Andypash's Posts
Nairaland Forum › Andypash's Profile › Andypash's Posts
Poster u are a big liar b4 ur wife can come to ur office to that she must have seen and heard some things Oga tell us the truth wetin u dey look for wey no dey ur wife body |
Eyahhhhh na woman dey make u fear like dis, kia wakeup and soji |
Take ham easy femi, na jeje be life |
Na guilty conscience dey do the man,he kno wetin e do |
Eyah, Lawyer wey no kno him work na suwebeeee; na suwebeooooooo |
One day she go test her power on u |
Leave that girl my guy; the new stuff u saw wit her the value will even say that she‘s not saying the truth cos is only 6k and how much that cash can afford |
Na sin if woman kneel down wit ring to ask her guy WILL YOU MARRY ME abi na man go dey do‘am everytime maybe u fit startoo na one day something dey start lol |
U be capital MUMU if u do thatooooooo shey u hear |
Why u wan sublet to only lady omo try balance the equation abi ur friend na hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm |
Take it easy woman i believe that there‘s nothing to it becos he can do his calling during the day if there is something to it do u folow him everywhere He just want to be careful of word that‘s why he receive it that time when he knows u will be there wit him |
May his soul rest in peace |
Come wit pepper if u wan enjoy lagos all of us dey wait for u even FASHOLA await u guy |
My brother we will only spend 7years in heaven and return here on earth to reign with Christ in the new earth after the world has been judged relax and wait till rapture to know what we will do all the 7years in heaven |
@poster Did u attend the cross over night with pastor chris and saw people at the gate asking for ticket or have u met anyone who attended the program and told you he/she was asked to present ticket Have you ever attend any of his program in stadium to know weather they pay or not my broda know your fact before u leap No wonder bible says a prophet is not honour in his own house |
No go collect house wey u go dey jump from one gutter to another before u enter ur house if rain fall |
U go make good money if u take comedy as work |
Many naija dey born abroad and dey no dey leave their issue(pikin) abroad i think is easy go to our embassy in uk and do some clearificatn on this subject with them Make i ask: u get husband cos na him for dey do all the runnings not u,or u enter uk wit oluwole(fake) visa cos u fit dey fear make u no enter wahala wit authority , i just dey ask, oo |
Kia u just come lagos: u nid 2bedroom for lekki,vi or ikoyi and u wan pay 500k pa oga na house wey u go climb pako take reach ur house u go see for that amount If u serious for 2bedroom for these area wit all these facilities u write my guy ready 1.5 to 2m; maybe u kno no say na company dey pay most people wey they live these area house rent, i don see house 3bedroom for (8m pa) close to park view not inside estate and people say is cheap omo i run even usain bolt no fit catch me that day if e pusue me |
Can u tax God Whayever people give in church they do it becos of God not for man If you give to a man of God is for ur interest not mine when Jesus was on earth physical the bible says that mary magdalene minister to his needs that time people thinking was not open Look at the ministry of paul it was different it took a new dimension cos more people were giving and that‘s how it has been;more and more will give and even higher, new revelation about giving; well am not saying a man of God should useless the givings in church, |
@poster 1cor 3vs1-2 U are a babe in spirit realm 1cor 13vs11 Put away childish talk 1cor 14vs 1-40 Dont read it; study it and pray for understanding so that u can boldly declare like paul in verse 18 Jude vs 20 Tongues build u Romans 8 vs 26-27 Another way of praying that looks so foolish to human understanding |
U sure say na argentina we play or our nfa go north africa get white skin players wear them argentins jersey beged zabaleta to join the squard How many players u kno on picth on wednessday |
With all these news of rapture everywhere u no still fear aba u wqn suffer for and suffer after death again na wah for u JESUS LOVES U He proved it on the crossed by paying for all the sins u have commited Na tru rapture is close amend ur ways so u can enjoy life eternal |
Omo i no buy this idea remember the old age if both of u live till 80, omo this is expensive can u pay this price what of if she pretending cos is 34,she knows time is not on her side pls think well b4 u decide on this issue cheers |
there are many desire and want in men‘s heart but the will of god always prevail |
In naija for now food is generally accepted cos the low, the middle and the high people eat Talk with dangote open a big outlet of his product where u can sell in wholesale price Get any of their product log on to their web or call their costumer service number If u will like me to get the number nor website i do it for u all i need is get any of his product all this information should be there cheers |
Chapter what verse what that says heaven help those that help themself what did u do for God to send His greatest gift on earth to die for humanity |