na that madness go kill her las las,just dey prepare to be orphan bcus she go soon join your useless rached vagabond late papa wey die in shame and disgrace for raping people goat ![]() See as them go gather dey bury your cursed abomination of a family and household for shallow grave Aminn oooo asee guuunn.
|
jaymichael: but that your late papa na very foolish animal when him been dey alive oo just dey rape people goat upandan come still use the same preeq dey rape you mercilessly,that's why you dey behave like goat na Your late papa no get remains at all bcus na burn them burn am to ashes like asun ![]() Your mad mama toto no fit heal bcus na steady knacking foolish people like you deu knack her,plus she dey knack dogs too ![]() People wicked oo,how dem go dey knack mad woman na ![]() Omo ale, na like dis people go dey gather to dey throway your rached,worthless cursed family for shallow grave on a steady bcus iku ojiji no go ever stop to collect una head,no be curse na fact,na destiny ![]()
|
jaymichael:Omo ale, omo ofo,se you no go try make you find work so you fit carry your mama wey deh craze go baba sule mad house or better still just die make we see if your death go solve her problem since na your birth give her mental problem you just leave her for street make useless people like you dey use her do séx tóy pick pocket no be job oo,you go end up like your late papa,you no dey hear word fa ![]() Omo ale,ofo ati abukun ni o ma ka las las ![]() No seke na im you collect for my hand. E no go better for you and your cursed hopeless,wortless household, na like dis them go dey gather dey bury una from the clutches of untimely death, no be curse na fact,na your destiny.
|
Not surprised. What a cornTree. |
Jagaban2012:OK so Seun is Igbo too ba yet You want to claim that doing Igbo yooo, Igbo aaaghh is not your destiny this is how you will be in your dying bed and be wailing and shouting Igbo aaaghh, Igbo yooo,this is your destiny, this is why your Oluda created You ![]() |
duduade:Loll telling hungry people not to give up when him and him family belle don full ![]() |
LeoDeKing:Not just drug criminals, both ritualist both terrorist sponsors,kidnappers, yahoo yahoo etc. But if We want to go by your sole recognition of the drug crime,then my President should be eating stony half dun beans in Kuje by now ![]() |
Bornthroway pikins just full everywhere. God have mercy. ![]() |
jaymichael: omo ale You still dey owe me answer to a very important question oo as Your papa rape you mercilessly right from when you be just 5 how you take feel as you watch them beat am shege come burn am like asun for raping people's goat? you sef dey sleep with goat abi your late papa death go better pass your own,na hot oil them go throw you inside las las iku ojiji ma pkada gba ori re ati gbogbo family e ![]() Your mama own crime na birthing a cursed child of doom and perdition like You,useless worthless dog of a woman, work she se no se na ashawo she like,se na to dey sleep with small boys,dog she like now her life don over,she will DIE IN THAT MADNESS ![]() Omo ale, omo irankiran,alayebaje,anu, ire,ibukun ati alafia ma ji nó si aye re ati aye awon family e. Ase guuunn ![]()
|
jaymichael: omo ale, omo irankiran na You go really need the job so you go fit escape the death wey kill your late father for a while bcus e no get how e take be untimely death don already become your destiny if you continue to dey pick pocket you will hand up being burnt alive like asun just like your useless late father too pick up the job so you fit carry your mama go baba sule mad House make she go dey craze her craze there them don already use her for rituals already na,your mama no fit recover from her mental problems, na that madness go kill am ![]() Omo ale, oloriburuku ofo,abunkun,irora,ibanuje ati iku amunisin ni o je tie ati awon ebi baba re ![]()
|
Image123:People can say whatever they like about You but the stats will be there to do the talking. Under Obi Anambra was rated most safest State in Nigeria by IGP Baba. When You have a good life,employment, Education,healthcare,good social welfare provisions, insecurity will become a minor problem for your State. Like him hate him,Obi is an excellent serviceman. https://www.legit.ng/nigeria/1498135-18-major-achievements-peter-obi-melt-hearts/
|
jaymichael: your okija shrine na dry weak point that's what I am saying,you cursed bastard ![]() Just as your late rached churchrat of a father died a foolish death that's how you will die in shame and disgrace as na pick pocket be the only thing wey omo ale like you fit do for a living them warn your late rached worthless papa,stop raping people's goat,stop raping people's children him no hear until tyre and fuel end him rached worthless life, now them dey warn bastard candidate of sorrow and doom like you,stop picking pocket,stop stealing you no gree,fuel and tyre go soon end your cursed life,after all this thing wey you get no kukuma be life,who don die better pass you like dis oo ![]() Your life no fit ever get any business with anything good,na sorrow to sorrow to misery to misfortune to hardship to failure na im your life go experience,you don already be candidate of untimely death no be curse na fact,na your destiny ![]() Bastard eternally accursed weak vessel ![]() |
Orangedreams:I blame that one legged thief Owelle for the emergence of this calamity on our blessed Land. |
That is if they don't turn the guns against one another ![]() African mentality factor still dey oo ![]() |
sreamsense:Mention the names of Igbos that have carried it on the head to prove that wailing and shouting Igbo yooo, Igbo aaaghh is not the reason your god created you to do all the days of your life. |
CoronaVirusPro:Forget politics and all the jamboree and sensationalism that goes with it. Reality is Obi is a different breed from what We have. Not a saint Yes but an addict service provider. Anambra was the first State to commence Sub-Sovereign Wealth savings, the first of its kind in Sub-Saharan Africa. https://www.legit.ng/nigeria/1498135-18-major-achievements-peter-obi-melt-hearts/
|
CoronaVirusPro:Like him hate him,the stats don't lie. Do you believe insecurity is a problem rocked from unemployment, hunger,poverty,illiteracy and lack of social welfare? If You do then it means Obi was excellent as Governor for IGP Baba rated Anambra most safest State in Nigeria under Obi's watch even with the presence of a secessionist movement.
|
Image123:Lolll Oya bring your own pizza start na ![]() Even the politicians against Him know fully well that man Obi is a different breed. A politician in Nigeria rejecting an Oil block,hmm very rare. Like him hate him the stats don't lie.
|
Think9ja:Stop saying what you don't know. Yes its politics, You don't have to like him but don't you think its better to empower your mind with information so you can have knowledge of what You are talking about? Obi channeled Anambra into a new era. Do You believe insecurity is a product of unemployment, illiteracy, lack of Social amenities?? If Your answer is Yes then forget what the critics says, Obi is an excellent service provider for under Him Anambra was rated safest State in Nigeria back to back. Don't do that and He is living in Lagos talk,no be point at all.
|
CoronaVirusPro:Man this your point is not anything close to reality. Security is one of the produce of having a state where social necessities are available and accessible. Under Obi Anambra was rated by IGP Baba as the safest State back to back which in turn means under Obi Anambra had a good life😀 crime and insecurity are products of unemployment, illiteracy, poor social amenities. Obi met Anambra Education in like 12th position, left it at first,now Anambra has never been missing in the top 10 most educated State in Nigeria year in year out. Like Him or hate Him Obi is an excellent service man. Stats don't lie.
|
Face your own plenty palaver and leave all this Niger Republic talk ![]() |
Cruise777:You are no different from that nonentity you quoted. Life for you is plainly meaningless without doing tribal hate and gbasgbos here,have you ever lived for one day without doing Igbo aaaghh, Igbo yooo this is what your soul seek,it is the reason your god created You so You should not be complaining when your co shameless tribalist send you such thrash.Tribalist are a maximum nonentity to humanity. |
accordadoga29: lolll life doesn't make meaning to this mam claiming to be a woman without doing tribal gbasgbos on nairaland Minus tribal gbasgbos you do on nairaland by now you for don die,it is the only thing that makes sense to your soul ![]() |
jaymichael:Omo ale, how you go dey go about dey pick pocket take drink sepke and smoke goove for under bridge while Your mama dey roam d streets mad which kind rubbish bastard pikin you be sef,e no fit better for you for this thing wey you do your mad mama oo ![]() At least Your papa don die,take your mama go baba sule mad house make dem start to look for solution to her problem na,but 100% she no go fit ever recover from this madness as long as a cursed child of doom,sorrow, destruction and misfortune like you still dey alike, she will die in that madness after all na when she born nonsense like you she run mad 😀😀 ![]() Omo ale, cursed dead thing.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 247 pages)


