Anytaij's Posts
Nairaland Forum › Anytaij's Profile › Anytaij's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
She dey wan be like Kim dem no mind her. |
I taya. |
I pray ooooooo!!!!!! |
I no knw why una dey fight una selves make una wait is just a question of tym he go soon bring video out if no be him. So let's wait patiently . |
Abeg how many we wan believe tot he died since and he's been replaced. ![]() |
Abeg who do dis one chie too bad ooooooo 4 dis begin crying hard. This is wickedness ooooo |
cold: Yeah i don't bleach. This is just my natural complexion.Jezz what's dis Biko nu? Uku madu? |
inyson: I think i love mochedah,cynthia is beautiful,but i have nt heard her songsI wanna be with you from the strat to the end baby break my heart ooooooo that's her song I love it. 102.7 plays it like he'll. |
Why wud one take her life? Even if she get Ebola or HIV is not d end of the world nau. Jezzzzzzzz ![]() |
Uzoraustin: Self employment is the only answer to unemployment. I'm a graduate with a good result but i'm now a fashion designer. I earn more than 150k monthly. It's easier to touch your nose with your tongue than to get a well paid job in Nigeria.Uzor where are you base? Am into Fashion as well. Self employed is really the only ans to unemployment. |
Daniel2802: You click on the video you want to downloadThanks God Bless. |
Daniel2802: Chai they didn't give me but they gave my dad.Pls how do you download on youtube? |
kekakuz: Wait so people still use 9800?So what? What's ur own there is anyth wrong in one using 9800? Are ur fingers equal? |
So make u begin dey enlightening peeps wen dey area too make dem no welcome visitor rm that way cos na wahala be that and if possible make una try get d num wen una fit take control peo wen una go call if una suspect any EVD case. RFella: We wen dey warri dey fear this ebola matter..because as e don enter Ph, e don near Delta be dat...na only God go help we, because nor be by to hide for house, na baba God go protect him pipo...because who dey cry, dey see road oh... |
phransix147: Picture oh... |
azuba: [color=#990000][/color] Wat!" but I tot dat min. of health hs said DAT s only more Ebola case leftHow wud he knw that dis man ran to PH? Can't just imagine peo play with their lives. |
GAZZUZZ: Picture or............Will try and get the picture across. |
Pls beware of fake sanitizer that is been made with wet lips and alcohol . It's been prepared in Alaba International market they sell it same prize with the original ones. [color=#000099][/color][b][/b][i][/i] |
vedd: We were told that Adadevoh has been discharged with a clean bill of health before we lost her.WHO even said it that those America patient that was discharged can still be infectious. |
dotcomnamename: [size=50pt]They rob Nigeria [/size]I said it now they might I warned GEJ to stop our girls from winning so he could be treated well in Germany. ![]() |
datguru: Make I hear say you no sabi Yahoo, I go just visit you with ef......Hahahahahahah abeg oo |
iamord: G boys only receive.abi she dem won start to day pay maga back niI taya o abeg make u help me ask dem. 9ja boys dey look 4 moni na dem go come dey pay again? Or is there something they are not telling. well sha me no sabi yahoo yahoo. |
ibedun: what are you saying?I mean dis same nurse she died dis morning. |
And. She finally dies 2day. God help us o. |
italo: I wanted to know if other dioceses are doing same yet.Oh ok. |
italo: Are you in Lagos?Yes am in Lagos. Why did you ask? |
Did anyone noticed Rev. FR skipped hand shakes during Mass? What's ur take in dis? Is. Dis d sign of end time or what? Am surprise o. |
seunlayi: ![]() |
Toks2008: Don't assume every time health personnel come to carry anyone outta the house with full kits on to mean the patient is ebolarised.Omo c Oyinbo Ebolarised dis ebola thing just dey bring diff. Kind of English wen no deu dictionary. Chineke me eziokwu. |
TutorVISTA: Ebola virus is not air-borne. It spreadsMy dear I know buh is just dis rumour abt it been on air dis morning dat peo shd bath with salt and water nau. 9ja I hail ooO |
The only thing I can say is God take control cos 9ja no be country peeps go just die throway leaders are only concern abt 2015 |
