Ajos's Posts
Nairaland Forum › Ajos's Profile › Ajos's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
when d goin gets tough,only d tough can kip it goin....is dis a nollywood trailer...?damn traitors
|
pikin who say him mama nogo sleep,him too go shine eye till daybreak....goat don wake lion
|
i for sack dis man but MY OGA AT THE TOP never give me order....dats al
|
i can give amnesty but MY OGA AT THE TOP fit say sumtin diffrent.....dats al
|
fire on the mountain i for say run....run...run...but MY OGA AT THE TOP knows better....dats al
|
chidren drinkin is not good for health,my oga at the top say mek we no worry....chilled
|
em.....?
|
give road all ye hepocrites
|
by hook or crook...ASO ROCK HERE WE COME........HURRAY
|
blues for real....MY OGA AT THE TOP....know say we must win dis game....up chelsea...u either luv us or hate us....we just too much..... WE DON WIN....BACKBITTERS GO DOWN LOW or ARE U A LEARNER....? |
Odunharry: aw e dy go 4 dat syd?goat wake lion ke?d goat na 4m area?na only goat 4m area fit do dat kind tin..shuuuu....goat dem ful abuja nah...al d political kriminals na dem be goat nah....we d masses for area na sleepin lion we be....yawa go gas if dis goats no go down low... |
area...me don show face mek we yarn d tori wey full town.e be lyk say goat don wake lion for naija...poor man don suffer yafu-yafu... |
ENGLISH: If GOD is for us,who can be against us.... PIDGIN: AREA...papa GOD full ground for our side gidibah,no any yawa go show face near us.... |
~Bluetooth:i care abt nigeria either good or bad...no be fight nah...just suggestion...we just havin fun here |
~Bluetooth:pls see petrol set urself on fire and we go begin revolution now now...we dey ur back...pls burn urself mek we too revolt |
dis arabs madness...abi na another form of jihad....aboki fit do dis,such a lazy mallam...who owns his glory na devil....? |
rubbish...na PDP refree favour em....from fryin pan to fire...barca must fall
|
slimyem: no wonder plenty enemies dey your backopen example na u.....na envy....r u jealous of dis thread,because it explain who u r.....? |
she dey craze na she be d first sister abi na she holy pass abi she get asss lyk nicki minaj...mek she go camp for church....trousers meks her smart in runnin,jumpin,crawlin,parade...nawawo NYSC ......J.J.C |
princefunmi: Well, Ajos, I might have something that may be of interest to you.nice but not o.k |
greatgod2012: na fight?wateva...i hate nonsense...better respect urself |
greatgod2012: thank you ma, your source of wisdom will never dry up.wetin be ur problem...u either hate me or love me but cant change me....get a life u not welcome here |
GOD BLESS PERSON WEY UPLOAD DIS PHOTO....chei dis one sweet pass pomo...i dey laugh lyk hyena..... hahahahahagahahahahawoooihahahagahahapooooogaaaahahapapaodadadadahaqaqaqaaqaqa...my saliva |
slimyem: Op,shebi na you dey find how to recognize witches the other time?You must be a very paranoid person o..no insult amebo must u comment rubbish on any thread...if u dnt lyk my post...just waka dnt spoil d flows...witch enemy of progress |
niyoni: Nice!tanxs..... |
jta2012: Kindly contact us at jta consulting,Lagos for a profile of biz u can do with N100,000 and abovetank u...but not intrested in ur idea....i said bussiness meaning...buying goods at discount and selling them at little profit |
buccal: enemy of progress.you always like people failing.what did barca do to you that you hate them this much.m sure dey don waya ur team b4.dats why ure crying.better get a life.hating them won't make you richer.work hard so u can become something in life.see dis adamu. wetin bring my life inside dis football fun...?abi e dey pain u kagawo...e dey pain u kagawo....pain u kagawo by sample.no be chelsea comot una even d useless player torres dribble valdes score goal to send barca out...even carry d cup....shut up and be ready to pack out.... |
kill barca...finish dis spanish morons.....finish 'em....hahaha don't mek me laugh....brutality like this if u wan't barca been brutally destroyed,wit heavy upper cut......boooooom barca sucks....i go cover my nose dey watch match....damn irritatin
|
Mrs. Siena:nice one sienna i do appreciate....i wil get in touch wit u soon |
cutewalex: You can partner with us in Crude Oil Business . We are the FACILITATOR for all crude oil buyers around the globe . we are working with 5 licensed oil marketers in Nigeria . Our commision is being paid after the transaction is sealed and signed . If you are really interested do not hesitate t contact us via : barkahexport@aol.comfrom ur posts u luk suspicious....crude oil deal,i nid sumtin to take care of.and not sumone runnin my cash for me....boyz r not smilin |


