Anthoniosp's Posts
Nairaland Forum › Anthoniosp's Profile › Anthoniosp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
OlamiB: Which one are we to believe? Too many contradiction in xtian worldmy guy u dey answer dis craze man?? even see d name of hin church.. "holy wing " ....see just read ur bible and pray ..Den bliv wat u wnt to bliv bt dnt go and start disturbing pipl b4 dey go $hoot u sef |
Baba_Eleko: I smell fish. Something gotta be fishy in here. Why the sudden romancei hear u .. no i understnf u wan catch space... moderatot moderator abeg flog dis guy for saying offloint.... ehheeen c blala dia ... |
so?? #okada how much to banana island # |
eddiebruk: Wow frustrated nigga, i don't live in Nigeria man, so you just described the state of your Lineage, with that being said...? who released you from yaba left..?eddie bruk ooooh...u dn begin lie?? hahahahahaha shey na u i jam for dat run wer u dey complain abt nigeria and som oda wahala?? na ghanian wan knw doz ones... moderator moderator... abeg eheen c am dia flog twentytwo |
so wetin b dis one name?? obodo paschaline?? |
anylove100: you are an hinderance to enlightenment and progress of nigeria,you need a mental revolution,you are possessed by satan you will be destroyed along with all tribal bigots when the revolution begins .by this time in 25 years time nigeria will be developed and advanced but an unreasonable arrogant nuisance like you will be in hell.there'll be no more tribalism,no nigerian will aspire to migrate out of nigeria,there'll be no more religious ignorance only one church "GOD'S CHURCH OF NIGERIA" ,no more prophets and miracle crusades.i tot u wer a human being?? now i knw dat u are nt only crazy bt stupid ..Gods church of nigeria ... hahahahhaha ... na u wan start am abi..? edmund u see hu u dey support so? |
must all things be archeived using violence?? if u begin d revolution wat makes u diff frm boko haram?? oga reason it na . and by d way can u even hld a gun?? |
if u no like naija leave am for us na wen u wia a prefect in skool did u contribute to the school or u just ate the lions share in refectory or dinnig hall...??... oya ooh ...see d topic dos nt evn match wit wat u are saying .... if u cnt do anytin to stop it den stp complainig on nairaland lyk a baby... u can also write an open letter on the newspalers for 15k .. or is 15thousand naira too big to save ur dear country moderator pls close dis controversial thread |
oga u are baby... |
oooh oooh its is d work of president abi?? y i dey even blame goodluck... all d bombing sopoz don even block hin brain...and to dey matter u are asking wat he took frm us... wen last did u pay tax? y i even argue with dis new born baby on nairaland?? |
eddiebruk: Only few Nigerian Business men got their fortune through legitimate source, 80% of Nigeria Billionaires got their fortune via loot of public funds.oyaa mr knw doz dat got mony via looting... develop the country..u dnt knw hw to play smart.. obasonjo was called baba of fraud bt he was the one that brought telecommmunication to this country...so if u lyk dnt get smart as a guy... its a matter of use dem and dump dem... u no sabi how to live as an edmund abi ur name ekweremadu |
wetin b d topic sef?? c ooh he is giving the holyhug!! |
eddiebruk: That is true, but let me ask you something, those in Diaspora left home from their comfort zone to another mans land to seek for greener pastures, and now that they seems to be successful in a way..? why should they come back to Develop Africa, just because they feel Africa is left behind, when the Government herself are not doing anything positive to improve the standard of living.? As for me that sounds more like being stupid if a man tries that because 1st the Government are not helping matters and so her Citizens are bound to stay wherever benefits them more than Africa. The problem is not Africans, it is with her Governments who are not ready to brace civilization.na wetin una dey evn tlk sef?? if dey leave una go.complain if deg stay una go stone dem jazz...dangote wer stay na hin niger wa kil with insult and criticism... if una no support dangote hu else una wan support?? |
anylove100: Sir can you speak in english please? thanksoga dis is nairaland nt ur fadas land ... ode... moderator abeg flog dis guy small.. ehen see blala |
anylove100: what culture?i simply said nigerians in diaspora should go get involved in politics and help develop nigeria. whats wrong about that?d ones wer remain na?? even of na meshai or meruwa dey go develop am one day one day... and eheen to all d haters am leaving for spain nd dia is notin u cn do cos tbjoshua don tlk am.. |
c dis oloriburuku dey tlk say e no lyk pesin na hu lyk u before?? |
eddiebruk: Marine spiriteddiebruk u again? u dn cm catch my space abi?? and eheen bros if e call shout wetin ?? if e no answer continue ur waka bt if e answer u run |
jump na .... make u hear wetin e wan tell u? |
chooooooiiiiiiiiii....omor dis one climb u na ur grave una go finish d tin ooh ![]() |
busted tire?? e resemble okada for ur face?? which kain lie b dis one?? moderator come.flog dis guy... eheen c blala |
tony ayo: Marrying a 28yrs old single mom is not a bad idea, with her experience about married she'll make a better wife than all those swaggalicious empty skull girls, it's not advisable to marry her if her child is a boy. Let me ask, are u the 31yrs old guy?na dat one i no go gree ooh ... how u go call gals of nowadays empty skulled human beings?? they are perfect demons carved in the inner fountain of the depest pits of hell excluding my mama..grandma..grandmama and her children ...my sister and my love .... ![]() |
philfearon: So,28million Naira na cheap money?bros before una climb my head...wat i meant dat okay imagine wizkid dey drive purewater toyota... na wetin i mean .. her mates dey use larmborghini venomo dem and pangani zonda ... she con carry dis one show na fall of hand na... shey u grab now! |
i no wan knw bt dat man donated 20million naira to my school.. marist comprehensive college nteje...so wether una gree i no knw... and eheen i wld like to use dis medium to tnk all my fans ... my brother... soster and wizkid for his inspiration and also my gelfriend joy ... i see u jare my main man Dr. E omor u hand never fa jaree and all the people in the hood... dammy krane no woory i never leave u... and eheen all marist students in all branches add me up on face book amejiv .... follow me on twitter @anthoniosix ... then for ladies u can add me for whatsapping 08128973503 thanks u all |
mtcheew!! dey no flog him dead body abi him no die?? |
albiol: Imagine a nigerian setting himself ablaze despite all the sufferings in this country. Imagine the kind of suffering and mental depression that ASUU and f.g has put nigerian student tru. Despite all d sufferings we still value our lifeits nt called value.. because naija people get sense |
eddiebruk: you call this shithole cool..?guy no forget ur papa never pay una house rent for lokongoma for kogi...person deh stay face me i face you dey call hostel shithole... u no c plasma dia?, ur fada dn touch plasma before?? na dis kaind of una myowndp dey use as chinedu ..... moderator abeg delete dis guy account... |
so wetin u bin dey expect?? as u dey post all dos tinz dey wan feel lyk gbo gbo bixz gul u bin dey happy abi?? abegi i dey go better thread #okada how much to frony page#..... |
so our comments do realy matter .... seun if God does not bless you on earth ... you must go heaven.. #okada how much to banana island # |
nop wldnt ride dat but will buy it.... prefer the lamborghini venomo!! buy d way d car is kinda cheap for a person of her class.. 28 million naira ... buh |
moderator abeg com close dis copy copy thread... |
okay ... but if person gun stand up nko?? .. #okada how much to banana island # |
yess.., wizkid was my senior in school.. he was our library prefect... before u guys start wit insults am really crios |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
