Babadem2much's Posts
Nairaland Forum › Babadem2much's Profile › Babadem2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)
i don laff sotay i come pity am, bt wetin be new wine again names don finish ni? RIP though |
congra2latns Panshak na so u go de go up. u 2much |
get well soon madiba d great African hero |
truth be told, experience and age wishers Ameachi is never Jang's mate 2x milad n 2x Gov civil. am not a fan of jang but lets view it critically |
we should stop complaining cuz na dem know wetin de inside dia mind wey dey make dem fyt, it might not be what we are seeing n hearing. dem go settle dazz all |
that's what we call pork haram, pig haram too, if possible they should add dog lace and death animal laces, so dat it will discourage this Haramites from seeing aljana. infact anytin wey go help 9ja |
dis 1 na im dem dey say jam don jam, jam, arrest d arrester of arrestee. drama full 9ja die |
this country is a drama i swear, who is now the hunter because the hunter nw is hunted. 3rd am gradually getting dia |
Since i dont do alcohol i will not have or date a lady who takes it. but if u loves her go ahead |
traffic mount activated, wish the FG will use their head and have plant 4 da country. (first to mount traffic) |
Gay? thunder fire dem all cuz dem no use gayism take born infact fire burn dem |
Are one of d NL boko? oya! bring handcuffs, hilux n JTF straight 2 firing squad [quote author=val_dubem]Who gave them the right to?[/quote] |
2face juz save him from mighty shame cuz if 2 say im no donate i 4 go sell dat prado give d money 1 hand, but na u first sha u try pass dem all as na u start d show |
RIP 2 d death, but 1 tin if na only rich wey no d take kia of the poor go d sick n die, then yawah no dey @ all |
c dia mouth like mere hunting guns, when did Lebanese started hunting in 9jerian forest? ewu Boko |
where una stay d count dia age 4 water abi una follow dem live dia |
true talk, my own b say any artist wey no gree support dis guy, d ones wey im produce n d ones wey know as e dey do am na dem dey plan 2 cum sing tribute song for am. God no go gree na thunder go fire dem all. if no be bad tin i talk like joor [quote author=phaya]All so-called Naija celebrities can organise a show n the funds raised from the show will go for his treatment! They shouldn't wait till he is dead(God forbid) that they'll come together n start singing TRIBUTE songs!!![/quote] |
true talk bro dis guy need attention of all those highly placed stars dat d where doing it 2geda b4, i use 2 lyk dis guy's slogan NO SHIGIDI. GET WELL SOON OJB [quote author=DJDOLA]HEY BRODA TUFACE UR ANTENTITION IS NEDDED ONE OF UR PAL IS DAYING OJB HE NEED 16M FOR KINDNEY TRANSPLANT[/quote] |
Why is it that PDP is full of old cargos that have slow reasoning? if younger ones are there yawah no go de @ all. bt d younger ones sef fit end wit boxing. so d answer to this is who d cap fits let wear shikena |
another chop money from corner, God dey see una if una no do am well 4 d masses |
why didn't he froze d real sponsors account, cuz he knows them n by the way when did church start sponsoring BH if no be say him get anoda tin for mind |
no be raining season we dey so, na so thunder go begin fire all d boko dem 1by1 dis tym around God is @ work don uban su |
Good job, this is the only way 2 stop this evil men operating. may God protect u all |
noted, that will be taken kia of will pass same up there ebenezer4o2: To the security personnel on NL,I got T̲̣̣̥HĨ̷̊S: dream last night and my dream use to come to past,pls act according to my instructions and let's finish dis fight.Last night,I dream and saw myself in Borno,where d Boko boys were prevalent,I discover dos guys are hiding in thick bushes and forest.Some are located in d airport environs.dey almost got me in d dream. But I flew and escaped.Pls,u people should go to d airport vicinity,thick bushes and forests,dey are hiding dia ryt nw, thanks. |
they thought everybody is a fool, waiting 2 see someone holding human parts only 2 read rubbish spewing from the op. mtchewwwwwwwwzzzzzz from d scratch [quote author=Ricky_Ross]Long story cut short, WHERE IS THE HUMAN RITUALS VERSION OF THE STORY? I thought someone was caught with human parts according to the caption ?[/quote] |
if this 1 no go front page na ehn be say sometin de 4 ground de boil. dis Rawlings of Ghana is d only man that has that guts among our African leaders, d remaining ones may God heal their minds n ours |
dis guys are cowards, Y dem no come out 2 fight JTF? they have no balls d battle line has been drawn since d commencement of SOE n non came out, yanbanza yan iska shashasha fear fear. |
where d pinshure nau? anyway hope no casualty recorded. 1st 2 yarn |
U c wetin we dey call lack of contentment? d y*nsh wey God give u no do u abi? ok u don go meet quack wey end ya life. women Manage wetin una get we sef go Manage am as e dey |
reason, dem don discuss d matter for telefon, n some govs d fear plane crash, while some dey fear im horrible face na im mek dem no show, dem don forfeit d pure water n chinchin. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 69 pages)
?[/quote]