Romance › Re: I Urgently Needs Advice!!! by apparentlylaw(m): 7:19am On Jan 09, 2015 |
pretydamsel1: haba I can't do that Eiyah ....U knw wat run ...Run to where he can't find u and ur child and start a new life |
Celebrities › Re: Iyanya Shares New Sexy Bathroom Photos From His Dubai Hotel Room by apparentlylaw(m): 7:12am On Jan 09, 2015*. Modified: 8:49am On Jan 09, 2015 |
He has a 9ice bod tho buh tz more appreciated when u re clothed and not unclad# hiz own z sha gerrin too much .....*finking* how I wish I have dz kind body ...Funke for don gree for me sharp sharp |
Romance › Re: How To Catch Guys Who Only Want Your Body! by apparentlylaw(m): 7:09am On Jan 09, 2015 |
To me ooooo ! Dey re guyz dat don't use dz method ...dey act all Lovey dovey ...dey re d perfect gentlemen ..dey preach against sex before marriage ..dey don't touch u @all ...even ordinary kiss sef dey won't gve u ..nd den u begin to fall in Love wif dem ....nd u gve ur body ur self to dem because u fink u have found the right guy ....nd bam dey chop ur body finish nd leave u ..dey don't mind putting up d act even if it takes dem years |
Romance › Re: Does A Beautiful Wife Really Matter In A Long Run? by apparentlylaw(m): 1:34am On Jan 09, 2015 |
Nah joor !! Take care of ur wife well ..Love her immensely and she iz a burriful woman already ....Na all doze burriful wives dey gve trouble pass cause em too dey do shakara ....nd if ur wyf iz not dat pweety ur mind wuld be @rest cause d tendency of her receiving advances from other men is minimal unlike having a fine wyf and see guyz florking around her everytym |
Romance › Re: I Urgently Needs Advice!!! by apparentlylaw(m): 8:59pm On Jan 08, 2015 |
pretydamsel1: I don't understand please can you put me on? As in go Spiritual ..Spiritual in the negative way sha ....nd tell d baba to cast a spell dat would make ya baby daddy to forget he has a child |
Romance › Re: Why Should INEC Fix Election On Valentines Day? by apparentlylaw(m): 8:48pm On Jan 08, 2015 |
They are trying to avert so many unwanted pregnancies + catching and goal keeping of HIV , Staph and itz siblings ....Govt have really tried cause they have saved lives ...14th of November is a Public Holiday ...Valentine is postponed till 2016 |
Romance › Re: Guys Mention 3 Nairalanders You'll Love To Date by apparentlylaw(m): 8:44pm On Jan 08, 2015 |
And I no wan date any1 cause em don already get Boifriend ..tz not possible |
Romance › Re: Ladies/guys,what Would You Do In This Situation?? by apparentlylaw(m): 8:42pm On Jan 08, 2015 |
Go to the Church and do a Thanks giving ...Wu knows GOD jez averted HIV abi Staph abi Gonor ..from coming to my way |
Romance › Re: I Urgently Needs Advice!!! by apparentlylaw(m): 8:38pm On Jan 08, 2015 |
Court straight ooo or Do some African tinz dat would make him forget dat he has a child sef wif U ..#u understand dah kind tin  |
Romance › Re: Public Display Of Affection[pda]....whats Your Take On It? by apparentlylaw(m): 8:34pm On Jan 08, 2015 |
Galz I repeat do not fall for any PDA ...Guyz re wicked ..once we are want that thing we can do anytin to get it ooooo ... |
Romance › Re: Please How Do I Keep My New Year Resolution Of No More Premarital Sex? by apparentlylaw(m): 8:27pm On Jan 08, 2015 |
Go to a baba ...Use ya man hood to do Money ritual ..nd bam u won't have any pre- marital sex + U re gonna be rich |
Romance › Re: Lol... by apparentlylaw(m): 8:25pm On Jan 08, 2015 |
"Why u leave me dey follow dah Ugly dude " |
Romance › Re: A Question For Both Guys And Ladies by apparentlylaw(m): 8:24pm On Jan 08, 2015 |
Forgive Yes ..den I go awtsyd carry anoda babe ..bring her to d hause and bash ha in front of her ...@least I didn't hide ma own |
Romance › Re: Can You Marry Someone That Has A Child Already (children)? by apparentlylaw(m): 3:58pm On Jan 08, 2015 |
Simple tin ...let d guy marry d baby mama and ya Fwend ...solves everytin like Shikinna ...2 wives not dat bad tho |
Romance › Re: My Girlfriend Had 11 Ex Boyfriend Please Advise Me by apparentlylaw(m): 3:54pm On Jan 08, 2015 |
She z honest sha !!!! No nid freaking awt ...guess she Loves U for her to tell U |
Romance › Re: Don't Expect A Girl To Take You Serious If Your First Chat Is Anything Like This by apparentlylaw(m): 3:40pm On Jan 08, 2015 |
kristein: oga shey na scope wey u use hold ur recent model babe b dat?
remember,dieriz God o  Kristien U be werey |
Fashion › Re: Miss Nigeria USA 2015 Contestants by apparentlylaw(m): 3:15pm On Jan 08, 2015 |
Fine gehz ...wish I can marry all of dem |
Romance › Re: Don't Expect A Girl To Take You Serious If Your First Chat Is Anything Like This by apparentlylaw(m): 3:10pm On Jan 08, 2015 |
Mzflexydeeva: that's not fact dear..... I know of some1 to whom a guy looses point with all u mentioned ehnn Unless dat sha ...Jez Joking sha ...we all knw nat all galz re d xame .... |
Romance › Re: Don't Expect A Girl To Take You Serious If Your First Chat Is Anything Like This by apparentlylaw(m): 3:01pm On Jan 08, 2015 |
Mzflexydeeva: no no.... that where we aall get it wrong. . Galz chat wif dudes dat re Loaded + Cute + pwesh nah ..dey 1st check ya Dp and scan u 1st....shey I dey lie |
Romance › Re: Don't Expect A Girl To Take You Serious If Your First Chat Is Anything Like This by apparentlylaw(m): 2:44pm On Jan 08, 2015 |
Ya |
Romance › Re: Don't Expect A Girl To Take You Serious If Your First Chat Is Anything Like This by apparentlylaw(m): 2:44pm On Jan 08, 2015 |
See d scope here Boy : hy Girl : Hello
Boy : Want u too be my girlfriend and I transfer 1million USD to ya acct now Girl: aww datz xo sweet ..I Love You
Moral Lesson : #Owo ni koko |
Romance › Re: What Are You Getting Your Girlfriend/wife On Val's Day? by apparentlylaw(m): 2:40pm On Jan 08, 2015 |
Shebi Election would start by then ...I repeat dz election is gonna be Bloody ....No valentine till nxt year ... |
Romance › Re: Using Your Partner's Pic As Your Profile Pic? by apparentlylaw(m): 2:37pm On Jan 08, 2015 |
I prefer she dosent Use my Pix @all xo dat all doze her Bf and chykers won't cum nd beat me....I no get strength |
Celebrities › Re: Muna Abii Denies Being Pregnant For Her LOS Boyfriend by apparentlylaw(m): 2:09pm On Jan 08, 2015 |
All doze bloggers wey dey carry rumor sef |
Crime › Re: Imam Rapes, Shaves Pubic Hairs Of 22-Year-Old Lady In Ogun by apparentlylaw(m): 10:05am On Jan 08, 2015 |
.....Alfa ...na wa oo ..buh d geh Daft sha |
Romance › Re: Guys, Would You Cry If A Lady Breaks Your Heart? by apparentlylaw(m): 8:51pm On Jan 05, 2015 |
Yes nah ...esp wen she don chop ma Money |
Celebrities › Re: Photo:Patoranking Grabs Seyi Shay's Bum Bum At Lagos Countdown Event by apparentlylaw(m): 7:58am On Jan 05, 2015 |
Dah Flat table ....en jez dey rock anytin xo far na geh |
Romance › Re: Must Have Before You Toast A Nigerian Lady by apparentlylaw(m): 10:50pm On Jan 04, 2015 |
basketbrain: See this bleached up Negro claiming fine boy! Abeg go baff #mtcheeew I swear U smoke Bomb ...wu be Bleach ..abii u dey craze niii |
Romance › Re: Must Have Before You Toast A Nigerian Lady by apparentlylaw(m): 8:18pm On Jan 04, 2015 |
Money + Be a Fine boy like me |
Crime › Re: Mother Kills Own Day Old Baby by apparentlylaw(m): 8:30am On Jan 04, 2015 |
Wickedness sha |
Jokes Etc › Re: Some Mothers Can Be So Funny by apparentlylaw(m): 7:46am On Jan 04, 2015 |
Forget ooo dah boi go stubborn gan |
Celebrities › Re: Photo:Fun Time!Peter Okoye Playing Game With His Kids by apparentlylaw(m): 7:42am On Jan 04, 2015 |
Na xo e suppose be |