Ablejesus26's Posts
Nairaland Forum › Ablejesus26's Profile › Ablejesus26's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 247 pages)
VicDs:Your former President bubu said they are foreigners. Imagine a president telling the whole World that foreigners are killing Nigerians on Nigerian soil ![]() APC is the worst thing to befall this Country. |
Aba Fire down,Chukwu Olisa onye kere Eligwe na Uwa is on your side. God bless Abia State our junior brother from IMO state ![]() |
Shut up,se thick kelebe block your ear when him tell you se him go continue from where you pikin bubu stop ![]() We still dey shege,you dey wail,what if We enter Banzia phrase nko ![]()
|
SSFeedsNigeria:Nwokem don't spill this thread with Una tribal gbasgbos. Every sensible human being knows Igbo and doing great things is like bread and agoyin. We are talking about the smartest black Tribe. Igbo and Odugwu doings be like.
|
I tried so hard but I can't help it Permit me to say IGBO AMAKA NA-EZIOKWU. |
femisplash:Who dey ask you for comparison, so you mean to say life no get meaning to you without doing senseless tribal gbasgbos for nairaland, na wa oo ![]() |
Nazgul:Is it not this same Country We have been for years? E no get how suffer take strike wey e go affect petty commodities like sugar,pepper,salt,Maggi, curry etc as e take be for this APC calamity, omo be like se this APC calamity na punishment for nija oo ![]() Even garri wey dey safe lives since 1914 don weak for this kind APC disaster ![]() Na those petty salary earners I dey pity,how them take dey even package sef ![]() May the strongest survive. |
post=127348265:Whether fake or Original that guy prayer must come to pass. A govt fails woefully to deliver on their most primary responsibility and oat to secure lives and properties of the people they govern, rather they go about bombing and killing innocent people.Not one single person has resigned,Yet you make excuses for them instead of doing the right thing which is to call for them to take responsibility and resign immediately. E no go better for all the people wey protest against Jona wey come dey shield this evil APC maximum disaster wey befall this Country. Aseee gunnn.
|
slaawomirr:AMEN TO YOUR PRAYERS. May their lives and their household be a duplicate of what this evil APC disaster has turned Nigeria into. Aseee gunnn.
|
not again oo.Se Wahala no come too much for this country like dis ![]() |
By now resignation later suppose don full everywhere if to se na Country wey get sense We dey. What a CornTree. |
madridguy: How can you even have the heart to boldly say You are pro buhari Same bubu We know to be a maximum failure as a military leader same bubu that is a maximum disaster?? Carry bubu go Switzerland and watch how the Country life go be jb the next 2years ![]() How can anyone boldly say they are pro bihari,se Wahala no come too much like this ![]() May God expose the kidnappers and aid the child's freedom. The security situation We have at hand under this Apc calamity is fiendish to say the least. |
A CornTree where injustice reings ![]() |
jaymichael:Omo ale you wicked oo with the condition wey you put your mad mama into you still get mind dey sleep with goats upandan chia e don already certain se na dat madness go later kill your mama See as them go dey gather on a steady dey throway your wretched cursed abomination of a family for shallow grave family wey rubbish eternally accursed dead thing like you come out from no deserve to live,them be bastard,e no go better for them ![]()
|
jaymichael:Hahaha eleribu jobless wretched cursed lazy bastard dey reason ban e no go better for you,ban wey your life and your wretched cursed family get pass nairaland own na na life ban from goodness, mercy,good health, joy,peace, happiness, success, progress you and your cursed family get na,which ban fit worst pass this own Omije,abukun ati Iku ojiji yio pkada je ori re ati awon family e ![]() Pour this cursed bastard and him abomination of family for shallow grave joor ![]()
|
jaymichael:Hahaha no death fit worst pass your late papa own ooo You dey there na how them take beat am turn hin face to chinko,come put tyre for hin neck pour petrol burn am alive like asun, you dey there na ![]() That your late papa na demon oo,how hin go take tramadol dey rape little child like you ![]() Well you deserve worst,after all na when hin born eternally accursed wretched child of doom,perdition and untimely death like you hin begin to sleep with goats ![]() Omo ale, omo ofo,o ni se orire,ninu ofo,irora ati abukun ni i wo ati awon ebi re ma kusi ![]() Amin oooo,aseeee gun ![]()
|
jaymichael:Lolll from 6pm sm na shut down for me,aside business but ofcus you no go understand, no be only to pick pocket, sleep for under bridge and sleep with goat like your late papa you sabi?? ![]() Cursed hopeless lazy omo ale,sebi you no wan work abi,continue to deh pick pocket dey thief,petrol and tyre go soon end your miserable life,after all your existence na abomination to humanity Son of a late pedophile goat rapist father and a mentally deranged dog fûcking mother, chia what a combo ![]() Na to just dey pack your evil cursed hopeless abomination of a family dey throway for shallow grave like dis ![]()
|
duro4chang:Your mate are hustling to earn a living, you are here cursing doing Igbo aaaghh, Igbo yooo,looking for shameless co tribalist to do senseless tribal hate with,is this what your creator destined you to do all the days of your life till you go die enter grave ![]() At this age and dispensation all your lazy coconut head can think of is tribal hate,what a shame,your existence is a maximum nuisance to mankind. |
duro4chang:Shut up,this advice is what your soul needs from being a total waste. The only thing your soul is about is to come to nairaland to wail and cry Igbo aaaghh Igbo yooo, tribal gbasgbos no be work. As a shameless tribalist your existence is a maximum nonentity to humanity. |
duro4chang:Shut up look for a someone to do tribal hate gbasgbos, this is the only reason your god created you ![]() |
jaymichael:Hahaha na so your latepapa dey drink ogogoro and tramadol take rape goat come still use the same preeq take rape You ba ![]() Chia that your late papa wicked no be small ooo Very soon you sef go soon die your late papa death,no dey sleep with goat,them dey warn You now,same wey them take warn your late papa till him die like asun ![]() Your mama own case don dey settled, na that madness go kill am,as long as eternally accursed bastard like you dey alive, she go die a mad woman omo iya werey ![]() Na like dis them go gather dey throway your cursed household for shallow grave on a steady ![]()
|
duro4chang:Haha I should be giving a lazy urchin like your type dis advise ![]() You think life starts and ends in doing senseless tribal hate and gbasgbos on nairaland with your co ipob tribalist right? Very soon reality will done on you that you have wasted your life doing senseless shenanigans on nairaland. Continue to dey shout and wail Igbo yooo, Igbo aaaghh for nairaland, na your destiny ![]() Lazy zombie urchin |
Very good. Yes self determination is a right, but self destruction?? Hell No. The leaders of the region told You not to bring your militant group into the region for it will further cause unrest and chaos in the region, you went ahead to give criminals, kidnappers,thugs and cultist guns tagging them regional security. Igbo is the Tribe,ipob is just a registered group how can you just sit in your meeting,create a militant group of criminals claiming freedom fighters and try to impose them on the whole region? What happens to the rest of Us who do not stand with your ipob struggle? Why should your group be allowed to bear arms around Us? Is it not an own goal to allow a group that has tagged those who do not stand with them saboteurs to bear arms amongst Us? Will that not be giving ipob the upper hand to further intimidate and oppress those who do not stand with them? The ESN do not have any license to bear arms in Igboland so they will continue to be hunted down. |
jaymichael:Bastard cursed dead pig you dey even reason ban e no go better for you and your household, even you sef know se prosperity, peace and happiness no fit ever get business with your life and your eternally accursed family life, deep down you know se you are a failure,You are a failure, you can never make it,you will never amount to anything meaningful in this life both you and your household are already candidate for untimely death no be me swear for you oo,na your destiny ![]()
|
jaymichael:Hahaha na your mama wey dey craze dey chop sacrifice na and bread in side dustbin,even your late papa till him die no get shishi to feed you,na only to use preeq wey him don take rape goat rape you mercilessly be your food oo you still never tell me how you feel as you watch as them beat your late papa come burn am like asun for raping people goat,that your late papa na vagabond oo,you must have felt relived to watch your late father who raped you mercilessly burn like bastard criminal wey him be ![]() Who go bury your cursed rached worthless trash of a family with coffin,na to just dey pack abomination like una dey throway for shallow grave joor ![]()
|
duro4chang:Loll from your reply one can speculate you belong to the class I mentioned If na by just work the people wey dey this class dey work die ooo you fit work reach the niggas wey dey help me load market?Shameless poor people will come online jubilating and celebrating with empty stomach while those who put them in poverty and hardship party hard on full stomach ![]() Pure comedy ![]() You see them curse those who stand up against the people who put them in poverty, Them go leave their oppressors they attack people wey dey call out their oppressors ![]() Super comedy ![]() |
The problem We have here is the misappropriation of mindset as to Countrymanship. Nija is not the only Country with various Tribes, but We have with our hands made and built a system solely for political struggle and survival, that core essence of having a bond that will fixate positive energy on the center is not there. If a survey on can You die for Nigeria is included in the census, You will understand that People are just deceiving themselves in this Country. |
jmoore:Hahaha omo no be small landmine oo ![]() May the strongest survive. |
Zege7716:Truth is when this terrorist see real terror, them go shout Jesus Christ .Just close your eyes and imagine a jihadist group attacking the Chinese State as they are doing all over Europe now ![]() Heaven safe anyone or anything around the terrorists. |
duro4chang:Hahaha hahaha I hope You not in the poor or midclass social strata in this Country hope You are not just one casual legit hustling nigga hustling to survive this APC calamity, if You are then joke's on You ![]() Good for democracy indeed ![]()
|
Offpointng:Lolll if to se You don travel out,You for know se even oyinbo wey dey see the snow normal normal dey play for snow wella ![]() Well I buy into your take on not running from my home to another man's land bcus true, true money plenty for this land,but hey boy,they are talking about the system Nigeria, no one cares how you are fareing,they are talking about excaping the rot of a system and structure of suffering, hardship, backwardness and renewed shege banzia We have at hand. Imagine your Country's military bombing your loved one's and We are yet to see people take responsibility. If na Country wey get sense by now,resignation letters for don dey flow here and there. A govt fails woefully to deliver on their most primary responsibility which is to secure lives and properties of the people they govern yet people like you make excuses for them. The more We keep having people like you sell yourself into this my party my candidate must win madness we have down here,neglecting the core essence of politics which is to make or mar the lives of a people,the more rot We will continue to have for a system. You must be outstandingly shameless to stand with a govt that is the greatest calamity to hit this Country ![]() APC is the worst thing to befall this Country. Fact!!. As for Me,I am not going anywhere yet,may the strongest survive. |
jaymichael:Hahaha hahaha bastard weak vessel repeating dry lines next time wey omo ale like you wan form troll online, you ho believe se where your own stop na there another person own start ![]() Omo ale son of a mad woman,your papa don die bcus he born nonsense cursed child of destruction, misfortune and sorrow like you, your mama start to craze after she born cursed dead thing like you,yet you think se you no dey cursed till eternity e no go better for you and your cursed household,as you and your family deh go out,sorrow go follow Una,as una dey come back abukun,ofo and ibanuje go follow una come back,where others escape you and your family will be caught and killed like chicken wey no get sense. E ma se oribu ni,irora ati omije ni e ma gbada kusi.Bastard cursed dead thing.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 247 pages)




with the condition wey you put your mad mama into you still get mind dey sleep with goats upandan