Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 55 pages)
U don go copy rubbish con paste A̶̲̥̅♏ here abi ♏aƙε̲̣ naija beat spain 8-0 |
Shabi we can now sleep smh |
tunex23: na today you knw! Na hausa mallam, dey are only good in sucide bombing.lol . ![]() . ![]() . . ![]() . . ![]() . . ![]() ![]() ![]() ![]() . ![]() . ![]() ![]() ![]() ![]() |
I no FФЯ one day like is Mikel.........evrytin na guard FФЯ him side........anyway tank God him score dat goal.....assuming him lose am all dose naija guys wey no sleep 2 watch d match go kill am wit praises"ironically speaking" BTW.....prophecy is abt 2 take place! "If mikel score den Arsenal wil win trophy.......dpendin on how many goals he scores"lol Ma darlin Arsenal go lift sumtin dis year.......dancin d latest dance cumin soon |
My bb has "hotspot" nd " Near field comm" how can i use it pls,we both need ya advice |
Lol I love it can't wait 2 b like dat.....ironically ![]() |
Following |
Hell NO! Ma kids we hv 90% freedom nd choice! Here I don't really hv freedom nd let alone choice,dy don't wanna c me wit guys in d hood,I wonder were I culd get anoda frnds,as if am an island.sumtyms I regret bein in dis world or dis family! I wil do evrytin right so ma kids won't feel lovelorn |
cyril83: You get their song and you stil con sabi sing am? Hmmm! i understand you.guy leave dat tin I get der song no me say I follow! I love Giration,nd if I like any1 I go put am 4my fone,tony 1week slf sing him own......I b confirm 48 |
toshmann: This is the wisest Nigerian student I've seen in nairaland.I no fit die 4 anoda man warrant lol.........when I get many tins 2 inherit |
We neva stop waitin 4 season5 Always nd 4eva? |
I get der song 4 ma fone nd d lyrics eh......na warning 2 recruits nd I stil dy ask y dem dy join!! Just see d lyrics blow "No body call u make u come join us,na here we dey u can carry problem cum o,[b] anytin u see o,na ur own! Anytin u hear o,na ya palaba"[b\] "U hv cum on board o,dy is no goin back o" "Ma mama warn me make I no follow bad boys bt I follow bad boys.........enta cell" And sum mumu guys go dy listen 2 d music on d day of der blendin nd dem go stil join!!! Jew 4life JEW til death do apart ![]() |
Adufaye: IMwe shuld b able to protest against ban given 2 us,I hv been ban by 1 ful frm education,til Nov2 is it dat 2far |
vire: miltary pensioners that served Nigeria have not been paid thier 53% arears after 3years......alot has died waiting for this money....the trick the federal govt uses is that after some years they ask them to come for verification and when they dont pay...they wait to abit asking for another verification to know those that have died so they can wipe thier names off....and the circle goes on and on............but the same federal govt pays money to militancy and where even planing to pay BOKO HARAmsorry sire things we b just fine,just put it in prayers! The govt shared toyota hilux dis year to 2012/13 retired personnel,guess dats 1 of dere trick |
kendraloops: *Protect* abi *Protest*. Mind ur grammar. Wensesday? Wat planet r u from? Cudnt even read d story,headache don dey worry me. Poor write-upu lack respect! Dem force u 2 open d thread let alone read it?huh I guess d OP is far older dan u |
IM |
.
|
Enjoy sum naija combat pics
|
CNS gretins 2 NYCS coops
|
JTF quta guard in general salute 2 d CNS NN NNPC station On board d ship Fuelling d boat
|
NN Officers waiting 4 CNS Quta guards welcoming d CNS
|
Hmmm Na 4 only naija u go c army dy frog jump police....lol
|
Saw a gal at mile2 just like whoa!!! Watch our conversation o! Faye: babe watsup are d 1 I do see on tv evry weekend? Babe: (smile) yeah......in which of ma programme? Faye: I mean u look more like Bakary Sagna of Arsenal! Do u wear mask? |
Abeg ♏aƙε̲̣ una help •̸Ϟε̲ see sumtin |
Na FФЯ naija u go c army dy punish police |
penfold: u mean anambra in general....the men were in a black 2000 camry...the hefty man at the wheel in blue check shirt was the SARS commander in anambra state based in awkuzu in anambra starugged u |
More say Japan win 2day? |
Close 2 ₦400M......nd weitin dy inside †ђξ wine huh? E beta pass don simon or baron?? Lubbish!! Weitin loya cup dy do FФЯ der? Abi na him b †ђξ new CEO of loya milk |
nelcinn: that's just the truth, its a secret cult just that they re advertising themselves, so people can join them its ur choice let them be or u go deeper.lol u mean deeper lyf? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 55 pages)
. 
.