Afrok's Posts
Nairaland Forum › Afrok's Profile › Afrok's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 208 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 221 pages)
Giroud stand up johr, afterall nah U do d tackling.. |
I was here nd even kept seats for haters bcoz without dem ( haters), arsenal won't be winning nd without arsenal winning, haters won't hug transformer every week. #Teamarsenalmustwin# |
3coins: abeg yuu fit find me tom tom too?Oga if I no see Tom Tom, make I bring to to? ![]() |
By God's grace I won't be 6ft below resting in perfect peace, I will praise God wherever 31st meets me, so I can't answer ur question now @ op. Come back on d 1st to ask me a similar question like; " Where were U yesterday been 31st"? I'll answer U den... |
3coins: clearsthroatgives him "Baba blue" |
sandijey: Church...... Then come home and blow banger and biscoU wan blow bisco nd not disco? I don't know if am right sef ![]() |
Dem don forget say na Xmas nd new year mood we dey, different objects nd toys ar been manufactured nd sold dis festive season. Abeg to me dt thing ( drone) nah toy, make d owner go with d receipt nd claim (collect) him toy johr ![]() |
Akinmail: Dear chidinma,hobbit kwa? This is unfair coz I think hobbits last existed in the movie "Lords of the ring", did I just say dt? Nah! I didn't mean it ![]() |
If d girl is short, is May D dt tall ![]() |
I think it's all about giving wot U av coz U can't give wot U don't av. Some ladies feels d only thing at their disposal dt dey can give is their body, just a gift dt d guy will forget after few minutes immediately he cummms. Whereas; other things abounds dt U can give him which will make him love U more. Most guys like sex, but dt doesn't mean it's d only thing dey cherish in a relationship except d girl is useless nd has nothing to add to d relationship apart from punnnyy... |
If U dey Choba (Uniport), First bank ATM dey Bleep up wella but Ecobank nd Fidelity bank ATMs inside school make sense especially Fidelity, always fidelity coz dey keeps money inside d machine steadily... |
Well they av to use those words it's a conversation. It's simple, end d conversation once those words starts coming to avoid story dt touches. |
dt awkward moment when U type "celebrities" on google only to find "divorces", divorces among celebrities is very common. May God help d few celebs dt ar married to av lasting unions... |
17 years? I av nothing to say coz d girl's age az said everything, but dis is serious nd will be very interesting... |
Ok... Accept her back nd put P'square's song " do me I do U, man no go vex" into practice. |
markpenk: Lolif U know any bank with such atm abeg whisper d answer to me, help a brother ![]() |
Op I guess ur question az been answered, my own question is; Which bank az d atm dt can dispense cash more than wot U av in ur account? |
Most guys on this thread says dey like nd look for these things in women but yet dey're still single, hmmmm... It seems these things are scarce among our 9ja women. @op post d ones wey dey readily available among our women. |
segzy14: hahahhah, 1 like for your mind abino vex nah make I add make am 1.5 like(s) ![]() |
egaeboney: Let's grant their request but let it be with our CHAN squad....no be pride but just using the right equipment for the right project.!U make sense no be small... |
slap1: Make I hear. Ka m nukwa!Nwoke oma where U dey since nah? Plenty ladies don dey show interests, one wants Suya without onion nd d other wants marriage by tomorrow without courtship |
sandijey:hahaha... Smart guys av started showing interests in ladies like U, guys like "Slap" just check his post nd do him d favour. |
slap1: Please, ladies, if you have these qualities (even 80%), kindly send me a message. I don tire to search. Tenk.U want to get ur username back as a reply? ![]() |
Eh! Kenya too wan belong, wetin dey wan use d friendly match do? Abi dem wan use am give our players injuries? Anyway sha their request might av come at a difficult time dey should try other countries. Kenya, thanks for d request whether it is accepted or not. Nigeria needs friendly matches (grade A's) for dt matter, I wouldn't know d grade to give Kenya Vs Nigeria friendly match nd no offence plz... |
zeezboy: Keshi all d way! I beg like if u agree wit me!since U don beg nah make I like... 1 like moreover I don put am for ur post. |
The Pastor wan use "juju" fight "juju", him don forget say water bodies get their own powers too, how can he think of using voodoo to walk on water wen some of his mates are getting their powers from water... |
If I be king for my " domot" why I go travel go another place only to become "nwa boi"? |
Op may be U should change ur formation, tactics nd techniques ![]() |
@ Op na tear -rubber she be when U met her? If nah U open her tunnel den U must be ready to dey swim nd pass tru d opening U created ![]() |
[quote author=born_to_be_gr8t]guy i used to feel that way too,until i met a girl that showed me am a learner for life...i went to her house, and she told her sister in their local dialect to lock the door from outside..i nearly died ..even when i tell her say i wan piss..she say make i piss inside [/quote]did U report to d nearest police station? Coz dt's a case of molestation nd "bf abuse" ![]() |
9jaSceptic: Yes ooo Omo Baba Olowo Na Flat we dey stay and i don't have my own room yet, happy now?dt one no be excuse johr, I was once in a long distance relationship for years nd I always do d needful each time I'm around... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 208 209 210 211 212 213 214 215 216 (of 221 pages)





