Ayusman16's Posts
Nairaland Forum › Ayusman16's Profile › Ayusman16's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 119 pages)
The guy has gone wild posting in all the sections. I think Seun needs to ban his ass with that of all Man. United fans on Nairaland. (Joking oo). Butrt just pray it's not Chelsea una go meet oo for finals or una butt is toast. Gunners i remain! |
The stiff master seek for no attention. The em babes come running for a taste. U need to pass the test before u can even be allowed to see. So i will u to Saucekid! |
Sorry Tuk2neaty, i dont do dwarf ![]() |
Tuk2neaty, i pity u if u try flirt with this poor man wey go pay u with Kuvuki dollars! |
No wonder u dey tuck in babanriga and wear face cap on top Mallam Audu ![]() |
i know say u be professional miner |
see ur 4:30 eyes. Dem dey u diamond teeth grind person like Sauce? |
unknowingly the stones dem wan bid with are actually diamonds ![]() |
Una no well at all after i don Etterenovate my villa with Millions of dollars. Abeg, Nightie, come enter my private helicopter ![]() |
and him wan apply for the position of bodyguard for my villa. Abeg, make una consider am for anoda position! |
not too sure! |
Saucekid! Look at what u've done? U allowed my diamond teeth to fall! Now ur ass is grounded for life! |
I'm trying to ![]() |
Nna mennnnnnnnnnn ![]() |
ohilebo:No be everybody wey dey use internet sabi spell ![]() |
wonder why peeps can jibe but cannot take any? The guy na cry cry big baby boy ![]() |
Funny thing is that i never noticed he deleted any post maybe because me just come to have fun. Anything that is done here i believe it's joke. |
Bros u dey too emotional oo. Anyway, me i believe it's a joke section where u can share jokes, yab and be yabbed. No hard feelings! |
Consult my Secretary on Security matters Clemcykul for approval of your person. Hope u never drink shepe sha cos she/he can't stand the smell ![]() |
looking for goats and donkeys |
No mind Saucekid, him no sabi say na convertible villa i dey live. ![]() |
Abeg Tufe, announce the winner immediately. It's taking too long nah! Let the winner report to my Villa for her reward! |
Wicked woman ![]() |
Lightbrain, please kindly stop sleeping so that u wont dream. Av given u enough food to last the month already! |
Thanks Ibk for waking that poverty ridden lightbrain from his slumber. The guy is so poor that he eat breakfast, lunch and dinner in his dreams. Please, slap him harder to wake him up |
Folly my man! long time? hope u r cool? ![]() |
And u come they beg me for appointment and am considering u for apprentiship agbero! But ur liver too fail. Even ordinary bicycle men u no fit collect N10! |
U dis girl wey no sabi somethng, u no dey fear elder? |
Lightbrain, av u finished washing those plates that u r coming online to post? Look at this boy oo |
The season has ended for us as far as am concerned. We should start preparing for the on coming season. |
Let them go jo. No man is an island. AW would be forced to make quality buy. I was among those who never gave Ade any chance to hit the 10goals mark at the begining of the season cause of his wasteful tendencies but guess the Togolese has made me eat my words. Nice one Ade for proving me wrong. |
ok. last post for now. i wan go house cos my chauffer don park outside dey wait for me in my lexus jeep hummer ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 119 pages)


why everybody dey call u anus instead of ayus?
abi ------?