Amoshie's Posts
Nairaland Forum › Amoshie's Profile › Amoshie's Posts
Like this if you dont know what the post is talking about. |
Allah indeed is Merciful. |
Nairalanders make una dey thank God for how he created u o |
Its unfortunate that some brothers do think of the month of ramadan as being an obstruction to them believing that since they might be hungry during the day they wunt have the strenght to accomplish their plan goals its not true dear brothers motivate yourself with all the benefit of this great month and nothn will hinder you. May Allah give us the strenght. |
Body no be fire wood na |
Please what is the meaning of that stupid Big Brother Africa advert? e b lyk say if u dey watch BBA u go sharp for class. |
who is the other child? i know only yul |
hahaha....taking care of pikin no be small job o d poor woman wan test hw e b nao. |
How on earth will this kind of heartless people allowed to live? its too barbaric how can u slits a fellow human being's throat? they shud b hanged jor. |
So she no go mind if i confess to am say my carrot na pencil size? |
Mtseww dis is nonsense......anyway na naija things. |
Dis guy na small boy he is aperfect description of immaturity..mtsww |
The painful thing is that despite this frequent rambling n ranshackling of this case it might end up being silenced by some oga's at the top since the suspects once offerer to bribe with some millions of naira. |
How i wish all muslims will always keep dis post n its likes n lessons we always learn from various lectures in heart n action too. |
I am Usman Amoshie a former resident of katsina state but presently in Ghana i av been i this forum for a while but just discover this section am pleased to be linked with my brethren in faith. |
And this is one reason why i feel sorry for people that dont read books for personal development but only sticks to what is being taught in the classroom and believs that with that they are ready to face the world....i laugh we have to read outside our field of study. |
so upon all what nairaland did to publicise Tonto D na only one dem select am lol |
Yeah they r kinda better than that Useless Bank of Africa UBA. |
Pls who sees my girl's period? She lost it last week incase u find it pls. n i ws d one dat posted it cos my girl friend told me she lost her period so out of confusion i offered d public to help find it for me. |
Wetin dey worry dis man sef? infact d whole of PDP is confused. |
where is dat guy dat snatched my gurl? just because u get money abi? Na borno dem go post u go. Onofia |
Mtcheww....which kind phone did d reporter used? because d last time i checked there was no network in maiduguri. |
Mr abi na Mrs Op are u a learner? some naija gyls dey fake love infact dey don fake so tey even wen dey find true love dey dont know how to act again. love no dey for their dictionary again. |
If you have read the above post n also reading my comment u shud thank God for His mercy on u cos u cud hav been one of THOSE. |
Hope say no be me be the first Mumu wey comment for this post? |
Na todayy? |
Hope say NFF don give Keshi enough credit to call ol of dem? |
BROTHER MAY GOD REWARD U FOR THIS BEAUTIFUL PIECE D WRITE UP WAS SO "delicious" THAT I COULDN'T STOP READING TALKLESS OF HOW ENLIGHTENING ITS MAY GOD GIVE US D UNDERSTANDING. |
Na so now wen d same thing happen to Odewingie im wan complain na so so abuse una abuse am now na ur turn u wan cry abeg go siddon. |
Women r more difficult than a puzzle had it been u made a move she will convict for wot u said ealier now u passed the test she is angry *oga oo* |
Are u a learner? |
Its true knowledge is light i suggest u go out of ur shell of ignorance to go n learn abt d man Muhammad n come back mayb u can then make a constructive response to d post because it seems u av been deluded by ur ignorance dat u didnn know wot d post is ol abt. |