Anthoniosp's Posts
Nairaland Forum › Anthoniosp's Profile › Anthoniosp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
she put for facebook... #pickingupchildfrmskool tinz# for her mind na word e be ... olodo |
sergio-zlatan:amen they shall rest in peace please let us pray |
oga i watched the service frm start to end ... i no see anytin ooh. abeg na through window u watch ur own?? and for una wer dey shout like say dey chuk iron for una nyash.. na d same tin wer dey do isiah abi how de dey spell am na d same tin dey happen now... EVIL GENERATION!! .... abeg like if u support tb joshua... #okada how much to banana island? # |
oga!! cricket for nairaland?? u and hu dey discuss am?? meshai or meruwa?? #okada how much to banana island # |
oga!! cricket for nairaland?? u and hu dey discuss am?? meshai or meruwa?? #okada how much to banan island # |
ah ah hu tld u anytin is wrong but picture ur papa dey wash ur mama brazzier and bedsheet paint!! #okada how much to banana island?# .......... |
cos u carry gun inbetween ur legs |
eeehn we knw make e use am by mojo instead of to dey pay 100 naira mtn card for nudepix and sex chat for bbm |
do u wnt it to be yawah?? leave ot how it is ... if still wnt to knw...try to make heaven den ask bros j ur self.. |
oga sorry i knw say u dn dry write since bt e don dry already.. thread closed |
when u cn explain d burning bush.. d talking donkey...the parting of the red sea..! then u can explain dis!!! oga listen and kearn if u are truly a xtian as u claim to be ..u shld knw that your God does nt depend on human science to perform his works... science belives that it is impossible to flood the whole earth ..to the peak of everest.. tell that to noah and u go recieve knocj for your head... seun abeg close dis useless thread... |
vb |
dame patience |
den buy asha 302 |
so?? |
now dats wst i mean. . my own dear father in heaven |
ehen sorry but is this group in existence before is dey any group similar to dis if yess tell me makebi beg op make dey delete am ooh |
Born out of deppression and saving lifes and changing lives... this is the group for the odm written by dr chris kwakpovwe (only) there are no colabo...my mistake apart from God no other collabo... the aim of this room is to be a source of info for some people that have the odm but wuldnt read it because of some factors (yeah i have seen many) ..note dnt go about relying on comments before dr chris go carry me put for odm ooh abeg .. so lets get started and please feel free to drop your opinion about the daily devotion we take and elighten us on ur futher messages |
okay carry ur seat and come and sit down for lesson.... confoms was originally created for was it d 43rd pharoah he had a beautiful wife and wanted to do it bt didint wnt to have her pregnant she had 4 already (learn) .. so his doctors made a leaf like somtin sha its hilarious if u see it..den (wetin hapen sef) ehen it was sold 1st in 1932 in england for MARRIED COUPLES (married couples) .. bt later it had 18 yrs restriction (u knw oyibo with dia sherukambia) ... so ehm ehm dats all.. who dey sleep for my class .. ... ehn yess you.... stand up oya waka... |
1st to comment |
kenjudy: When we're hit by a sudden and unexpected happenstance, we often mention d name of Jesus. Some go even add nazareth while some go say "my Jesus" as if to say na dem get am alone. I kept wondering; what if Jesus hadn't come to this world, who's name would we be calling or shouting when such happens around us?oga come and modify dis thing its frnt page material...and to d topic we for dey call akpors na |
Skmoda-360:ot works only on old users of aitel and its 100 naira for guys who wnt to knw... when i mean old users i mean 30 years.. lollz sha some new sims have it surprisingly bt its meant for old users |
Morgan1092: Tanx big time bro. I did it dis mrn'n and its workn perfectly 4me. #thumbs up#you dn dey lie join ooh |
tilt ur fone to whateva angle and d picture still looks u glarinly in d eyes....i tot it was a falacy bt ............. hmmm ...... abegi no b only monalisa na chidinma |
i see d future frnt page tinz... moderator moderator... ah nepa... bt truly are we sure dos guys never landed on d moon?? it might be jst a foul play to trick d whole world... |
Pls na shld i crawl for u guyz?? I need to unbrick my tecno n3 |
Pls ooh d baddest and hottest wonderfullest and goodest modz...... pls ooh my tecno n3 is bricked and u guys knw d implication abeg i need ur hlp anthoniosix@gmail.com pls ooh am begging if u can hlp me out i criosly need a 4. Running systemfor dis bbm wahala pls i follow ur movement |
JudismphD: .come if u no wan tlk better with ur space give sensible pesin... |
make sense |
for nairaland?? u and hu dey discuss am?? meshai or meruwa?? #okada how much to banana island #