₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,299 members, 8,449,622 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 06:59 AM

Toggle theme

Ademidedavid's Posts

Nairaland ForumAdemidedavid's ProfileAdemidedavid's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 55 pages)

Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:02pm On May 29, 2020
Iykejohn419:
E don happen oooo, nah only God fit settle dis matter oooo
Aaahhhh, this matter need spiritual Intervention
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 8:11pm On May 29, 2020
Mr2kul:
Ahswear... But can the Igwe settle it?
The igwe just transferred the case to the governor
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 4:04pm On May 29, 2020
Mr2kul:
Na this matter we dey settle since 2010 oh
The Igwe must hear about this!
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 1:53pm On May 29, 2020
Emmyloaded:
This one strong oo
Aaahhhh those men wey dey dance for burial must hear this
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 11:03am On May 29, 2020
Dj don play alora sally for aiye party nah d matter we dey settle... I go update you later. ��
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:54am On May 29, 2020
We go report Mata for police station, na so Dem steal my guy phone...we flash am, fone ring for DPO pocket ..omo d mata hard sha
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:53am On May 29, 2020
Pastor child vomit for church, the choir come start dey sing Duduke, du du ke

Na the matter we dey settle since ���
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:42am On May 29, 2020
Galactico4ever:
Bet9ja agent don go cashout im cashier ticket wey wan spoil and the ticket come later enta.SARS don give up for the matter. cheesy cheesy grin
Ooohhh boy, Amotekun must hear this
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:40am On May 29, 2020
Na the matter we dey settle sinceeee

Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:32am On May 29, 2020
Galactico4ever:
Prof don fail VC pikin cos e no gree sleep with am.Anti cult sef don tire for the case grin grin
Aaaaaahhhhh he don happen......
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:21am On May 29, 2020
Doctor for isolation center Don impregnate Covid-19 patient.
Na d matter NCDC dey settle since yesterday
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:19am On May 29, 2020
Na wa ooo

Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:16am On May 29, 2020
This one loud gaan

Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:12am On May 29, 2020
Pastor drop 5k for offering usher come say total offering na 1530 now them dey look for babalawo to settle the matter
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 10:12am On May 29, 2020
Camera man way cover army day celebrations forget to press record.. dem never still allow us enter barracks go settle d mata�
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 9:25am On May 29, 2020
Millenniumlady:
Must all the subject be about sex huh bunch of sex starved fools
People like you are pretenders and are worst than an infidel........
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 9:06am On May 29, 2020
Authoreety:
Landlord tell tenant make him pack all him load comot for house, tenant enter house go carry landlord pikin, na the matter we dey settle since xtday evening
Aaaahhhhh, yawa don gassssssss
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 8:57am On May 29, 2020
donbachi:
My friend papa no dey eat sugar,na honey him dey eat.him come store the woman wey dey sell the honey as "honey" for him phone.na e my friend mama collect my friend papa phone make she use make call.as she dey with the phone,na e the woman send txt.say "oga,wat u got last week,will be sweeter than wat i will give u today" as i dey type na.my friend dia house dey on fire.
Lol.....abeg I no fit laugh, abeg no let them accuse you say person way come settle matter don't steal phone ooooo........make he no be say na your matter I go come settle
Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op):
I just weak

Jokes EtcRe: Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op): 8:53am On May 29, 2020
More to relax our nerves

Jokes EtcAbeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M by ademidedavid(op):
E don happen
Doctor wey wan deliver person wife don go finger the woman burst one of the pikin eye

I dey with the husband like this
Nah the matter we dey settle
����

Simi don Born pikin wey resemble falz, na there I dey go now, Dem don dey settle the matter sha�������‍♀️��‍♀️��‍♀️

Student don call lecturer baby on e learning class na the matter we dey settle since morning for general school platform

House help call Oga big head in the presence of madam, gate man wey come settle matter tell madam 'baby calm down' the matter no gree settle since yesterday

Latest matter arising,
My Oga give me him army uniform make i go dry clean na so I wear him cap dey feel like boss, gbam I see one nigga dey play with him babe I come feel say he dey harass her na so I move closer give him better slap feeling like a soldier. Immediately he salute me say am sorry sir.
Before I know my Oga don show for my back wire me better slap akpan you never go dry clean my uniform and you even get mind wear my cap....na so the bros I slap call my Oga, Victor, immediately my Oga see am, he salute am and salute Oga madam immediately...... Immediately I sabi say the matter no fit ever settle as I don't slap my Oga Oga


Abeg feel free to add yours to relax our tension abeg

FamilyRe: Marriage And Its Challenges; My wife is pushing me to the extremes by ademidedavid(op): 4:12pm On May 27, 2020
Nodogragra4me:
Bro, you have lost her .... only God can bring her back from the express way ... your marriage is technically over .... raise money for her to travel out...... you are no longer in her equation
Will look into that, thanks
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 8:54am On May 27, 2020
Continue to rest in the Lord's bossom sir
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 4:06pm On May 26, 2020
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 7:31am On May 26, 2020
starbuck:
May God rest his soul.. Amen
Amen
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 11:12pm On May 25, 2020
Tokoz50:
[s][/s]
Can't even get!
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 6:20pm On May 25, 2020
RoyalBlu:
Oh my goodness shocked

Mr Benjamin? Oh death why cry cry

This is a big loss for the his department and the school as a whole.

This is so so sad.

Rest in peace Sir cry
Amen in God's name and keep us that are still alive.
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 5:58pm On May 25, 2020
Samfloxin:
As your RIP is of any use
All is well Sammy
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 5:29pm On May 25, 2020
Prectega:
The daughter of the man is my very close friend

She has been crying since morning
I can imagine the pain in her heart.....may the good Lord console her and the family at large.
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 5:28pm On May 25, 2020
SoftP:
RIP,
This year 2020 though
A year we cannot just forget in a hurry!
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 3:50pm On May 25, 2020
walezy85:
Hmmmm,how did this happen?the impact is much I geuss hes on top speed,,then I wonder what he collided with......its well R.I.P
Exactly, cos its just one side of the vehicle that's affected....over speeding kills, let's all learn to drive cautiously
EducationRe: Painful Exit; Asup Chairman of Delta Polytechnic Ozoro in a fatal motor accident by ademidedavid(op): 3:47pm On May 25, 2020
Asquare84:
he probably ran into a station vehicle, effect of over speeding or poor vision
Probably or he lost concentration

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 55 pages)