Ayox2003's Posts
Nairaland Forum › Ayox2003's Profile › Ayox2003's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 92 pages)
Papua New Guinea...the country with the highest number of languages 836. Frawzey |
Terrorist Palestine! Comot jor Frawzey |
[size=18pt]Naija oooooooo!!!! What shall I do? My country to love![/size] Frawzey. |
Dublin ooooooo Isreal ooooooo....looking forward to Jerusalem pilgrimage. Italy oooo....dem carry Euro enter wahala....beautiful girls...Lol Bomboklaat.... Jamaica oooo. Frawzey! |
Czech don enter o...whey my keeper Cech? DRC don come o....congo. Hmmm. Denmark sef dey...Copenhagen on my mind! Ecuador sef dey... Egyptians don come o...Mubarak dey with them last Olypics o. How things change! Estonia...dem dey.... Ethiopia sef dey.....abebe bikila people Fiji sef come.... Finland, the finnish are here o...good pple. Frawzey |
Costa rica things o.... Croatia enter oo..reminds me of Davor Suker. Cuba Gbam!!!! Fidel Castro people don show. Communist people. Hahaha Frawzey |
Colombia things.... Comoros Island....den no fit win anythin jare. Cook Island don enter o....what do u expect? Filled withg ladies..hahahaah Frawzey. |
Canada....I love this country! Cape verde sef come o... Caymans Island sef come o... CAR sef enter but dem no plenty.. Chad don enter...dem no plenty too o. Hey....China enter Oooooooooooo Them plenty wella!!!! Frawzey |
Bermuda...reminds me of Bermuda triangle. Bhutan sef show o... Bolivia sef come o... Bosnia sef show o.. Botswana sef dey o...the only country in africa that's wage war against corruption.mm Brazil don enter ...where Alves?? Lol. British Virgin Island sef come... Brunei daarsalam sef come o..na oil nmoney dem dey chop for there. Bulgaria sef come o... Burkina faso don enter ...reminds me of the match wey Naija beat dem 4 0... Wetin Burundi where come now... Frawzey |
Azerbaijan sef come... Bahamas don show o...vacation country... Bahrain ddon enter o...with Hijab..lol Bangladesh sef come o... Hmmm. Barbados sef come.. Leisure country... Belarus don enter o. Belgium sef dey o...the country without a single raw material but enjoying that Naija people. Frawzey |
Aruba sef dey ther.... Wow. Aussie don show o... How I missed my AU,AJ..bom things. Austria sef dey...hmmm. Cool country. Frawzey |
The country Olympic started- Greece. Followed by Afghanistan...see as dem be, lyk terrorist. Albania....Algeria don follow o. American samoa which country be this?....Andorra sef dey there. Angola don follow o....first black country o.. Argentina follow dem o...where messi...LOL...dem plenty o. Armenia sef follow join. Frawzey |
Dulling things. As in e don dey dullllll Frawzey |
Beckham on the speedboat heading to the Olympic park! Frawzey |
London Rye! Frawzey |
Na wa o !!! Na parrrrryyyyy be this jare! Frawzey |
Wait! What's up with the collabo btw FB and NBC now? Frawzey |
Hmmm. £12bn dey spend itself. Frawzey |
Advertising mini-cuppa! Na stratford this house dey? Frawzey |
Bean go still carry last! Hahahahaha. He win oo Frawzey |
Mr bean dey dream ni?
|
Dem use blacks gan o....Nice one. Frawzey |
Haba! Which kind giant Skeleton be dis... Naija fIt dey yarn illuminnati now...hahahah Frawzey |
Dem spend money fopr this Straford stadium o Frawzey. |
Hmmmm GOSH..... Courtesy of the Nurses. Frawzey |
Nurses don borag the stadium o. Frawzey |
Like an epic movie! They wanna raise the british flag *speaking in latin* Frawzey |
This is the biggest olympic ever! Frawzey |
Parachute lands the queen.... LOL Frawzey |
And the queen lands in the stadium with Daniel craig Frawzey |
Beaf: Quite clearly, you are in love with thieves and scumbags.And who are u ramming? Saw ur tweet to Ogunlesi and couldn't help but shake my head. Let's see if u'd last long. Frawzey. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 92 pages)
