Anayxz's Posts
Nairaland Forum › Anayxz's Profile › Anayxz's Posts
1 2 (of 2 pages)
An upcoming feminist��
u are doing well |
As a young married man, I advised that u go for working class lady if you want to settle down, no mind all this small gals here wey no fit fix der hair with their own Money saying that women contributing to the family is by choice my brother if you marry liability na looted palliative warehouse go get hope pass u. ka m bia |
This one wey no get manners if u keep a basket full of onions and her ur guess is good as mine |
miracood:fear God na, pension wey government no gree pay naim u wan use |
Most of our leaders are not even qualify to a 2go admin. Imagine the amount borrowed so far yet no visible project to point at still year in year out we still dey pass budget. |
Ghost her |
You guys should stop taking gals serious biko, she snob u , u too snob her life is to short to the worry over the v genders, if u feel hony hook up offload and focus on being a real nigga. Enough of this crying cos I dey shame for some people matter. |
Ndi urgent 2k�� |
U dey count ur chicken when dem never hash the egg, make she come first, carry go lab run test both HIV, STDs after that u can decide what next to according the result. |
The way both gender carries this cheating matter for head like dreadlock tire me I swear, if u like cheat or better still sell ur destiny nothing concern mua my own be say if I catch u we go play the game together cos life is too short to be carrying women matter for head. |
Never again will leaders without waec certificate will be our leaders�� |
This people take us for a fool�, thank God for social media we for still de follow NTA news like zombie |
Ike should wake up and smell the coffee biko, right from the house she always told him that he can't handle her. Ike pls go and hustle ur own woman go locate u✌️ |
1 2 (of 2 pages)