Anytaij's Posts
Nairaland Forum › Anytaij's Profile › Anytaij's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 (of 19 pages)
[quote author=Yungwizzzy][/quote]. Wetin come bring dis one now? What's d info for? ![]() |
Na. Wa oooooo which kind wahala be dis one sef 9ja ooooooo if na air borne na die oooo. God help Us all oo |
mysterious12: drink lost's of water to avoid dehydration toHaven't done any yet which one u don do? |
dominique: Did he just enter the country or he has always been there? Why do they have to take the blood all the way to Senegal (about 6 countries away) for testingYou dey read news @ all? What abt d late Mr Sawyer that brought it in 9ja is blood sample was taken to Senegal too 4 testing if it test positive 1st and 2nd time they will ve to take It to one oda country for confirmation. |
mysterious12: People are so negligent about little things, salt is a non-toxic antiseptic. Its known for a long time, only to the non-ignorantGOT d message from my broda tOoo na wa oooo God help us all. Buh me neva baf |
cirmuell: Duh, fear grip me oOmo no be only u oooooo dis ebola thing don dey make me sick sef. Can't just stop thinking. |
Rikidony: Tah the MAMA NO FAIRHaba nau Anita fair nau abi u no sabi her again ni? |
axortedbabe: Cute..Na Blood, Blood they say is thicker dan water. ![]() |
Rikidony: why the boy come fair pass the popsi........Na d boy mama fair so na d mama him take ova. |
Na wa ooooo |
Make dem test her oooooo shuoooooo cos na so e dey start all dis things they re saying is no news to her? |
Chineke God 4bid bad I don't even pray for my enemy to c dis . |
yorke1: I hope APC won't blame it on Jonathan!Hahahahahhahahahaha abeg make una no kill me laff if dem catch una I no talk again . Buh seriously dis isn't funny o make God help us this world is coming to an end |
Chidexter: The period of blackberrys is fast depreciatingDon't worry time will tell . |
Aitee1: Say 'NO' to any phone with hanging syndromeAbeg my Q10 no dey hang o |
Hahahahahahhahahahahah I can't stop laughing oooo why d thing come stand like dat ? Abi no be him GF ni? ![]() |
desdichando: imma send u a pm...gellousss people full hereOkaysssssssssssss oooooooooooooo |
desdichando: asl?Oya nau I be 26yrs female,base in lag ![]() |
desdichando: r u a boy or a gehI be am 4 Geh ![]() desdichando: r u a boy or a gehI be am 4 Geh ![]() |
![]() desdichando: chaiI disagree with you cos me fine and I get sweet voice no be only dem dey get dat kind of voice |
The nurse who filmed Brazilian striker Neyma being wheeled around on a hospital trolley has been fired, according to an article on Brazilan football site UOL. The nurse has been criticised for not only recording the football star in that state but also for blowing kisses to the camera afterwards and laughing. She then posted the video to her Facebook page. Personally, I don’t see how this is a big deal but the hospital management released a statement saying the nurse, named Chintia, has been fired http://www.informationng.com/2014/07/nurse-fired-for-filming-neymar-in-hospital-see-the-video.html
|
Dubby6: Naija sabi copy rubbish sha...i go c how dem go come my room collect money for watching dat yeye Nta nd Ait....Rubbish...very soon we'll start paying wife/girlfriend nyashing duesB4 nkor ? |
[quote author=EFOSA VAL]Hummmm,wellcome to class ya all.its a lovely weekend for me and I hope it is for u too ![]() Been trying to post but etisalate dey show me pepper.but anyway let's go. **************************************** So when making a cowl neck just like other neck lines and tops we go back to the basic principles of bodice.(Front and back bodice of a garment) in order to get this we need our measurements So I will work with one of my students measurement,Ngozi she's a perfect small size ![]() Shoulde-12 Neck wide- 6 Neck deepth 7 Bust. 26 Waist. 22 Hip. 26 Lenght. 25 So in all her measurement the bust and hip is the same and are the biggest so we use that to place our fabric on fold,fabric for the front part on fold as well as fabric for the back side on fold. Eg that 26÷4=6.5 Out of these we need just 2 for the front 6.5 x 2= 13 On this 13 for the body area of the front I will add seam allowance which is 1.5 on both sides making 3.in total I will have 13+3=16 Now the Neck part,becouse of the way the neck is we must factor in facing on the same fabric.I call it self-facing[/quote ]Following ma God bless |
angel TI: How did you know she has a good heart?He/she is right my broda in-law have worked with her, and have met wit her several times. She's has a gud heart you fit no knw ni. |
![]() femi9naija: Thought Tiwa was ynash-lessMy dear me I taya ooooooo surprised 2 c on Headies Awards nite omo d ynash no get part 2 ![]() |
obeenah40: Let them not slash it naw... Stupid Pple.. Am Paying 1K for 3.07GB and theirs itz now dey wanna slash it . Smh obeenah40: Let them not slash it naw... Stupid Pple.. Am Paying 1K for 3.07GB and theirs itz now dey wanna slash it . Smh. Abe Obeenah40 on which network? ![]() |
penzino: choi, some people no just gree grow up, haba... Well I sorry for u sha... Mr know it allgrow up in what sense my dear? just open ur eyes b4 is too late I knw 1k is a small change that u can 4get I sha don tell u wetin I knw my family peeps are much in NIS so I know every like u said Mr know all. |
jovial99: Mumusee mumu dey wen dey call person mumu oya apply nau make I see if dem go collect u fool. u dey even wan apply u get connection to apply abi u think say na singup just like NL? MUMM ewu . |
cirry: The recruitment is real, check daily trust news paper for 9th september. My agent even called me to tell meHAHAHAHAHAHAH DAILY TRUST PAPER? ![]() |
SCAM OOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO THEY CAN NEVA ASK ONE TO PAY FOR REGISTRATION . EG INEC AND ODS MAKE UNA SHINE UNA EYES UNEMPLOYED PEO DON DEY DO DIFF TIN TO TAKE GET MONEY DIS DAYS. MY BRODA WORK WIT NIS NOTHING LIKE DIS YET WE HOPE THEY WILL COME UP WITH DIS SOMETIME DIS YEAR. |
. The article is too ambiguous to be taken seriously by me.
. Take a little research and ask doctors questions and know more. Nigerians are so negligent and it pisses me off, instead for us to enlighten ourselves we criticise ourselves. How will we ever change? when will we ever change?
